Posts

Showing posts with the label Akpororo

God No Go Shame Us lyrics by Akpororo

Image
Akpororo - God No Go Shame Us lyrics [Intro] He no go shame us He no go shame us Baba God no fit shame us He no go shame us He no go shame us Baba God no fit shame us Cut your coat according to your size brother No let wetin &&&&&&& people dey talk take pressure you Some go say na your mates don get this don get that Say many of them don get many properties brother Ehh eheh Wetin work for Mr A fit no work for Mr B and C When your Cloud full Your rain go fall So make you put your head straight no give up Always remember say:::::::”::: God no go shame us Brother sister He no fit shame us Ehh eheh God no go shame us ooo Anywhere you dey he no fit shame you Anywhere Wey you dey, You dey ear my Voice right now, Make you remember say Baba no go shame you Inside prison education market place work place Sick bed always “:”:”:”:”:remember say he no go shame you Ehhh Things no dey go well for you, It be like say you dey work you n

Sammie Okposo Ft. Akpororo – Skaataa Dance Lyrics

Image
Ladies and gentlemen Sammie Okposo and Akpororo on this one Eh…. Are You ready Skaa taa Dance with us Akpororo Yes Boss Let’s go Elelele Elelelele We Praise You Elelele Elelelele We Praise You Elelele Elelelele We Praise You Elelele Elelelele We Praise You Elelele Elelelele We Praise You Elelele Elelelele We Praise You Oya everybody Skaataa dance e oh Skaataa dance Move Your body Skaataa dance Move Your body Skaataa dance Move Your body Skaataa dance Move Your body There is something There is something There is something that makes me come into Your presence, My Helper There is something There is something There is something that makes me come into Your presence, My Helper My Helper o My Helper My Helper My Helper My Helper My Helper My Helper My Helper My Helper My Helper My Helper Skaataa dance Move Your body Skaataa dance Move Your body Skaa taa dance Move Your body Skaa taa dance Move Your body He has lifted You Hi