Posts

Showing posts with the label Erigga

Erigga ft. Popular – Rawbish Lyrics

Image
Erigga ft. Popular – Rawbish Lyrics Fear, (Wetin do am) Expect the colour of fearsome acts (E heen) Somebody steals from me I cut off his hands (Guy He offends me I cut off his tongue Oh boy you wicked o He raise against me I cut off his head sticking on a pike Raise it high up so all on the street can see (Boy why you gon do that) Cause am preserve you what sort of things (Why.) Fear (Na wa o) You about to witness creativity at its peak How e be (Popular la la) Everybody shut up Erigga lon soro Me and your fave no be mate say e pah domo Big odonyo nia all these rappers be go against me Them go fall like who shack ogoroh The money big now like Teni e shout to doctor dollor Big yansh thin waist ivie wongo wogor Hold your baby tight me na gbomo gbomo But like lekki water I no too dey show my colour Who dey say he wan battle nna biko You when we know for area wey dey suck ashawo toto Your sister dey f*ck waka, your woman na opo Your label dey f*ck your yansh, industry homo We no

Yung6ix ft. Erigga, Payper Corleone, Dr Barz – You Don See Am Lyrics

Image
[Intro] Don’t do me like that Ayo mehn is Cali time 4:39 am What u saying n**ga You getting paper or what ? 6ix Way N**ga wuh u talkin bout ? I can’t shiii if you ain’t talking about money n**ga What’ s up ? [Chorus] I pull up that drop top in your face You done see am Bad b*tch no face You done see am New money on the way You done see am John Cena to the fakes You Done See am ? Issa Fake You done see am Bro bro You done see am ? You won see am again You done see am ? You won see am again You done see am ? You won see am again You done see am ? You won see am again [Verse 1 – Erigga] Rape your Career for ur bed strangle wit your pillow … If you no de see am that means you blind like what’s on my window …. My people get the way them tk dey like Buhari fans Them love me die like jack for Titanic when rose leave e hand The other day when I sit down de follow devil de gist Na small thing I for break erigga na beast I de one side de look all una yans na shit Perso

Erigga – Puna Vibes Lyrics

Image
[Intro] Abeg, Eh ba beh [Verse 1 – Erigga] See Ehn, normally i be boy wen like smart girls Fine shape, get style, come still get sense but, who i dey with nah okpetu nothing the head, this one nah beta kpeku i dey tell am the way COVID-19 bad people wen don die and how the economy bad but weytin dey her head nah roll the land for me take me stone ground my puna go dey proud of me i pass am give her she light am go smoke for up whisper for my ear, which style you want make we fuck before i know my gbola change to standing fan two seconds i forget weytin i been yarn [Chorus] she say this puna no go soak for long, if you know say you no wan doke make i move along this puna no go soak for long, how e dey be you wan dey talk or make i move along she say, this puna no go soak for long, how e dey be you wan dey talk or make i move along [Verse 2 – Erigga] Naija dey fuckup, weytin we nor get BVN make dem do bread, we see money wey people send money no dey, t

Erigga – Quarantine Cruise Lyrics

Image
[Intro] Concerning COVID one 19, Ehhen I’m highly disappointed of Nigerian Government, Ehhen Because the Nigerian Government we are highly disappointed in them, Ehhen We are highly disappointed in them, Ehhen Due to somethings that are…., Ehhen People should die in coro virus, Ehhen It’s more better to die in coro-virus, Ehhen it’s more better than to people to die in hunger oh, Ehhen Hunger kills more than coro-virus, Ehhen [Verse 1 – Erigga] Omo ah, taya to sit down house Fuck you COVID if no be you ah for dey Turkey now dey blow weed Dubai Trips, Lamboghini just dey blow sleep Ah need refund, papa how much i take sow seed Wetin dey sup, why we church no fit pump through We know say Jesus died for us but what about you He feed five thousand with bread, even add fish too We nor too plenty give us money, rice and beans tooAh see my screen say sister yesterday dey twerk wise 20K for ten people, this one ah see am live some boys dey twerk too, no respect for

Erigga – Area To The World Lyrics Ft. Victor AD

Intro Abeg! Omo e get weytin i just dey observe ehn for this industry *It’s Victor AD nahnah ye e* *It’s paperboi* Motivate yourself men Area! The Erigma Verse 1 – Erigga E pain me say na wen I go na hin everywhere burst People wan know if na true dey check Insta blog Prapas dey throw backie happy wan kill dem die As Erigga no dey again people go feed dem die Even rappers wey no dey post my song before Fake love don put me for their profile picture They screenshot their dm wen I dey write dem Say make we make feature see me see problem Followers don increase go 1.5 m OAP since morning dey jam me for Fm My videos wey soundcity no gree accept Dey on every rotation even my concert Na so e for be but oluwa forbid My song go speak for me anyhow e be Who go better go better na time e go take Day break everywhere burst for goodness sake Victro AD I say tell dem the full story but dem no dey believe o eh No matter how you watch film d story inside no fit change o I be dey give dem the full loa