Joeboy – All For You Lyrics


Yeah yeah yeah yeah
She wan
Break up with her boyfriend ‘cause of me
Sey na only me
Wey she want she no wanty nobody
She wan
Break up with her bobo ‘cause of me
Sey na only me wey she want she no wanty nobody
I don’t feel like I deserve your love oh baby
e no Dey be like sey I deserve your love oh mama
I don’t feel like I deserve your love oh baby
It don’t feel like I deserve your love oh mama
‘Cause am all for you
Make you no fear don’t you bother
Elele
Girl I’m all for you make you no fear ko se normal
I can be that somebody
Somebody
If you need this somebody
Baby you can call on me
I can be your company eh
Somebody, somebody
If you need this somebody
I can be your company
Baby you can call on me (yeah)
She wan, break up with her boyfriend ‘cause of me
Sey na only me wey she want she no wanty nobody
She wan break up with her bobo cause of me
Sey na only me wey she want she no wanty nobody (yeah yeah yeah yeah)
I don’t feel like I deserve your love oh baby
E no dey be like sey I deserve your love oh mama
I no dey feel like sey I deserve your love oh baby
It don’t feel like I deserve your love oh mama
‘Cause am all for you
Make you no fear don’t you bother
Elele
Girl I’m all for you make you no fear ko se normal
She wan, break up with her boyfriend ‘cause of me
Sey na only me wey she want she no wanty nobody

Comments

Popular posts from this blog

SEFILA MEDLEY LYRICS WITH TRANSLATION BY buhle zulu FT.JOYOUS CELEBRATION 24

Download Splendid Cartoons - FEVER STEW mp4

Download Splendid Cartoons - SIDE CHICK 19 (Concluding part of Season One) mp4