Posts

Showing posts with the label P Square

P Square ft Tina Savage and Mr May D — do as i do

Psquare (ahn) and Tiwa Savage with Mr. May D (ahn) We dey run the show (ahn ahn ahn ahn ahn) Hey pretty girl with your sexy body Me like the way you move, you dey make me soji Mr. DJ you too sabi So pon the selense for this party Baby girl make you come to Daddy Make you sip some Hennessey and Bacardi Daddy go rock you steady Cos you got me going on Na the wey you dey do me, dey move dey make dey trowey Na the thing wey you do make me wan pop rosey As a party starter (party starter) I come here to scatter (come here to scatter) If you no fit enter (no fit enter) Make you go get fundamental And do as I do, do as I do, do as I do eh do as I do, do as I do, do as I do eh As I dey do, you dey do As I dey move, you dey move do as I do, do as I do, do as I do eh I can go all night boy If you ready Baby follow my lead, I like it nice and steady You wan spend money You like how I move my body I like how it makes you crazy Can we take it slowly As I roll and I roll and I whining my hips just wa

P Square - Who Dey Here lyrics

Intro] (Before they see us, they go tey) x3. As the beat go. [Chorus 1] Who dey here hey (x5). Hey! Na you dey here hey. Why you dey here hey? You still dey here hey! You go tey here hey! [Verse 1] We back again (echo). We did it again (echo). We make it rain. Haters go insane. You want it too. I’m gonna give it to you. With the things that we do. See, the way they do the things dey do. [Chorus 2] Breaking them and breaking your heart in two. Now they can see all eyes on you. (Tell me wetin I man go do hey! Here us, here us, hey!) x3. Cos we dey do, do, do, do, do. Hey! Hey! Oh-oh-oh, Oh-oh-oh. We sabi do, do, do, do, do. Tell me wetin I man, nothing I man go do. [Repeat chorus 1] [Verse 2] We keep it coming (echo). Aint no stopping us. Hits keep dropping. The way we keep it poppin. bad bele people everywhere. Una go see us everywhere. Climbing up and no fear. When they do the things they do. [Repeat chorus 2 then 1] [Verse 3] (Before they see us they go tey) x8. hey! They reason why w

P Square - Chop My Money lyrics

E get this fine baby Her body na die nwa baby We suppose to live like family Eh…I no dey lie (no dey lie) There’s nothing stopping me She dey feel my swag And I get money I dey try my best I be somebody Cos I am living life This girl dey make me high high (high high) I dey feel this baby You no go believe This girl na die ee-iii, die ee-iiii If you see this baby Tell am say She must chop my money Chop my money Chop my money Cos I don’t care Chop my money Chop my money Chop my money Cos I don’t care I don’t care (don’t care) I don’t care (don’t care) I no fear Cos I get am plenty I don’t care (don’t care) I don’t care (don’t care) I no fear Cos e no dey empty It’s Mr MayD Ahh…say the love wey I get for you na Jackie Chan Somersault and stunt for you, you know I can Farabale ko ma lo le Omo ele I get pepper Je n ba e soro, kilon sele If you see her eee-eyes (eeee-eyes) You no go believe, she’s looking at me My temperature dey riiiii-rise (riii-rise) If you see this baby, tell am say She

P Square - Bizzy Body Remix lyrics

P-square whoo See see whoo We run things whoo Things don’t run we whoo Hook up in da club who Give them a run whoo Give them a jump whoo With your bizzy body yeea…. With your bizzy body yeea...hey hey Ooh... oh.. oh..oh.. Ooh...oh...oh... hey hey Na na na na yeea... All this on me [Verse 1] When I first saw her She was looking like an angel light She blowing up me mind like a dynamite She flash like a lighter in a candle light And then she said (All this on me) Girl you know say when you Move your body hold am tight Make you no try to hurt no body Make u dey watch your side I beg you biko biko Omoge no bi fight and then she said (All this on me) Boy u know say if I give you body,body You go soji,soji You no go fit rock the M.I.C Cos u go lose control….hey No …..ooh….oh With your bizzy body,body You go soji,soji I go de still rock the M.I.C I no go lose control Boy you go lose control Girl I no go lose control Boy you go lose control [Chorus] If I catch you I go turn you on When I grab

