Posts

Showing posts with the label Lyta

Lyta ft. Fireboy – Soro Lyrics

(Pre-Chorus) I’ve been looking at you everyday and you looking at me what you gonna say, baby answer me yeah yeah (Chorus) Bami soro, soro, wetin you do for me, bami soro, soro, wetin you do for me, bami soro, soro Don’t keep me waiting, don’t keep me waiting, soro, eh (Verse 1 – Fireboy) Tell me wetin dey your mind, shey na love or money Wetin you dey find Tell me cos I no know, tell me cos I no know, no dey give me bobo (Pre-Chorus) I’ve been looking at you everyday and you looking at me what you gonna say, baby answer me yeah yeah (Chorus) Bami soro, soro, wetin you do for me, bami soro, soro, wetin you do for me, bami soro, soro Don’t keep me waiting, don’t keep me waiting, soro, eh

Lyta – Worry Lyrics

Image
INTRO Lyta oh yeah eh (Shabalistical) Doro Music Okay Verse 1 I can not deny oh This thing wey I feel na divine oh Baby tell me why oh why oh why? I don dey text you but you reply oh CHORUS Oh oh oo I dey worry too much o Oh oh oo I dey worry too much o Oh oh oo I dey worry too much o Verse 2 When I see you dey go Oh oh oo You make my liver dey cut Oh oo oo One mind say make I follow you The other say make I wait for you Oh oh But time no dey my side Shey make I die for you before you know say na real? Na you I want baby no be silver or gold And if them ask you too say you go say na me o? Obianuju o I dey worry too much o Girl I just dey wonder who you dey next to ah ah? Shey na my song dey your playlist ah ah? Girl I just dey wonder who you think I be ah ah? I want to know, I dey worry too much o CHORUS Oh oh oo I dey worry too much o Oh oh oo I dey worry too much o Outro When I see you dey go Oh oh oo You make my liver dey cut O

Lyta – Monalisa Remix ft. Davido

Lyta – Monalisa Remix Lyrics ft. Davido [Intro – Lyta] Oshe.. Na this king thing.. . Lyta oh yeaaah Na this kind thing man want Na this kind thing man need Na this king thing wey dey burst my brain (Shabalisticah) [Chorus – Lyta] No take me do yanga Why you wanna do like that My love for you is sure Don’t wanna hold you down I wanna give love my Monalisa You’re my Monalicha Iyeh ah omalicha I wanna give love my Monalisa You’re my Monalisa Oh my Omalicha aaha [Hook – Lyta (Davido)] You get my number I go wait for your call And if you no call I go wait for your door Cuz you must to give me love oh Give me love oh You get my number I go wait for your call (for your call) And if you no call I go wait for your door (for your door) Cuz you must to give me love oh (love oh) Give me love oooho CLICK HERE TO DOWNLOAD [DAVIDO] No use me do Yanga (Eyeh) I no like as u dey do na wa (Eyeh) I go put you in a brand new cruise Baby boo And as your Maale Dey for domot oh (iye) Matter don somersault (iy