Posts

Showing posts with the label Bracket

Bracket feat J Martins - Ada Owerri lyrics

The way you dey make me feel be wetin I dey expect o My body dey shake well well, any time you hold my hand Like play like play, this your love enter my heart o And before you know am, I go carry you go see your mama Sing it If I close my eyes, I dey see the way you dey carry my own pikin Make we stay together Chai, edey do me like magic, how we start to love each other And na true I dey yarn, my lover Because of you (2x)

Bracket feat M I - Stagger lyrics

Stagger like this (sta sta stagger like this yea) Bracket le, APE planet They call me M.I Verse 1 Girl, as I see you soo o Na why I dey move so slow like this But girl anytime I close my eyes na you I dey see I dey feel you scatter If you think say I dey lie go ask my brother e I go treat you right Treat you right till the end of time Nobody know you like me No one can love you just like me Girl, as I see you like this You dey make me dey stagger like this Chorus Ask me why I am high like this I can’t tell why I dey feel like this Na because of say anytime I see you You dey make me stagger stagger like this Girl, ask me why I am high like this I can’t tell why I dey feel like this Na because of say anytime I see you You dey make me stagger stagger like this Stagger like this (sta sta stagger like this yeaa) Stagger like this (sta sta stagger like this yeaa) Verse 2 I dey feel you wella Girl for my mind, you dey make me maga That na the reason I still dey stagger Like say I go take this

Girl feat Wizkid - Bracket lyrics

E yea yea yea yea yea It’s Wiz and Bracket e ye I’ve been thinking of you girl girl But you dey put me for cruise girl girl You dey take me for fool girl girl Just because I say I love you You come try to play my love yea Chei nne oginidi amam na anyi ga ebi makana ife n’ ine m na emere gi osi m n’ obi osi m n’ obi osi m n’ obi oginidi amam na anyi ga ebi makana ife n’ ine m na emere gi osi m n’ obi osi m n’ obi osi m n’ obi I don try ye To give you my love To give you a hug Cos you dey make me fall in love You are the finest sis They girl I go use for my DP I can make you number 1 Ask Wizkid He knows what I am saying Omoge don’t play me Don’t try me Even if you don’t like me Just love me wan tintin Biko arapu kwana mu nne alaputana mu ife nine icholo nge enye gi nya n’ uju Bracket le I’ve been thinking of you girl girl But you dey put me for cruise girl girl You dey take me for fool girl girl Just because I say I love you You come try to play my love yea Chei nne oginidi amam na anyi

Bracket feat Wizkid - Girl lyrics

Bracket feat Flavour - Tonight lyrics

Heba Oyanuma.. Jay Stunt CHORUS: Iyeyeyeyeyeye (eh lelele) This is what you waiting for tonight (Eh lelelelelele) Iye yeyeyeyeye (eh lelele) This is what you waiting for tonight (Waiting for) Skeleh haha Sangele haha (eh lelele) Skeleh haha yowangele (eh lelelelelelele) hey.. Yopaitele haha(eh lelelelelelele) yopaitele haha(eh lelelelelelele) yopaitele haha(eh lelelelelelele) yopaitele Eh lelelelelelele VERSE 1 (Bracket): Hey! My cherry coco eh Mamamoyoyo eh Because I want to see you tonight I go wear my proko eh I wear my tinkolo eh And I want you to know eh If you do me well e oo eh Na you I go follow follow eh Nwoma I am what you waiting for.. Tonight I will give you what you looking for I want to want to want to dance Bracket is making people dance Now I know I have the chance Jay Stunt is making people dance CHORUS: Iyeyeyeyeyeye (eh lelele) This is what you waiting for tonight (Eh lelelelelele) Iye yeyeyeyeye (eh lelele) This is what you waiting for tonight (Waiting for) Skeleh h

Bracket feat Tekno - Panya lyrics

Avalance eeh You understand eey yeah yeah eeh inRead invented by Teads Tekno Brackety le lele I'm singing this song for panya and I'm dancing the dance for panya eeh I will do anything for panya and I'm thanking the lord for panya eeh Oya what is my baby name panya, panya ooh panya Oya what is your baby name panya, panya ooh panya I dey craze for my baby girl panya, panya ooh panya Panya scatter the floor for me panya, panya ooh panya eey eey eey see Do you know my baby eey? Her name na panya That girl na african lady ooh eey panya Omo panya dey scatter my brainy ooh beautiful lady ooh That girl na african lady ooh eey I'm singing this song for panya and I'm dancing the dance for panya oh I will do anything for panya (Anything yeah) and I'm thanking the lord for panya eeh Oya what is my baby name panya, panya ooh panya Oya what is your baby name panya, panya ooh panya I dey craze for my baby girl panya, panya ooh panya Panya scatter the floor for me panya, panya

(VIDEO) BRACKET – MALO

Image
Bracket, releases the Official Video of there brand new song which their titled “Malo”. With the release of their previous single ‘Chop Kiss‘ which is still getting massive radio plays… ----------------------------------------------------- Keywords: naija music lyrics, latest musics, download mp3, fast download,full album, remix, refix, itune, cloudtune, naijaloaded, tooxclusive, low mb, high mb, prayertitus, geniuslyrics, foreign songs, gospel version, instrumental