P Square - E Don Happen lyrics

HOOK E don happen (x2) Nwebele ego E don happen (x2) VERSE 1 Oh no! I came to party [wo] Everybody just looking at me [wo] Chicks just dey surround me Dey wanna know the girl Wey dey beside me [wo] She's like Senorita [wo] Her body bouncing like Mamacita [wo] Shake your body put it on me [wo] Go tell your mama this is for real BRIDGE She say she want it [Aha] I know she likes it [Aha] Some people say She no dey like to move her waist She no be ashi So let's get naughty Mr DJ, hit the music See some people want to party CHORUS Oh no! Yes Oh! Come on honey shake your body Ijikwa ego! Owo! Come on honey shake your body Oh no! Yes Oh! Come on honey shake your body Ijikwa ego! Owo! Come on honey shake your body REPEAT HOOK VERSE 2 See, see, some people Dey for party [party] Throw your hands and move your body [body] We no dey like the people wey dey feel To all my fellas wey dey VIP Everybody, throw your hands up Clap your hands No ever talk anything you no see To all my fellas wey

P Square feat Dave Scott - Bring It On lyrics

Youhhhhhhh Bring it on Bring it on You you You You Bring it on You you You OHHH Life no di sweet'oh eh If some people no di hate'oh So use number 6 oh You calculate, you go see the ratio The beef sef na meat'oh Weither na asu Them relate'oh So bring your own crayfish'oh we go mix oh hola Oh Oh Oh shay na them talk say we no go blow Oh Oh Oh shay them di see us now we donc dey glo Take a look at me now Take a look at me now we running things in this town Can't you see Dave Scotts I dont care who you are Where you from or what you do Just as long as you chasing money Do what right and never give up on it Bring it on Bring it on Are you ready Who no ready No matter how you try don't you ever fall Keep your head up high and standing tall Bring it on Bring it on Are you ready Who no ready No matter how you try don't you ever fall Keep your head up high and standing tall and rising rising rising Keep it high and rising rise Bring it on This life e no easy So m

P Square feat Rick Ross - Beautiful Onyinye lyrics

p-square: nimo bimo, obimo I was feeling so sad Because I was all alone was so bad so bad And there she goes there she goes She touched my heart and said ebeniza nozugo oh oh Eh, was so glad the way she keeps me smiling It brings me joy she proves this loving is real Within my heart there's nobody else Baby give me your hand give me your hand Let me take you away Mommy meh eh eh eh eh Nne meh yeah see the girl I wan marry No time to delay yeah eh eh After all the things I've been through I present my love to you The girl I wan marry eh The girl I wan marry eh See the girl I wan carry eh Na the girl I wan marry Oruonanu nomume nomume Omalicha nwa What a beautiful onyinye nne yemaka gi So you and I can fly away Straight to the sky just you and I Girl I no dey lie can't you see You were sent from above and you know You're my heart and my sweetness Is this love? I don't know But I know what I'm feeling Na God be my witness You're my princess

P Square feat 2 Face - Possibilities lyrics

Tell me who made it possible Who made it possible, who made it possible Only god made it possible God made it possible hey P-Square Hey hey hey Girl I wish say, I fit say You too fine pass my mama But that is impossible ohhh Thumbs up to your mama ‘cause she made it possible hey Girl you’re too fine hey My girl I still believe say, I fit say You too fine pass my mama But that is impossible ohhh You be the photocopy of your mama, carbon copy of your papa too, hey Girl you’re too fine hey So people still believe say There is nothing like an African beauty We dey dey yarn say There is beauty in the African system Africans we are the best When it comes to beauty man we dey run the race Nobody fit try you ‘cause your beauty is endless Nevertheless, the black skin color is fadeless Now you know say Na your mama hey Na your papa hey This no be small matter hey Are you feeling me 2baba hey 2Face Idibia Somebody say huhhuhh girl (huhhuhh girl) You are my African queen The girl of my dream, took

P Square feat J Martins - E No Easy lyrics

Intro: Baba God na your handwork eh No be lie eh Na your handwork eh I say Chorus: E no easy eh (oh oh oh oh) to dey sing and dey dance and the people dey rejoice eh (oh oh oh oh) My brother my sister No be today (oh oh oh oh) If e good or bad eh make we dey thank God eh Baba God na your handwork eh Verse 1 No be lie eh I say no be lie eh No be everybody wey sleep for night wake up see the light eh See the future is bright eh and e dey enter for eye eh Make you do your best eh Baba God go handle the rest eh Refrain: Even if you no get money (eh eh eh) dey jolly dey shake body (ah ah ah) No need to dey tear body E fit no be God e e e (ah ah ah) __________ dead body Nobody be __ baby When you fall you go stand up again. You try am again again and again and again cos e no easy eh (back to Chorus) Verse 2 My people eh On a good day Nobody wey come for this world to suffer eh Na your turn today another man tomorrow My brother which kain life be this eh? Everybody get him own way to follow b

