Posts

Showing posts with the label Tekno

Tekno – Sudden Lyrics

Image
If it’s Spax Then it’s gotta be it Eiiiii Dem dey kill for there, Tekino Them dey burni person, Tekino All of a sudden All of a sudden All of a sudden All of a sudden All of a sudden No be today my people dey suffer No be today I say it don tey my people dey suffer If na by hardwork Poor man go get money Poor man go get money Abi you never hear How much them dey pay police To carry gun and stand for street Some dey kill and turn to lagbaja Rain everyday no umbrella Kpaju kpa ju Kpa kpa Jukpa jukpa machala Talking talking drum Ye ye ye Talking talking tongue Talking talking And all of a sudden All of a sudden House it don catcheee fire All of a sudden Ye ye ye All of a sudden All of a sudden 2 – 2 billion is a nothing for them All of a sudden 40 billion is a nothing for them Eyy but what the hell do I know? When I ain’t no politician What the f*ck do I know? I’m just a musician Wetin i talk it no matter Even if na just constant electric

Tekno – Kata Lyrics

Image
I fit kill person for you I go cause kasala (cause kasala) I fire yakata for you You go dey cause wahala You dey cause wahala Cos my heart e scatter scatter I go run your race kata kata I no go do you jaga jaga o I cannot let you go I cannot let you go Today today you go give me number Say you give me number (give me phone gi o) You such a sexy tomatoe Today today you go give me number I don fall in love Folake ?? She don steal my heart Folake ?? I fit kill person for you I go cause kasala (cause kasala) I fire yakata for you You go dey cause wahala You dey cause wahala Cos my heart e scatter scatter I go run your race kata kata I no go do you jaga jaga o I cannot let you go I cannot let you go Oh baby love me tender Kiss me tender Oh baby hold me tender Romance me tender Oh baby love me tender Kiss me tender Oh baby hold me tender Cos my heart e scatter scatter I go run your race kata kata I no go do you jaga jaga o I cannot let you go

Tekno Ft. Masterkraft – Beh Beh Lyrics

Image
[Intro] Braka, braka, braka, braka, braka, braka huhhh, this is how I feel, master [Chorus] This love us killing me bebe, i know you feeling me bebe I’m steady missing you bebe, you know I’ve been wanting my bebe, oh bebe be be be Oh oh bebe oh bebe, oh oh bebe, oh bebe Oh bebe, oh bebe, my bebe, my bebe, my bebe, my bebe Killing me bebe, oh bebe, oh bebe, oh bebe, my bebe, my bebe, my bebe, my bebe [Post-Chorus] I love you baby scatter oh I love you girl I dey para oh, ah ah I love you baby scatter oh, you dey blow my mind I love you baby bad oh, bad oh [Verse 1] Make we dance reggae and blues Take my gun and just dey shoot oh If you cook for me I no go cheat oh Philomena number I don delete oh, I don delete oh Come make I lick lick lick you come make I finger finger lick you oh, come make I [Chorus] This love us killing me bebe, I know you feeling me bebe I’m steady missing you bebe, you know I’ve been wanting my bebe, oh bebe be be be Oh oh bebe oh be

Selebobo ft. Tekno – Ova Lyrics

[Intro] Ahn ahn ahn Yea Pawa pawa Tekno Bobo Sometimes I wan high all night Some nights I an dey sober Baby make you no toja Everything wey dem tell you na kpola Baby girl me I swear I can’t lie No be your beauty bring me closer You dey for me when owu na sa Anytime I call you dey answer Ifeoma Ifeoma I no go do you Casanova If you leave my own is over Only me and you my baby Ifeoma Ifeoma No let the emotions take over Don’t tell me our thing is ova ova ova See I go (?) like fire fire

Tekno – Suru Lyrics

Image
[INTRO] ah ra ra, ah ra ra ra ra ra ra Surulere eh su ru ru lere Surulere eh su ru ru lere Dead body no dey gbefun Zombie no dey zanku Dem no dey gbe body o Gbe body o, gbe body Dem no dey gbe body o Gbe body o, gbe body You suppose to dey thank God di o Thank God di o, thank God di e Say you no be Chukwu di o Chukwu di o, Chukwu di Kilode, kilode Why you dey cry oh mama You wan commit suicide When you suppose dance makossa Aye teme o No kill yourself o, No kill yourself You suppose Dance makossa Surulere eh su ru ru lere Surulere eh su ru ru lere Ojuelegbe, ojuelegba Ojuelegbe, ojuelegba Dead di body no dey gbefun Zombie no dey zanku Dem no dey gbe body o Gbe body o, gbe body Dem no dey gbe body o Gbe body o, gbe body You suppose to dey thank God di o Thank God di o, thank God di e Say you no be Chukwu di o Chukwu di o, Chukwu di Eh le le le le le Mama ileke Mama kolegbe […] Money wey you no get, you no get No vex oh you mustn

