Posts

Showing posts with the label Timaya

Born To Win Lyrics - Timaya

Image
Timaya – Born To Win Lyrics [Intro] Right Chulo, leggo Chulo no dey tire, I dey fire, Take them higher Stoopid! [Chorus] I’m born to Win Me I know get anybody to help so I must Win All my life, everyday my dream is just to Win Me I no get anybody to support me so I must Win Na me be the boy back then dem dey borrow Nobody really knows tomorrow [Verse 1] Gongo gongo, gongo aso Back inna the days we dance Gongo Aso These days everything maka dey nlo I know some artiste wey we start I hear dem no more Brother, sister aye n lo Back inna the days dem dey buga gan Look around, turn around see the grace upon my life is so special [Chorus] Born to Win I no get anybody to help me so I must Win All my life, everyday my dream is just to Win (Chulo way) Me I no have anyone to support me so I must win Na me be the boy back then dem dey borrow Nobody really knows tomorrow [Verse 2] Get away, when I sell plantain where them dey? E d

Timaya x Falz – Win Lyrics

Image
[Intro – Timaya] Chulo Chulo Leggo Get it get it Let’s get it Let’s get it Willis give them [Verse 1 – Timaya] I got the money I like my girls I got the show I got the fan I got my kids I want them around That’s a good feeling All of my girls They got style plus I’m stylish What the f**k you want? I got my women I got the money I got the love And I got the juice Ain’t gon let nobody just f**k my Reggae with Blue I got house I got the love And I got the bag and money ever And I’m happy [Chorus – Timaya] Yea Let’s get it I like the money and the Maybach I know that the hustling will pay back yea I make the money, I wan live right F**k your feelings, we don’t got no feelings over here See All my life We just wanna travel round the world wide We don’t give a f**k about no snitching ass We just wanna live my life F**k your feelings, we don’t got no feelings over here Let’s get it [Bridge – Falz/Timaya] Win win win Everyday in my life is to wi

Lyrics: Olamide x Falz x Timaya – Live Life

[Intro] Ya Hey Falz the bad guy is in the building by the way Hello mister waiter Lemme have three Hennesy VSOP over there Then accompany it with something soft Majorbanks [Chorus] Dakpana Dakpana Dakpana Dakpana Dakpana Chop life Dakpana Enjoy yourself Dakpana Live life [Pre-Chorus] See Dey for my body oh O ti wo body oh eh! Full for my body oh Hennessy ti wo body oh oh Ko le re body oh Full for my body oh The thing enter body oh Hennessy ti wa body oh [Chorus] I say kilo shele Dakpana Dakpana kon ko Dakpana All my ladies dem Dakpana Oya kilo shele Dakpana chop life Dakpana Enjoy yourself Dakpana Live life [Verse 1 – Falz] Ah Na who dey run the occasion The presido of Sweet boy association The boy fine E no need validation We clean out on some real sanitation okay No dey talk If no be money conversation When we dey ball You boy face relegation But we dey see We still dey see determination shaa eh never stop never settle Bring VSOP Make e no be later Na now I like am E be straight no j

Good Or Bad Owey - J Martins feat P Square Timaya lyrics

Chorus: owey (eh) (2x) everybody say na which kind life b dis say owey (eh) J Martins Verse: (everybody say) if you like you good eh if you like you bad eh anything weh you do for dis life ma broda na for your head ohh dis one na true story oh j martins and timaya eh anyhow wher we deh quest de go na so di people dem ah mental o if you get money, you no get na so some people go deh vex say if you talk, you no talk, dem go say you to talk mek you just deh jolly deh go dem mama, dem papa mek you hear me well Who God has blessed no man can curse Repeat Chorus Timaya Verse: Chai Chineke me call me Timaya, just because im getting higher bad belle people don deh wonder ay ma brother man i dey strike like thunder say dem deh call me Timaya Na be obeyi papa one of Bayelsa ay everybody don begin deh wonder say Timaya deh be like baba zooka (say chai) Na me be di paya paya like an R.kelly paya paya eh everybody wanna paya paya mama and papa dem deh begin to deh paya paya Chai, say na me b di pay

