Posts

Showing posts with the label Papisnoop

Lyrics of The Matter by Zlatan ft. Papisnoop

Image
Zlatan ft. Papisnoop – The Matter Lyrics Poco Lee (& Zlatan) It’s Mansa Jabulani Haha Wahala! (Ibile) Court!! All Cases has being adjourned till next week (AAstala) Dey don thief judge phone oh (Astala, Astala, Ayyiiii) (Zlatan) Shey you don hear the matter? Abi you no get data They say pikin wey i born resemble Naira Marley We dey on top the matter As we dey on top the matter Na hin we hear another matter They say two papa post one pikin for children’s day We dey solve the matter (Ah happy children’s day) Say this one na big palava Ah But we go solve the matter Because wey don resolve the matter wey pass this kind matter We go solve the matter Burna and David dey fight KRF make you solve the matter Dem say dem see condom for isolation center NCDC solve the matter (ah Abba Kyari) Igbo dey cure corona Rahman Jago dey on top the matter Wetin Brother Jude do Cynthia Morgan? Call me jor make we solve the matter Dem say Mercy dey para, Say her fa