Posts

Showing posts from September, 2019

Rudeboy – Audio Money

Oh no, na audio Oh no (Rude ) Oh no, na audio Oh no [Verse 1] Everybody rich for Instagram (listen) Poor man no dey for Instagram (at all) Dem call me like say na me start am (yeah) Living fake life with cheap data E ma pariwo Dem money na just audio (Na audio) E ma pariwo oh Na just audio [Chorus] Slow down slow down Why you wan kill yourself Why you wan pa yourself Living fake life vida loca Calm down calm down Why you wan kill yourself Why you wan pa yourself Living fake life vida loca E ma pariwo Dem money na just audio ( Na audio) E ma pariwo oh Na just audio E ma pariwo Dem money na just audio ( Na audio) E ma pariwo oh Na just audio [Verse 2] You wey dey form giveaway Your landlord dey chase u away Your family den you don sideline Owu dey blow you, You dey blow timeline Ten billion on flossy Too much moni con be nothing So turn down d volume of your radio The money wey we no see na audio Account dey red perere Your body Dey shack elele Them dey there hail u Owu dey dey slap you

Joeboy – Baby

[Verse 1] What I fit do to get your love Girl I don give you all I got but it’s not enough for you Shey u fire me catapult of love Na why be say I no fit get enough of you [Hook/Chorus] Wetin be that Nothing I can’t do For ma baby Ma bebe Anytime wey you need me come through Mo ma sare Ma sare wole Wetin be that Nothing I can’t do for ma bebe Ma bebe Ma shawty oreke Ma bebe ma bebe eh Baby shey you dey for me? As I dey for you Baby shey you dey for me? As I dey for you CLICK HERE TO DOWNLOAD Wetin be that Nothing I can’t do For ma baby Ma bebe Anytime wey you need me come through Mo ma sare Ma sare wole Wetin be that Nothing I can’t do for ma bebe Ma bebe Ma shawty oreke Ma bebe ma bebe eh [Verse 2] What you wanna do girl Where you wan go ‘Cos anywhere you go, girl I go follow go Cos I like the way you back it up The way you go down low And that’s the reason they be hating on you [Who are those] Baby you the baddest Step on the dance floor and show your madness I will be your king You

Joeboy – Beginning

[Intro] Shabalistica [Verse 1] Omo walai If them point gun to my head say make I deny you I go tell them sey lai lai No be lie I fit to spend all of my money on you [oh no] Spend a couple couple milli on you [yeah yeah] Give you loving till you say e don do [ye ye] [Pre-Chorus] Special type of feeling that I feel when I’m with you O n du n Mo mi anytime wey I dey with you I want your heart and soul and your own body too I can’t let you go [Chorus] I’m beginning to begin to fall in love I’m beginning to begin to fall in love I’m beginning to begin to fall in love [Verse 2] This love no be ordinary thing You suppose to be one night fling But now I don dey catch feelings I dey vex when i see you with another person Oh no I no dey concentrate no more Make we felicitate jowo Hold me tight and rub on my head baby o Make I feel alright [ye ye] CLICK HERE TO DOWNLOAD [Pre-Chorus] Special type of feeling that I feel when I’m with you O n du n mo mi anytime wey I dey with you I want your heart a

Zlatan Ibile – Bolanle ft. IVD

[Bridge] Baby this your yansh na shitor If u gree mo ma Latan Part 2 ati part 1 Part 2 lati pa won I go fit to change your catwalk And change your life join Every day, na to enjoy Open and close like a laptop o [Chorus] Moni ko jijo o, Rora o 8x [Verse] Eledumare give u face in addition to bum bum bum bum… I no go lie your body gbesss, mo ni lati Toyan toyan toyan… Anytime you holla Make I come thru I go tell my guys dem I no Dey come soon Kpakalamishi, make my eye chook Many girl get but na you I wan do Jesu!, Oh Reeky oh Reeky yo Reekado! Jesu! Hey Ahey CLICK HERE TO DOWNLOAD [Bridge] Baby this your yansh na shitor If u gree mo ma Latan Part 2 ati part 1 Part 2 lati pa won I go fit to change your catwalk And change your life join Every day, na to enjoy Open and close like a laptop o [Chorus] Moni ko jijo o, Rora o 8x Jesu! [Verse 2] Yo yo yo Baby gimme snow motion In my room I go give u promotion Everything is allowed Baby say everything is allowed Me I say Reeky baby na man, She tel

