Posts

Showing posts with the label Zinoleesky

Zinoleesky – My Story Lyrics

Image
Oh na na yeah Shey you dey hear wetin me dey hear Spiritual, Show killer, Call me Zinoleesky Me I want talk my story now Right now when nobody never know me Would anybody really know me no Gbogbo ero k’ero bi iyen lo wa lokan mi o I been di sit down with mummy Hustle every night till the morning I was young when I discovered this talent I get aim and I get target o Kin shey ori re ni mo fe lo ja loke Shey mo de shi ma lowo bi Dangote Lowo bi Dangote This is my story, my autobiography This is my story, my autobiography This is my story, my autobiography True life story, this is reality This is reality This is my story, my autobiography This is my story, my autobiography This is my story, my autobiography True life story, this is reality This is reality Iya bolu is always praying Oni iwo Omo mi o gonna make it My father kept on supporting me So I told him everything that was hurting me A lot of people kept on promising Bi awon ma je ki n blow ma wo industry Sugbon riro ni

Zinoleesky – Caro Lyrics

Image
Caro By Zinoleesky Oh nah yeh Shebu you say you get gbana eh Me I get dagba Shebi na money cause yawa o Na why you kon day para But as he dey hot I no fit wait for the bus stop Now the baby talk don stop Na the main reason timo fi bosho I carry money give Caro Caro Follow oyinbo Oyinbo don follow sisi Caro don dey regret I carry money give Caro Caro Follow oyinbo Oyinbo don follow sisi Caro don dey regret Labatna, labatna Alakori, she’s always talking about money Shotsn, Alakori Oun Shebi eni tiko lokori Rat don pursue the hunter They don catch rat for the border I say make we joro one another Yu say Mr. harru na your brother Bur I no go lie Omo you dey my mind Anytime I call on you baby you fall my hand Forget I no go lie Omo you dey my mind Anytime I call on you baby you fall my hand Oh nah yeh Shebu you say you get gbana eh Me I get dagba Shebi na money cause yawa o Na why you kon day para But as he dey hot I no fit wait for the bus stop