Posts

Showing posts with the label Major Lazer

Lyrics: Mr Eazi – Leg Over (Remix) ft. Ty Dolla $ign, French Montana & Major Lazer

Image
[Ty Dolla Sign] You know what it is When you hear that Mr Eazi, Major Lazer, Montana Now baby girl tell me Where you come from? Cause you got me confused When you move that b**b**, You give me leg over Got me confused when you bend over We gonna do it until we hungover Black shades on we ain’t never sober [Mr Eazi] Me I go chop on all the wash eh As long as you give me my portion Baby make you no dey rush eh Abeg make you treat me with caution Leg over My baby gimme leg over Hang over E be she dey gimme hang over, eh eh Leg over Onome give me leg over, eh eh Game over She dey come gimme game over My baby dey confuse me o with that b** b** Way she get a guy wey dey send her money from London She dey see me like a “Johnny Just Come” When monkey dey work eh Baboon e just dey chop Me I go chop on all the wash eh As long as you give me my portion Baby make you no dey rush eh Abeg make you treat me with caution Leg over My baby gimme leg over Hang over E be she dey gimme ha