Chinko Ekun – Calling ft. Johnny Drille

[Intro] Tiger Big Dre on the beat Eruku nla nla, Kasa Chinko Ekun [Verse 1: Chinko Ekun] For person like me to fall in love mhen it’s really really funny I could be shady and my ways could be cunning Give me your hands let me take you on a journey To accomplish my mission I had to link up with Johnny Wow, your love no go kill me, Super arguing na sometimes e dey drill me No be your fault good things don’t come easily, You bring spice to my life you dey tackle indomie seasoning My head dey turn but e never really scatter, Dem don break my heart but e never really shatter We from different worlds but it doesn’t really matters, I go pump you with love and you’d be getting really fatter, fatter! So mi di ade ori e, nkan ti ba so leni baby ko wo’ri e, Take me to mama je kin sánwo ori e To ba lo se’mo mo le para mi n tori e, kaasa [Chorus: Johnny Drille] I’ve been calling your phone Anywhere you go I follow Oh baby girl you don’t know You don’t know that I’d be back tomorrow, oh CLICK HERE T

Phyno – Ride For You ft. Davido

Phyno – Ride For You Lyrics ft. Davido [Phyno’s Verse] Finally I don make cash o Anything for your bride price o I pray to God make we no crash o Cos our love no get spare parts o Asa ima na kwa gi bu the best part o I no fit sleep till the the next track o Epele chuckwu zara mo you dey smart o And ife me nu na first class o [Pre-chorus] Shey na you wey been dey hold me down when raba no dey Mman ji gi ti e play I can’t let you go baby no way Baby e ma n kata kwa And if no be u n ma kwete kwa The loving na me maha amam gwata kwa [Chorus] Say I go ride for you Go high for you o maka e marama ne eziokwu Nwa ndinma ni wey me ego my baby o Go ride for you Go high for you o Maka e marama ne eziokwu Ihe dinma ni we me ego So gi my baby CLICK HERE TO DOWNLOAD [Davido’s Verse] Ndi obodo na ndi ezi nu lo mo Oye obula ga po kwa gi nyen mo Buru buru nga po kwa ru nilo o Oyen obula ga po kwa gi nyen mo Finally you go chop life o You better live for my inside o I no go disappoint yu no be this life

Phyno – Blessings ft. Olamide & Don Jazzy

Elele… Don Jazzy. Eh Jesus what I do for You Why you con dey do me so Embarrass me left and right With blessings that I no fit shout All the things you do for me No be joke at all, at all People don dey see me now Dey hail me, because I don dey ball oh iye Ahh eeeh Heavy balling eh Ebule m elu o today I don dey ball iyeh Ahh eeh You reason my matter Werim nsobu My guy I don dey ball e Why I no go celebrate o Why I no go jubilate Everybody bu we elele e Chineke a gba chagom m aru Since olisah elevate o See my life e no dey shake o Ma ka oge chuckwu no dey late o He give me grace and give me ego Aba m aka bi a your side ooohoo no no non E we nfojio my hand oo The way I share my life o The way you bless me oruwem onu o Baba o I can’t shout oh I can fool oh Jesus what I’ll do for u Why you con dey do me so Embarrass me left and right With blessing that I no fit shout All the things u do for me No be joke at all at all People don dey see me now Dey hail me, because I don dey ball iyeh Ahh e

Johnny Drille – Count On You

I wanna grow old by your side All my days and all my nights And I’d get rocking chairs for two Let’s start a future me and you I’ll show you all I have concealed I’ll show all I want you to see My intentions are crystal clear, sky blue If you open my heart you’d find yours true All my life I’ve waited to feel like I do now And I can’t wait to have you Baby this is the day 1 of forever We made it through Nobody thought we’d ever come this far I know I can count on you My baby you’d be my best friend too I wanna wake up next to you Watching your eyes as they open Be your loving father be your man In your arms forever my babe The future is bright with you inside We go survive the crazy nights You have my attention oh my love I plan to give more and more All my life I’ve waited to feel like I do now And I can’t wait to have you Baby this is the day 1 of forever We made it through Nobody thought we’d ever come this far I know I can count on you My baby you’d be my best friend too I can be t

