Posts

Showing posts with the label Kel P

Ease Your Mind Lyrics by Wizkid & Kel P

Image
[Verse 1] Many thing don really open my eyes Many things don happen wey don open my mind Things don happen for my life, we make me realise Sey, many things go happen, and it’s real fine Never let the small talks but the money get to me I dey work, I dey pray, omo nothing worry me I put my body on my grind, let the money control me Sey, my sound dem dey buzz, e get up on their jaws [Chorus] Some days, it fit be lie sey your rain no pour Hear my brother, even if it be like days too long Even if it be like sey your light no come Just ease your mind You know sey, this life na turn by turn When your time come, my brother No go gone When your thing come, my brother No go rush Just ease your mind [bridge] Mi jaiye mi jeje, mi jeje, mi jeje Mi lolo Kama mi lomi lolololo kama mi lo mi lolol o yeah Kasha ma jaiye mi jeje, mi jeje, mi jeje Mi lolo Kama mi lomi lolololo kama mi lo mi lolol ye yeah [Verse 2] Looking at my past, i’m glad it’s over Steady I dey steady

Wizkid & Kel P – Mine Lyrics

Image
[intro] Uhhh uhhh uhhhh hmm I hear you sing songs Yeah yeah yeah yeah It’s kel p vibes [Chorus] Tell me wetin i go really really do, to make you my lady Ooouuu, yeah Tell me wetin i go really really do, to make you my girl Hmmmm Tell me wetin i go really tell you, to make you dey love me Hmmmm Tell me wetin i go really do to make you love long time [verse 1] Girl you are my poison and the antidote to my pain Baby don’t you worry, with you there’s no drought, you’re my rain Hmmmm hmm hmmm You’re my shield and my bullet proof vest through the war Hmmmm As long as we stay connect through the time And the love that we share Girl i promise to love on you my baby Girl i promise to love on you my girl Hold you close and sing close to you my lady, hmmm And i go cover you girl when you need someone all night, yeah Ahhhhhh uhhhhh [Chorus] Tell me wetin i go really really do, to make you my lady Ooouuu, yeah Tell me wetin i go really really do, to make you my g