Tekno – Skeletun Lyrics

[Intro] Phantom Ye ye ye yea Pantom dey here so [bridge] See e don tay way we dey shayo E don tey way ewe dey shayo See e don tay way we dey manya o E don tey way we dey manya Since 1960 Ye Ye Ye E don tay way we dey shayo Since 1930 No No No E don tay way we dey shayo [Chorus] E dey do Keletun keletun keletun, keletun keletun keletun E dey do your body Skeletun skeletun skeletun skeletun skeletun skeletun E dey do Kelepu, kelepu kelepu kelepu kelepu kelepu kelepu E dey what?! E dey do Keletun keletun keletun, keletun keletun keletun [verse 1] With a freaky mami On your body money Baby girl punani E dey whine follow me Ah She told me she met a punani Whenever she dey do You dey do corner me [bridge] I say water, water dirty pussy cat ah Baby girl you know say this your body bad ah If you want to do, girl we get the matter Baby girl you know, you can never be a cat ah [Chorus] E dey do Keletun keletun keletun, keletun keletun keletun E dey do your body Skeletun skeletun skeletun skeletu

Tekno feat Selebobo - Maria lyrics

[Intro] hey hey hey maria duro harry badt man dey here so sele bobo tekno alhaji tekno me sing say girl me sing say [Selebobo Chorus] mari maria oh am sorry girl kedi fe nmere maria oh girl me say mari maria oh ekele kele maria oh eh maria maria maria maria maria maria darigimi maria forgive me maria gbaghara m maria biko tell maria that i want to marry her [Tekno Verse 1] man me no man me no like man me no like when i lie walahi ta lahi I tell am say i dey dubia but i dey for UNILAG with Nicki Minaj oh man me no man me no like man me no like when i comot for night eh maria like me too much she no know she no know how i feel. Selebobo Hook] she talk say me i too sankerewa the way you do me do me me i no like kerewa tekno selebobo eh I miss her fine kerewa forgive me mari oh me am so sorry wa oh eh. [Selebobo Chorus] mari maria oh maria forgive oh kedi fe nmere maria oh mari maria oh eh maria gbaghara mo ekele kele maria oh maria maria maria maria maria maria dariGimi maria forgive me m

Bracket feat Tekno - Panya lyrics

Avalance eeh You understand eey yeah yeah eeh inRead invented by Teads Tekno Brackety le lele I'm singing this song for panya and I'm dancing the dance for panya eeh I will do anything for panya and I'm thanking the lord for panya eeh Oya what is my baby name panya, panya ooh panya Oya what is your baby name panya, panya ooh panya I dey craze for my baby girl panya, panya ooh panya Panya scatter the floor for me panya, panya ooh panya eey eey eey see Do you know my baby eey? Her name na panya That girl na african lady ooh eey panya Omo panya dey scatter my brainy ooh beautiful lady ooh That girl na african lady ooh eey I'm singing this song for panya and I'm dancing the dance for panya oh I will do anything for panya (Anything yeah) and I'm thanking the lord for panya eeh Oya what is my baby name panya, panya ooh panya Oya what is your baby name panya, panya ooh panya I dey craze for my baby girl panya, panya ooh panya Panya scatter the floor for me panya, panya

Kcee feat Tekno - Tender lyrics

[Intro] Yeh eh eh, eh eh oh It’s Mystro on the beat, baby Eh, you see? Eh, see as e dey do me for body Eh, eh eh ehh, eh eh Ai, eh eh [Chorus] Baby love me Tender oh, ye eh Baby, kpalanga, my lover oh, aih Monica, dance, do the Kerewa oh, eh Baby, with you, no wahala oh, eh Dance Makosa oh, Caro’ I say, you must marry me Dance Makosa oh eh, Vero’ Your body dey riddle me, yeh Dance Kerewa oh, Caro’ Eh eh, you must to marry me Dance Sukusu, baby oh Eh le le le le le le le le [Verse 1 – Kcee] Aroma too set oh Eh, Aroma too set oh Me and you, na till weekend oh Baby oh, na till weekend oh As you dey do that thing just dey make me high dada Ah ah, body so soft I go chop my moi-moi eh, ye ye eh Ah, abrukutu su mame eh “baby oh” Mama brukutu su mai dem mara ye oh Baby oh, dance Dance Kerewa, eh Dance Makosa Oya, dance Limpopo Eh, alaga-laga dum bebe [Chorus] Baby love me Tender oh, ye eh Baby, kpalanga, my lover oh, aih Monica, dance, do the Kerewa oh, eh Baby, with you, no wahala oh, eh Danc

