Posts

Showing posts with the label LCGC Choir

Baba Na You by LCGC Choir and Paul Chisom lyrics

Baba na You Love gidi kwe gu When I think about the things You do Your love dey make me dey follow You Because everything (Na You) Anything I do (Na You) Even when I wan enjoy (Na You) Even when I cry (Na You) When I fall yakata (Na You) When I stand gidigba (Na You) Edike dike ke Edikele dikele dike ke Papa na You biko Na only You ewo ewo Papa na You biko Na only You ewo ewo Without You I no know wetin I go fit do o And without You I go be like mansion with no roof And without You I go be like bride wey no get any groom And without You I for don kpai, I go turn mumu oh I can’t live I can’t be without You I can’t sleep I can’t wake without You I can’t be I can’t live without You I cannot sleep Can’t wake without You Because everything (Na You) Anything I do (Na You) Even when I wan enjoy (Na You) And when I cry (Na You) And when I fall yakata (Na You) And when I stand gidigba (Na You) Edike dikeke Edikeledikele dike ke Papa na You biko Na only You ewo ewo Papa na You biko Na only You e