Posts

Showing posts with the label May D

May D – Dey Normal Lyrics

Image
I just wanna high I no wan dey normal I just wanna high today I no wan dey normal Say I no wan dey normal Oh I no wan dey normal today I just wanna high today I no wan dey normal (x2) If you no wan dey with me Make you no dey bother me I just wanna high today I no wan dey normal Dey normal Dey normal

P Square ft Tina Savage and Mr May D — do as i do

Psquare (ahn) and Tiwa Savage with Mr. May D (ahn) We dey run the show (ahn ahn ahn ahn ahn) Hey pretty girl with your sexy body Me like the way you move, you dey make me soji Mr. DJ you too sabi So pon the selense for this party Baby girl make you come to Daddy Make you sip some Hennessey and Bacardi Daddy go rock you steady Cos you got me going on Na the wey you dey do me, dey move dey make dey trowey Na the thing wey you do make me wan pop rosey As a party starter (party starter) I come here to scatter (come here to scatter) If you no fit enter (no fit enter) Make you go get fundamental And do as I do, do as I do, do as I do eh do as I do, do as I do, do as I do eh As I dey do, you dey do As I dey move, you dey move do as I do, do as I do, do as I do eh I can go all night boy If you ready Baby follow my lead, I like it nice and steady You wan spend money You like how I move my body I like how it makes you crazy Can we take it slowly As I roll and I roll and I whining my hips just wa

Davido feat May D - Bless Me lyrics

Pre Chorus] I go calabar, I see girls with better clothes You dash me money, I call bola for lagos I call orezi say I don land make we go club Where all the babies, say make them come say I dey club I say shizzy ???? Na me dey sing song I’m back like king kong [Chorus] Iye calabar, nek unek Iye calabar, nek unek nek unek Iye calabar, nek unek Iye calabar, nek unek nek unek [Verse 1] ????? [Pre Chorus] [Chorus] [Verse 2] Hmmmmm, nek unek Akwa ibom people nek unek ???? nek unek Dangote, nek unek Davido, nek unek Shizzy ????? [Pre Chorus] [Chorus] Se be le, se se Se be le, se se Se be le, se se Se be le, se se Se be le, se se Se be le, se se

Lyrics: May D – Rora

Image
Rora yeba Rora Maraduro, Rora Tete Rora ehh Take it easy, take it easy Way you roll am, e no easy Just dey vex on top my case oh Just dey mental for your case oh Take it easy, take it easy Way you roll am, e no easy Just dey vex on top my case oh Just dey mental for your case oh I will take you places where you’ve never been before If you give me one more chance, I will show you more Mr May D, as a sure boy; God coming through Won fe kin gbegba wole, Olorun ko ni je Nma sun s’iwaju bi ti Asiwaju; t’emi ko ni baje bi ti Ambode Ehh na na Rora oya baby Rora, k’o Rora Oya baby Rora, K’o Rora Tete gb’ara duro, Rora, k’o Rora I’ll take care of you t’o ba Rora You will enjoy me t’o ba Rora ehh Baby please me no dey tease Baby tell me what’s the reason? Make you no dey use me shine Make you no dey waste my time Baby please me no dey tease me Baby tell me what’s the reason? Make you no dey use me shine oh Make you no dey waste my time Cos I will buy you things t’o ba Rora B

Lyrics: May D – First Impression

Image
For my First Impression She gat my attention She know my intention She gimme no pressure For my First Impression She gat my attention She know my intention She gimme no pressure Uhh, gimme no pressure She gimme no pressure Uhh, she gimme pleasure Ohh yeah, for my First Impression Urhnn yeh For my First Impression Oh uhhhh uhh uh uhhhh First Impression Oh uhhhh uhh uh uhhh First Impression E don tail I don dey find you E don tail I don dey see Make I no lie you no disappoint Make I no lie very on point E don tail I don dey find you E don tail I don dey see girl Make I no lie you no disappoint Make I no lie very on point For my First Impression She gat my attention Let’s take over the party, baby Let’s take over the party From your First Impression You gat my attention Let’s take over the party, baby Let’s take over the party, yeh Uhh, take over the party Hmn, we go do them like magic Hmnn, do them like abraka dabra oh (Hmnn abraka dabra) For my First Impression She gat my a