Posts

Showing posts with the label DJ Tunez

Wizkid & DJ Tunez – Cover Me Lyrics

Image
[intro] It’s kel p vibes [bridge] Tonight, where the party dey Where my people dey Where the shayo dey Wey go make man feel alright Tonight, when nobody dey eh Na who go dey No throw-wey Yeah yeah [verse 1] No forget sey your dream no fit happen for one night, yeah And when e happen, make you enjoy this life, say na one life Yeah yeah And when the journey bin dey start Dem go look, dem go dislike [Chorus] Baby cover me Baby cover me Baby cover me Just for tonight Cover me Baby cover me Baby cover me o Just for tonight Ko se mi lat’ibere o Toba dale ama soro, yeee Ko se mi lat’ibere o ohh My baby my baby my baby [verse 2] You got to know what the music do to me She say, na the music make her fall for me She say, my music got a hold on her She say, my music got a hold on her This life wey you see, fit make you pai now Life dey, wey money can buy now I don tey, i don tey, i don try now No be everything you see for life, you yan now, woo [br