Posts

Showing posts with the label Cobhams Asuquo

Cobhams Asuquo – We go win (Corona) Lyrics

Image
My brother, my sister, papa, mama and pikin Corona no big pass us, we go fight am we go win As long as we remember to always do the right thing Wash your hands, love each other, we go win o Corona na the virus wey dey worry human being E no get leg o but e dey waka from pesin to pesin But we fit beat am, we fit stop am If we maintain good hygiene And practice social distancing We go win o No shaking hands with your neighbor Blow them a kiss from afar Use soap and water to wage war Let’s show this thing who we are We are special, we’re courageous We are awesome human beings We dey super, we get power We can conquer anything If we hear word and obey laws And exercise discipline Wash your hands love each other We go win o If e be like say you no well like e something dey do you And you feel say, you believe say, e get as e do you An your body no gree soji like something dey do you No let panic finish you You go win o Self-isolate for the sake of… All the

Cobhams Asuquo ft. Simi – We Plenti Lyrics

Image
[Verse 1 – Cobhams] hmm, hmm You don hustle tire You no dey take holiday You write application you go for audition But still, e be like say e no dey pay They don laugh you tire Some say, shey na till you mate get aeroplane before you go make am. You beg God to make am But see, everybody get lane [Pre-chorus] So my brother hustle So my sister work no condition lasts forever, Your own turn dey come So my brother hustle So my sister work O Beans no dey cook forever Your own beans go done [Chorus] If you see person wey make own, rejoice with them If you they ask you whats you own, take no offense See this life na turn by turn your time dey come Because, no be only you kill Jesus We plenti for there Oh oh oh [Verse 2 – Simi] One day e go better one day, one day Some day make we gbe ganwu when they tell you money no be everything You dey vex, you dey para You say, me sef I wan get am, oh oh [Pre-chorus] So my brother hustle kara moshe ooo no cond

About Cobhams Asuquo (Biography) Net Worth

Image
Born Blind Star t:Nigerian Musician And Producer Cobhams Asuqu o Full Biography,Life And News. Cobhams Asuquois a born blind Nigerian musician, producer, and songwriter. He is CEO/ Head of Productions of CAMP (Cobhams Asuquo Music Productions) which is currently representing himself, Bez Idakula and Stan Iyke.Nov 4, 2015 INTRODUCTION Cobhams Asuquo is a born blind Nigerian musician, producer, and songwriter. He is CEO/ Head of Productions of CAMP (Cobhams Asuquo Music Productions) which is currently representing himself, Bez Idakula and Stan Iyke. He was responsible for Aşa’s highly acclaimed international album ASA and has been mentioned on many artists’ sleeve credits as producer and writer. EARLY LIFE AND BACKGROUND Cobhams Emmanuel Asuquo is a Nigerian song writer/music producer per excellence who started his professional training as a lawyer, but later branched into music full-time to fulfill a lifelong desire. His style comprises a wide spectrum of genres based on hi