Posts

Showing posts with the label Sound Sultan

Sound Sultan ft. Johnny Drille – Area Lyrics

Image
(Verse 1 – Johnny Drille) My baby, my love, it’s been so long I’ve heard from you, oh Stacy (?) you don’t pick up my calls no more Please remember me oh oh oh, don’t let this love go oh oh, you would break my heart oh oh oh, if you follow Allen go oh oh (Chorus) How I wish say, I fit to reach you anywhere you dey, you dey Ajo o da bi’le, no matter where you go, no forget area oh, area oh How I wish baby, that I could be there wherever you are, far away eh, that don’t take a shine from your star cos what you are is my shine (Verse 2 – Sound Sultan) Chinedu somebody borrow you ego, make you take travel go Chicago (?) now be selling car, so you go go America and all these people weh be the (?) Face me I face you, promise say you no go fashi dem, say every month you go tashi dem Hillary whe you promise to marry, she dey wait she dey tarri, wetin she see for inside ovation Oyinbo from another nation, youth mago mago get done, oyinbo wife don know, next thing she know she

Sound Sultan feat Wizkid - Kokose lyrics

Ahn ahn Lengendury things O-ey, o-ey, ahn ahn Legendury beats Sound Sultan and Wizzy Naija ninja Kaabo Verse – Wizkid Tell all the boys Tell all the girls Stop to dey judge my matter Where them be dey Where we be dey Popping and jumping okada Now them dey see us dey push bugatti Jjc girls them dey ask who be that Them no know the time i was pushing passat E no gree to start so i push the passat Verse – Sound Sultan All the fine girls up in the club Them go dey pinging and chatting Drop all your phones come to the floor You should be singing and dancing Stop to dey form You are wasting your waist You move to the drum Don’t be wasting your waist The guys them dey come when the booty rotating Before them go know, they are dating your rating Chorus Show me your kokose Show me your kokose Show me your kokose…ah Show me your kokose Oh no Ke ma fa ra bale jo o Sultan and wizzy dey fo Show me your kokose jo o Fi idi jo jo jo jo jo jo jo jo Fi aya jo jo jo jo jo jo Carry go….jo jo jo Girl this

Flavour Kcee Chidinma Sound Sultan Professor - Sweet Like Shuga lyrics

Ehn ehn All five star music E-money aka ya boyfriend Limpopo king This is sweeter than sugarcane o….miss kedike It’s Del b on the beat Chorus: They say you sweet like shuga….oh eh I hear you taste like honey….oh eh Baby somebody’s calling….oh eh Baby don’t leave me hanging….oh eh Ah baby you sweet like shuga o….oh eh Baby you taste like honey….oh eh Baby don’t leave me hanging….oh eh Baby don’t leave me hanging Really wanna, i really wanna, i really wanna Really wanna, wanna know you better Do you wanna, do you wanna, do you wanna Do you wanna be mine forever? Verse 1 – professor I don’t wanna hate you baby…baby Oh my woman you my lady From the south to nigeria No one across this land ******* No one loves you one funale cho Sometimes i wonder if you can gimme lecture Come baby let’s talk You know i love you but we can rock Chorus: They say you sweet like shuga….oh eh I hear you taste like honey….oh eh Baby somebody’s calling….oh eh Baby don’t leave me hanging….oh eh Ah baby you sweet l