Posts

Showing posts with the label Popular

Erigga ft. Popular – Rawbish Lyrics

Image
Erigga ft. Popular – Rawbish Lyrics Fear, (Wetin do am) Expect the colour of fearsome acts (E heen) Somebody steals from me I cut off his hands (Guy He offends me I cut off his tongue Oh boy you wicked o He raise against me I cut off his head sticking on a pike Raise it high up so all on the street can see (Boy why you gon do that) Cause am preserve you what sort of things (Why.) Fear (Na wa o) You about to witness creativity at its peak How e be (Popular la la) Everybody shut up Erigga lon soro Me and your fave no be mate say e pah domo Big odonyo nia all these rappers be go against me Them go fall like who shack ogoroh The money big now like Teni e shout to doctor dollor Big yansh thin waist ivie wongo wogor Hold your baby tight me na gbomo gbomo But like lekki water I no too dey show my colour Who dey say he wan battle nna biko You when we know for area wey dey suck ashawo toto Your sister dey f*ck waka, your woman na opo Your label dey f*ck your yansh, industry homo We no