Posts

Showing posts with the label B-Red

B-Red Ft. Mayorkun – Dance Lyrics

Image
[INTRO] Gege It’s Bred in the building Gege Of le le le [HOOK] Tell me how much you want I go pay (yeah) See how much blessings dey my way (yeah) Calm down make we dey relate (yeah) Sha ti late o kiwon towel Baby girl your body na miracle I no fit let you go tonight Calm down make we dey relate o Sha ti late o kiwon towole [CHORUS] De tell me say the love e no go last I tell dem E no possible lai lai Oh nooo i tell dem E no possible lai lai ????????????/????????????????? I tell dem e no possible lai lai I tell dem e no go possible I tell dem e no possible lai lai [VERSE 1] Wan baby wetin you gimme chop Wen they make me feel this way Me i no dey dey like i dey sooo Na you dey make me kolo o Oh my friend when you go level up No make me dey feel this way Me i no go go as i come so Na me go take you away [HOOK] Shey you go tell me how much i go pay (yeah) See how much blessings dey my way (yeah) Calm down mak

B-Red ft. Davido, Peruzzi – Dollar Lyrics

[Intro] Magic boy take it easy on the beat [Pre-Chorus – B-Red] She no I gat dollar (Shekpe) She say she no want Naira And me sef I no want wahala B-Red lo mo no Now she smiling Yes…on top dollar Cinderella cindodo I’m loo On top dollars Baddest Na because I get ginger My song dey burst speaker Haters wan turn believer Oya give me chance Ani ko ko mi My money and my body is yours Ani ko ko mi o Ani ko ko mi o [Chorus – B-Red] Omo ten milla for your body Anything for your body Thirty billy for your body Right now (?) I wan wire kolombo You sweet pass agino moto (?) give me the level Thunder fire their matter Omo to [Verse 1 – Peruzzi] I been dey think say you go stay I no know say you dey craze You use me elevate At the end of the day I throway salute Ekwekwe Meanwhile I been dey think say you go ginger me But you forget yourself Take all my money Give me what you have [Chorus – B-Red] Omo ten milla for your body Anything for your body Thi

Lyrics: B-Red – Uju

[Intro] It’s HKN music baby uuh yea! It’s Krizbeat the drummer boy It’s B-Red in the building [Chorus] Girl I go hustle make you for dey alright Give you everything that you need to avoid fight If we fight, girl we go pray for night (Baby) When things rough I go still dey by your side That’s why I call you Uju Girl I love you like times two If I leave you na taboo I go buy Helicopter for you Yee baby uju Girl your love like times two If I leave you na taboo I go buy Helicopter for you Yee! [Verse 1] Baddest girl in the universe If I do the chorus you go the verse This our love, no they carry last Shay you see, we no dey carry last Baddest girl in the universe If I do the chorus you go the verse This our love, no they carry last Shay you see, we no dey carry last [Hook] uuh! Oye Girl I no fit forget How you the things that you do, wey they make me dey fall for you more uuh! Oye Girl you no go regret It’s B-Red in the building [Chorus] Girl I go hustle make you for dey alr