Posts

Showing posts with the label IVD

IVD – 2 Seconds Lyrics Ft. Davido, Peruzzi

Image
[Intro] IVD Records baby Charachara OBO Speroach beatz IVD Records baby [Verse 1 – Peruzzi] My lover My number one My sugar My jagaban No wonder you dey for my plan And me I know dey reason change my plan [Pre-Chorus – Peruzzi] Iyuwiyuwiyu Because of the freaky things you do I don’t play with you I don’t play with you Iyuwiyuwiyu Because of the freaky things you do I don’t play with you I don’t play with you [Chorus – Davido] Iyeh Hold me down Scatter my dada 2 seconds Ginger the boy Hold me down down down Scatter my dada 2 seconds Ginger the boy CLICK HERE TO DOWNLOAD [Verse 2 – Davido] Oya wait Go figure For your waist I go burst ten figure Omo iya mi I no wan (?) For your body, mi I want to feature Highness Abi you want to link up (shekpe) I gat the liquor make we lick up Iyeh This your body I want to lick up Cause I know you sweet in the middle [Pre-Chorus] Iyuwiyuwiyu Because of the freaky things you do I don’t play with you I

Zlatan Ibile – Bolanle ft. IVD

[Bridge] Baby this your yansh na shitor If u gree mo ma Latan Part 2 ati part 1 Part 2 lati pa won I go fit to change your catwalk And change your life join Every day, na to enjoy Open and close like a laptop o [Chorus] Moni ko jijo o, Rora o 8x [Verse] Eledumare give u face in addition to bum bum bum bum… I no go lie your body gbesss, mo ni lati Toyan toyan toyan… Anytime you holla Make I come thru I go tell my guys dem I no Dey come soon Kpakalamishi, make my eye chook Many girl get but na you I wan do Jesu!, Oh Reeky oh Reeky yo Reekado! Jesu! Hey Ahey CLICK HERE TO DOWNLOAD [Bridge] Baby this your yansh na shitor If u gree mo ma Latan Part 2 ati part 1 Part 2 lati pa won I go fit to change your catwalk And change your life join Every day, na to enjoy Open and close like a laptop o [Chorus] Moni ko jijo o, Rora o 8x Jesu! [Verse 2] Yo yo yo Baby gimme snow motion In my room I go give u promotion Everything is allowed Baby say everything is allowed Me I say Reeky baby na man, She tel