P Square feat Don Jazzy - Collabo lyrics

Intro Na collabo ye hey hey Shey want some collabo eh eh I go sing for you, you go sing for me hey hey Verse 1 (P-square) She say she want some collabo She need am badly be like tornado She talk say I dey play like Ronaldo The thing dey sweet her like Don jazzy eminado, eminado We come go monaco I rock her body give am Orlando She just dey halla she dey scream obligado As I dey fire I dey call her molato, my molato Chorus (Don jazzy and P-square) Oya baby make we collabo, collabo oh oh I know you want the collabo, collabo oh oh Hey yeah, I go sing for you, you go sing for me Na collabo, she want some collabo Oya baby make we collabo, collabo oh oh I know you want the collabo, collabo oh oh Hey yeah, I go sing for you, you go sing for me Na collabo, she want some collabo Ye hey hey Verse 2 (P-square) As I don show, chei She no dey regret, no more had I know Molato give am to me come dey get down low My brain dey scatter, am insane cause I don blow, And I don blow Like say no tomorrow If

P Square feat T I - Eje Ajo lyrics

Drums…..Intro Verse 1 It’s the weekend, Hunh! (turn it) we’re gonna have some fun to-ni-ght…Yeah I don taste the money (haba!) we can do whatever we l-i-k-e..i-k-e Chorus: We go to U.S, Nigeria, Korea, Ghana, Peru DJ turn it up Wherever you are: We go Bazooka, we super (Hah!) We no dey tire hey-ey! DJ turn it up I like it yeah! Call/Lead: We take it Response: All around the world Call/Lead: We take it Response: All around the world Call/Lead: You know we take it Response: All around the world Call/Lead: We take it Response: All around the w-o-r-l-d I got the Magic, ejeajo yeah yeah yeah yeah I know you got the magic ejeajo (Uhhh!) yeah yeah yeah-ah I got the Magic, ejeajo yeah yeah yeah yeah I know you got the magic ejeajo yeah yeah yeah-ah Call: Hey fellas! Response: Yeah! Call: Do you wanna get down? Response: Hun huhn! Now lemme see you go low,low,low,low,low,low,low. Call: Hey Ladies! Response: Yeah! Call: You wanna get down? Response: Uh huhn! Yo Shorty go low, low, low, low, low,

P Square - Am I Still That Special Man lyrics

Tell me, tell me Am I still that special man Tell me where I stand VERSE 1 Don't know why Your love is so much Girl you be the type Wey them dey carry go church With only one touch Everything go start dey blend between us Girl I miss you so much E be say make we no rush Now you done dodge Why is this happening to me HOOK Na you get me screaming Oh no no no Why e be say this loving no dey show Cos the way wey you and I dey go This love no go go CHORUS When I see you with another man Walking hand in hand It makes me feel so sad Oh no, If na so Tell me where I stand Am I still that special man Wey you love so much Cos the more I see The less I understand Tell me [tell me] Am I still that special man You're killing me small small VERSE 2 Tell me why you just dey push me to the wall Making me to fall Killing me small small Baby come back to me Cos everything done spoil [E done spoil] Wanna be around you [Cos I] Cannot do without you Let me be the one To make you smile everyday and n

Yemi Alade feat P Square - Tonight lyrics

[Intro] No no no no Hey Yemi Alade, Yes Hey she don come back again with another one Hey tonight is the night ah Who bring in the vibe ah hey [Chorus – Yemi Alade] Tonight is the night we go party till you taya Tonight is the night we go party on fire Tonight is the night we go paty till you taya Tonight is the night we go set it on fire [Hook – Yemi Alade] Till you tingo lolo yay Tingo lolo yay Till you tingo lolo yay Tingololo yay hey hey [Chorus – Yemi Alade] Tonight is the night we go party till you taya Tonight is the night we go party on fire Tonight is the night we go party till you taya Tonight is the night we go set it on fire [Bridge – Yemi Alade] Tingololo baby (baby) Take it down for me (for me) Make you Jingo lolo daddy (daddy) RUb it up on me (for me) Tingololo baby (baby) Take it down for me (for me) Make you tingo lolo daddy My baby tingo lolo like this yay hey [Verse 1 – Yemi Alade] It’s been a long time since I came out to dance When I touch down Abeg e don’t kill the

Peter Okoye P Square - Look Into My Eyes lyrics

They wana know my freak mode They feel me anytime i do an intro Come let me show you how the thing gooo How the thing go They see me looking at my window eh Bending like am grinding in a Limo Picking the baddest things i have been through What i've been through No no no no no They loving me eh They see me living like i don't even sweat Say money dey rain So we must be in Heaven on Earth (Heaven on Earth) Chilling in a Lagos party Pulling everybody wana marry everybody They all looking at a superstar making name on a 16 bars I go deeper than that Look into my eyes (Look into my eeyes) Tell me what you see (what you see, what you see) Look into my eeyes (Look into my eeyes) Tell me what you see (what you see, what you see) They know me ever since oo They follow every corner where the kings go They loving everything i sing ooo (i dey sing o) But that's a way for me to let go Tell you all my experience o About the many things i've been through oo What i have been through oo

