Posts

Showing posts with the label Yovi

Yovi – Talking Money Lyrics

Image
Hey siri If you’re not talking money You’re talking nonsense Simmer Yovi yovi You not talking money now You talking nonsense You not making money Say you making no sense [Verse] Na person wey work Na him must to chop Firigbon oshilekun If u get the kokoro No Dey use another man time to Set your own time Na person wey pass Na him get opolo Gone are the days A le jaiye wa o (ale jaiye wa o) Now a days wan le buga wa mo (won le buga wa mo I waka dem Dey see me on a steady run I’m young and I get the mulla So this days Na me dey Buga won o [Chorus] O ti Shina Baba ti shina O shina Baba ti Shina mi o If you’re not talking money Say u talking nonsense If you’re not making money say You making no sense Baiye sheri langbe be Na money we Dey find everywhere Eiye nfo Eyan Rin Nile Adurami ni ka sha de be Gone are the days A le jaiye wa o (ale jaiye wa o) Now a days wan le buga wa mo (won le buga wa mo I waka dem Dey see me on a steady run I’m yo