Posts

Showing posts with the label Crayon

Crayon – Shima Lyrics

Image
Wawawa Oh yeh yeh o London! You Dey burst my brain with your mini mini po po po Make I pull your mini mini cho cho cho Dey your door like early morning ko ko ko) Funwon tan kilo fa werey gan This kind vibe she Dey want Won le wo le ba crayon eh o Funwon tan every time na crayon She Dey feel my vibe turn me on Head to toe na Dioir (oh no) You Dey burst my brain with your mini mini po po po Make I pull your mini mini cho cho cho Dey your door like early morning ko ko ko (hmmm) You Dey burst my brain with your mini mini po po po Make I pull your mini mini cho cho cho any day like mini mini po po po (hmmm eh ) Comot your eye for my baby oku eh Louis for my baby oku (hmm) Other girls can wait o owe Walahi dem no reach you owe…. Comot your eye for my baby oku eh Anything for my baby oku (hmm) Other girls can wait o owe Na you get my mind o yeh.. Funwon tan kilo fa werey gan This kind vibe she Dey want Won le wo le ba crayon eh o Funwon tan every time na cra

Crayon – Mo Bad Lyrics

Image
Mo Bad By Crayon Crayon o Wawawa Babyfresh I love this beat (blowtime) On the bed you bad gon, on the bed mo bad gon yeh Omo no debate you bad gon yeah… Lo ri bed you bad gon wan mo kpe ori bed you bad gon yeh ( you bad gon) Omo lo ri bed you bad gon yeah… Sitting in the club mo jaiye o eh Big boy sugar, pepper rest for your body Your body girl I wan explore tonight E get as e Dey do me o like do re mi fa so La ti do e Dey sweet my belle oh give you belle o (hmmm) aye ko de kan aye je ka shaye ma lo faraway owe…. On the bed you bad gon (you bad gon) on the bed mo bad gon yeh Omo no debate you bad gon yeah… Lo ri bed you bad gon wan mo kpe ori bed you bad gon yeh ( you bad gon) Omo lo ri bed you bad gon yeh… E blike say you wash put oh (hmm)you dey kill me so (hmm) whine your waist je ka nisho ( hmmm) you know my mind Girl you dey ginger my mind(hmm) omoge you dey look nice Girl I no mind to give you long time.. Lo ri bed mo bad gon Omo lo ri bed mo bad gon ( y