P Square - Na Na Na Na lyrics

Na na na na! (That's the way it is) Na na na na Girl you be my Sugar honey Girl I can call you mami Baby anytime I see your face And I'll be your sugar honey And you can call me daddy Hey, yo P! Flow with this chic men! Verse 1 Oh girl, how far? (How far) I beg tell me wetin be your name Abi my way e far (my way far) For coming so close to you Girl you be my sugar honey Girl I can call you mami Baby anytime I see your face And I'll be your sugar honey And you can call me daddy Baby anytime you see my face (girl) I just don't know why you really wanna know my name Girl, you look so fine tonight Tell me what I gotta do (girl) And wetin be the difference And why you wanna know my name And I really wanna make things right Let's go somewhere you and I Chorus Girl I really wanna know your name Boy I don't really wanna play your game Make you bone dat thing (Girl) Tell me wetin be your name (Girl) I really wanna know your name Boy I don't really wanna play your gam

P Square And Gee Jay - Bank Alert Gospel Version lyrics

my bank alert na gbagaun. gee jay eh ah Ehnehn bagam, iye eehOh no, no, no. Ahh iye eeh, eeh eh eh God im thanking you, for every thing belongs to u. Eeh eeh, Ahh iye eeh, eeh eh eh i praise you papa eeh, cause everything i get na you. Eeh eeh Iyo go to (Iyo go to) Iyo go to (Iyo go to) Kainje nai ke Bishop na ega di go "ega di go" Iyo go to (Iyo go to) Iyo go to (Iyo go to) Kainje nai ke Bishop na ifa di go "ifa di go" Ehnehn oye ne mem ma you are the owener of life ah jehovah jaire, you are the ruler of my world, i will bow down to you anytime every day, anywhere ah awo chimo ima oyennemai mah ome kwalam uzor, oyennenai wa ome kwalam uzor. ima oyanwo kalimadu oke kwalam uzor. i will give you all the praise na u they make my life they gbagaun, my cheque he no dey bounce My mansion all na badam, make you take a look around my bank alert na gbagaun, my cheque he no dey bounce My mansion all na badam, make you take a look around... Ahh iye eeh, eeh eh eh God im thanki

P Square feat LKT - Follow Follow lyrics

Anyway you go, I go dey follow follow you eh Na you be my kele I go dey follow follow you ei Omoge mi My one and only tomato I go dey follow follow follow follow I no go give pain and sorrow I go dey try, anything you want, I go by This our love go jingolo ei

Good Or Bad Owey - J Martins feat P Square Timaya lyrics

Chorus: owey (eh) (2x) everybody say na which kind life b dis say owey (eh) J Martins Verse: (everybody say) if you like you good eh if you like you bad eh anything weh you do for dis life ma broda na for your head ohh dis one na true story oh j martins and timaya eh anyhow wher we deh quest de go na so di people dem ah mental o if you get money, you no get na so some people go deh vex say if you talk, you no talk, dem go say you to talk mek you just deh jolly deh go dem mama, dem papa mek you hear me well Who God has blessed no man can curse Repeat Chorus Timaya Verse: Chai Chineke me call me Timaya, just because im getting higher bad belle people don deh wonder ay ma brother man i dey strike like thunder say dem deh call me Timaya Na be obeyi papa one of Bayelsa ay everybody don begin deh wonder say Timaya deh be like baba zooka (say chai) Na me be di paya paya like an R.kelly paya paya eh everybody wanna paya paya mama and papa dem deh begin to deh paya paya Chai, say na me b di pay

P Square feat Rick Ross - Beautiful Onyinye Remix lyrics

nimo bimo obimo I was feeling so sad Because I was all alone was so bad so bad And there she goes there she goes She touched my heart and said ebezina nozugo oh oh Eh I was so glad the way she keeps me smiling It brings me joy she proves this loving is real Within my heart there's nobody else Baby give me your hand give your hand Let me take you away

P Square - Forever lyrics

I really really like it ehh Forever forever I like it I really really like it Oh baby Everyday na story They never treat you like a lady I wish I was your man I wish I was your man maybe Any time you’re lonely Can I be the one you calling I hope you understand Please take my hand and go with me my love If you are my girl I’ll take you around the world I’ll take you places where you’ve never ever been before So give me your hand, I’m giving you my word I promise I’ll be loving you Forever and ever I love you forever I’m giving you my word I like it I really really like it If you are my girl I’ll take you around the world I like it I really really like it Forever Forever I like it I really really like it Forever Forever So let me be the one and only Can I be your friend and homey I’ll be a better man I’ll be a better man I’m ready Got no time for stories No time to be acting funny And I hope you understand I will give you no regret And I swear If you are my girl I’ll take you around the