M.I Abaga – Martell Cypher 2 ft. Blaqbonez, A-Q & Loose Kaynon

[Intro] [Verse 1 – Blaq Bonez] Aye Yeah Best Rapper in Africa yeah I’m really Popping Niggahz really asking why i be so cocky You should ask your sisters why I be so cocky And your mom’s coming late blaming that shii on traffic Heard a lot of niggas’ dissing I ain’t feeling much Coming near me for having the shit that ya all wishing for It’s like Miley telling Kim Kay tha’ she ain’t thick enough Like Lil Pump telling Jay to get this money up Y’all need me down Y’all talking to me by royalties Can no paper do so they come at me Uncovered beats Now faking streams cus clearly they doin’ awfully When ma one track is your whole fvcking discovery fee Nothing in their pocket no wonder they be so out of pocket Gat this home advantage don’t fuck around please do that in private Or you gat the president involved like Kese Brockey No competition no, whose the main event whose the after party? Every moves planned and ma shit going accordingly Your move is to wait for my move I gat it honestly bruh

Naira Marley – Puta

Egbami, Awon omo naija fe f’idi pami control the crowd control the crowd malians come forward, the rest fvck off Egbami, Awon omo naija fe f’idi pami nigbami ti’n ba shey style idi ma ni Idi araba, idi oro, idi abajo, idi arere Idi ganlebe, idimu, gbe’di jorh t’ani idi ofo E ni sun, ma lo tedi gbabe nipple Eh oh baby, ma’sa gbori duro yo’di fun Won tin settle e, Abu Abel ti settle eh Samo Larry ti settle e, baddosneh ti settle e Inside life, ninu aye aye aye, aye tun ya to s’aye, K’Oloun ma je ka r’ija aye Ninu aye, aye tun je’ju aye Shey e r’oju aye, mo r’aye mo sa f’aye Tú eres una puta, baby girl you are puta Imagine lale ano, Rexxie fi benzo gbe Ruka lo Shoti mu’gbo yo ni olosho shey ma loyun fun mi what can fa Shoti mu cocaine ab’o ko ni catarrh CLICK HERE TO DOWNLOAD T’agbo yen ba dull, iwo play Naira Marley o ma scatter sha Awa no manners, zero belts a thousand trousers Sho mo MD iyen mean ko jo marlian dance Sho ri NBG ma so tan awa no belt gang kuronbe A mo’ra wa, a mo’ra wa,

Wizkid – Ghetto Love

Shabalistica 2 seconds everything don burst oh The kind of love I get for you na marama e too cost oh E ask me Wetin I love for life I say Wetin no go touch oh Everyday make I see my mama smile And make me dey pompous oh Oh yeah kolobiko ko ko Kolobiko jo wanbi je ka kolobiko ko ko kolobiko ko wanbi je ka kolobiko o ko ko kolobiko ko wanbi je ka kolobiko ko ko kolobiko ko, ko CLICK HERE TO DOWNLOAD Tell me say she like to dance azonto I tell am Make she konto Baby girl you dey mind me don’t know Baby girl you dey mind me don’t know oh oh She say she gimme ghetto love E tell me say I really really don’t know Agege girl she dey mind me don’t know Agege girl she dey mind me don’t know For your matter mo foh o foh o, foh foh foh, mo foh oh For your matter mo foh o foh o, foh foh foh, mo foh oh For your matter mo pinwewe o, foh foh foh Mo pinwewe oh, for your matter mo foh o foh o Foh foh foh, mo foh oh See my adanma gimme special loving omoge mi o lo’le Fifty bottles for my baby mi o lo’le

Falz – Loving

Chorus Girl I like how you looking tonight Girl you got me feeling right In the morning, in the night Say you got me feeling right Girl i like how you looking tonight Girl you got me feeling right In the morning, in the night Say you got me feeling right Oh yeah (Oya nau) Folashade no fear (Omo mummy) Anytime you want i go dey there (Show your style) Oya su mo mi je ka jo di e (Another style) Omo mommy, (what!) Liking the way that you move your body (Is that so?) See, as i dey i want meet your daddy (co’mon) Mo ti shey tan, i ready to marry (I say no be lie) And if you need some loving I will be at your door (ki lo wi, mi o gbo) (Aaarhaa at your door) And if you need some loving I will be at your door (eh come again, you say what?) (Aaarhaa at your door) [Verse] I don fall in love scatter I fit give my life no be small matter Kini ki fi bura, shey ki bo bata E wa wo omoluabi ti won ko daba To ba gba, omo mi i don hammer All the leave way I need now I don gaga I go tell your mum, say sh

