Posts

Showing posts with the label Dr. Barz

Dr. Barz – BehindBarz Lyrics

Image
Yeah Real poo poo for the real people Dr. Barz If you dey vex for me tell me, no come go dey talk anyhow Behind Barz If you a criminal abeg stop don’t go and wait until you are Behind Barz You be bad mechanic abi? You go soon dey sell spare parts Behind Barz Oh you dey navigate, okay but baba no go set compass Behind Barz Omo I hustle for the street sha Small thing remain I for sell shisha In my youth service i was a teacher Till I found the keys like Alicia See, don’t neglect the words of my preacher So I key into it – ignition Legit legit I’m getting richer I don’t wanna be another mister Behind Barz Man I even try lotto Bouncers reject me when I go shows Shey na because my face no show Me I know the course, I even get brochure Sho! Them play me like okoso Immediately I double my hustle Legit with just brain and muscle I no wan reap wetin I sow so Behind Barz Oh On a steady Everybody know that already I’m Behind Barz On a steady Everybody know that already I’m Behind Barz Oh