Tekno - Duro lyrics

Yeah DJ Coublon, leggo Alhaji Tekno Baby o, o na, o na na na eh See the love I dey see for your eye o. I love you baby I no think am twice o. Shingha ee, Your beauty make me to realise. Em baby, Say nepa don bring light, say eh eh eh Say you must to marry me. You go love me, you go kill me baby. you go follow me eh, you are my remedy. you my melody, the baby na harmony of eh eh, you go give me ehh Baby kpalanga! I would show you love that you've never seen. kpalanga! and you the mother of my two baby. Kpalanga! and if we like we make am three baby. Baby kpalanga eh ka! I would love you forever. Oh na na Duro! Duro! Baby Duro! Eh Duro o! Yhe. Follow me Follow me. I go dance girl follow me eh uhm Your daddy, your mummy not to tell me and you want to see. If you be uche I go look your face. Baby love me, touch me eh Say you must to marry me eh You go love me baby o You go kill me baby eh eh, you go follow me ah ah You're my remedy mbae... you're my melody mbae The baby na harm

Tekno - Wash lyrics

Verse 1] Love is what I see When I look at you You’re my fantasy You’re my baby boo Dance kerewa Genevieve My love is true Say make we give them makossa oh eh Girl makossa eh eh [Chorus] No be wash You like Versace Baby nachi Me and you we wear to match I will take you to church Forget e Illuminati If you likey karaty I will teach you mathematics [Hook] Monica lover lover Sweetie baby your love killing me Monica lover lover I want to chop your spaghetti Monica lover lover You go wake up for new bugatti oh Monica lover lover Anything for you till infinity [Verse 2] My life is beautiful My love is wonderful My love is colorful My love my belle full My love is bank alert My love is fura di nunu My love is karaty combo My love is coming from congo You like you gongo aso Baby girl am nice Other girl dem to the left Girl you to the right If you like to watch movies na me get shopright if it ever gets dark at night Girl my screen is bright I swear [Chorus] No be wash You like Versace Baby nac

Falz feat Tekno And Skales - 406 Na D Code lyrics

Take a look at me Tell me what you see My baby girl yello Everywhere you go We are who we are And I like to play guitar eh See na we dey ginger pass Oya make your body pause like that I’m feeling good I’m feeling nice yeah Come celebrate Na we be the pulse Wey them dey find now ‘Cause anything we do they want to do Anywhere we go they wan follow We be the number one for this game now Number one number one Old papa youngie after many many Talk you dey hungry E go hard to Collect banana from monkey All the young people They say na me they wan be All the losers They wear black and green oh Black and green oh Everything we do fresh and clean oh Fresh and clean oh Right now i’m on a buzzing p I’m too big too much, They are watching me All the fine fine Girls steady cuffing me As I pause Everything happen suddenly Overnight, they are calling me I’m a boss, I’m in charge them they follow me They no fit tell you say they no know me ‘Cause when you join Pulse you are on the winning team Take a

Tekno - Where lyrics

Intro] You see Budu dun budu dun Budu dun budu dun, eh Baby dance dance Baby shake shake eh Alhaji Tekno [Verse 1] Hallelujah hosanna girl you I want oh Girl your body banana sweetie my heart oh Eh le le le le le le le When you dance you dey kerewa oh Girl my love is forever oh Want to sing you the makosa oh eh [Hook] Where your mama dey oh Where your papa dey oh Where your sister dey oh eh Where your brother dey oh I come with Wizzy, eh I come with Davido eh Baby dance like say you do my music video oh [Chorus] I say if na dollar mallam can’t change it, eh Can’t change it Mathematics can’t solve it, eh Can’t solve it Sniper cannot shoot it Eh But the, dj can slam it So that me and you can dance it oh eh [Verse 2] I love you baby I love today I love you tomorrow eh I no go use you play baby oh Baby oh oh Shoma duro timi oh Juliet I’ll be your Romeo Jowo shey temi, iwo nikan lole munumi dun Adunni oh Baby boo na you be my heart oh No no no Girl you give me life oh I must to marry you To

Augustine Miles Kelechi (Tekno Miles or Tekno) Biography, Net Worth, Age

Image
“I was born in Bauchi, then I stayed in Nassarawa, Kaduna and Abuja. My dad was in the army and it was one of the things that helped me when I was growing up, because I knew I couldn't mess up. But he made me go into music, he used to play the guitar and he made me take piano lessons. So everytime I played something new, he'd buy me a gift, so I didn't just jump into music, growing up for me was centred around music, as a child, my toys were the piano and guitar.  'Dance' came from me hearing a beat I like. That's how I sing, I don't sit down and decide what to write, sometimes I can hear someone's beat playing and I'm inspired to write. So the whole song was actually the intro of the beat because I didn't really like the other part of the beat. So I told E-kelly and we took it out, that's why it's the same thing playing till the end. I didn't want something complicated because Nigerians don't really lik