DJ Neptune x Zlatan – English Teacher

Intro Greatness, jo’mo Ayiii, Greatness, jo’mo Ayiii, Greatness, jo’mo Ayiii, (Ibile) Jo’mo Ayiii Greatness, jo’mo Ayiii , Greatness, jo’mo Ayiii Greatness, jo’mo Ayiii, Jo’mo Ayiii (Ibile) Ayiii Verse 1 – Zlatan What’s the need of too much grammar, when you no get money, you no get raba What’s the need of too much grammar, despite the grammar, (1,2,3) you no get raba Egbami, ta lo’yinbo help, oyinbo ti emi mo se won da wo Lori net Egbami, ta lo’yinbo help, oyinbo ti emi mo se won da wo Lori net Chorus English teacher, (English teacher), English teacher, (English teacher) English teacher, (English teacher) You can do better (You can do better) English teacher, (English teacher) English teacher, (English teacher) To collect money from Bank no be by Grammar CLICK HERE TO DOWNLOAD Verse 2 -Zlatan Dj Neptune! ah wo, won ni a gbo oyinbo, Moshood o gbo’yinbo, O ba maye ta o gbo’wo O d’eni ra ile s’oyinbo, E ni ja lo’mo we, e ni mo way lo mo we JJC yin se se de ni, won pe Ikeja fun yin ni Mow

Vector x Payper x Vader – The Purge (M.I Abaga Diss)

Verse 1] Is amazing what i do on a verse Is it dropping knowledge or sending niggas to the earth I see your niggas coming close cos they’re looking for death Whats a brother to do, i join them in the search Dude asked me, do you wanna battle Blaqbonez I told him, i didn’t come to battle, but on a real God knows If he’s on a song, ain’t raising no dust Lyrically obliterate every fucking rapper on your roster That night on the show was really eventful He told me i don’t count cos am not successful Lets brake it down, how successful are you Either you are playing dumb or your niggas don’t tell you the truth Cos ten years before you gat an almost hit, am two years in already on one of those seats Dealing with brands making cooperate money We talk sound nigga, we didn’t come to play dummy Plus your guys are egomaniac Who wouldn’t let you shine without slotting their sorry asses Only you was popping he dropped the L.A.M.B project He became the topic chook you for back pocket Check am well we

Adekunle Gold – Young Love

I know this is young love Feels like a lifetime Although this is young love Don’t ever leave my Side I know this is young love Feels like a lifetime Altho this is young love Don’t ever leave my Side Side (6x) My My side Hold on Did I ever mention I don’t want no option Give me all or nothing I no be your side thing Hey you you Girl I wanna know Wanna know how you roll Hey you you Fine like monroe I’m losing control I’m feeling something something Is love in the air Girl, i’m loving loving loving your way You teasing me now i’m wanting more I think I’m drunk i’m drunk in love If i pass out will you wake me with more love I know this is young love Feels like a lifetime Altho this is young love Don’t ever leave my Side I know this is young love Feels like a lifetime Altho this is young love Don’t ever leave my Side Side (6x) My My side One time for the time Faya gyal with the slow whine I don’t need a guideline To handle that your waist line Let’s take a trip to cloud nine Make a stop at

Mercy Chinwo – Akamdinelu Lyrics

Image
Jesus Akamdinelu eeh Jesus Ikperemdinala eeh What have You not done me oh Lord I’m grateful What have You not done me oh Lord I’m grateful VERSE 1 What have You not done for me? What have You not done for me? I cannot imagine All You went through just for me What have You not done me? Where would I be without You? Where would I be without You? Where would I be without You? There’s no me without You (×2) CHORUS Jesus Akamdinelu eh Jesus Ikperemdinala Jesus Akamdinelu eh Jesus Ikperemdinala Akamdinelu Akamdinelu eh For all that You’ve done for me Ikperemdinala VERSE 2 What have You not done me? What have You not done me? I cannot imagine All You went through just for me What have You not done me? My own strenght failed me Friends and family turned their back on me Lord You stood by me You never let me down (×2) CHORUS Jesus Akamdinelu eh Jesus Ikperemdinala Jesus Akamdinelu eh Jesus Ikperemdinala(×2) REFRAIN Imagine me living life without You Everything is incom