Patoranking feat Timaya - Alubarika lyrics

Intro (Patoranking) Yao… Hmm yeah Don’t take this too serious We’re just here to have fun Father and son They don know Hmm What ya say Verse 1 (Patoranking) Me na move from nothing to something That was my story Everyday we popping something We give God the glory To all the girls wey me put on a long thing Am so sorry Me dey on journey of money counting Jah know say this boy no holy Chorus (Patoranking) Say Alubarika (2ce) From Lagos down to America Alubarika (2ce) Blessings is all I see Alubarika (2ce) From Lagos down to America Alubarika (2ce) Your blessings is all I see Verse 2 (Timaya) Jah know say demma know me as a busy body Everytime I come me gat a busy body Me been hustling from place to place ya Hustling from place to place ya Back then Me I was so futive Ya right now am filty rich ya Jah know say nobody go fit stop me Even if you’re a witch ya Chorus (Patoranking) Alubarika (2ce) From Lagos down to America Alubarika (2ce) Blessings is all I see Alubarika (2ce) From Lagos dow

Timaya - Ukwu lyrics

Intro Who.. Masterkraft on the beat Leggo Hey hey (ordi) hey (ordi) hey (ordi) hey (ordi) hey (ordi) hey (ordi) Leggo Hey hey hey hey hey hey hey *break (break) Verse 1 Oh my God ah Girl u're making me mad oh Girl the way you pull me down ah Make me want to go madder Oh my God ah Cuz the way you bend down Anytime I see you I blind off Chorus The way you handle that Ukwu.. Hey hey hey hey hey hey Ukwu.. Hey hey hey hey hey hey. Leggo Verse 2 Are you ready Masterkraft on the beat Leggo I know.. leggo **Ah dangerous The way you do that thing You are dangerous Anytime I see you move it girl You are dangerous Leggo Baby girl You are dangerous Leggo Everybody now Oh my God oh Tell me your mind oh Oh nor nor nor nor Me want to make you mine oh Baby girl oh You comot me from minor Take me down to major Chorus The way you handle that Ukwu.. Leggo Hey leggo hey leggo hey Ukwu.. Hey break it down low ah babe Break it down now ah babe Break it down now Leggo Ukwu.. Ukwu.. Ukwu.. Ukwu.. Ukwu Ah

Timaya - Ogologomma lyrics

CHORUS Ogologomma ah Jehovah Ogologomma ah eeh aah Ogologomma ah Jehovah Ogologomma aah Ogologomma (x2) Ogologomma ah iah iah Ogologomma ah Jehovah Ogologomma ah Chineke VERSE 1 Why you dey cry oh Brother make you clean your eyes oh Since you dey cry oh And you see say you don dey sob Na why you dey think oh You don dey soliloquise oh And when you dey soliloquise oh Them go think say you don dey kolo oh Clean your eyes oh my brother eh no be your fault oh You done work you done tire Face on with your life oh REPEAT CHORUS VERSE 2 :: Papi Urhobo This is the Jizzy Majestic a.k.a. Papi Urhobo I'm saying Jimi fowobo rekpia Efuru akpona Onana ome Papa Urhobo fe Timaya Ikwo keta Nawarheme Suleya Woda r'urhobo r'Oghene Wa mu kokodia Eti odase nua me la Elijah So Timaya dey sing Alleluyah So Timaya dey sing Hossana So Timaya dey sing Alleluyah VERSE 3 Sometimes e go bad oh [eh] Sometimes e go good oh Sometimes e go better oh [eh] Sometimes e go worst oh Sometimes e go be like say Y

Timaya - Hold Me Now lyrics

Hold me now….hold me now Baby hold me now Hold me now She say hold me now She say make i squeeze her now She say baby kiss me now She say she wanna love me now Hmmm love me now She say she like the way me take it down Baby girl you wanna love me now She follow me follow me pull it down Hmmm hmmm Abracadabra The girl dem a whining.. Abracadabra….huhnhuhn huhn Abracadabra The way she dey do it..abracadabra(leggo Bracadabra huhnhuhn Bracadabra The girls dem a like it..abracadabra Abracadabra…cadabra…cadabra….leggo Cool me now Give it to me now She say she wan do me now Every time she a call me now Tell me that she a love me now Girls dem a want to dey call me now Telling me that she no loving me loving me Baby girl you wanna follow me follow me….ahnahn Love me now The girls dem want me now Dem a fit a call me now Anywhere they wanna follow me now Abracadabra….abracadabra Tell your mama…..abracadabra The people dem loving me….bracadabra….hmmhmmm Bracadabra….you say….bracadabra The girls de

Timaya feat Flavour - Money lyrics

[Verse 1 – Timaya] Every night and day the boy dey fly to Dubai (Dubai) All the way from naija to just go flenjor for Dubai (Dubai) I travel to America just to go charge my phone (my phone) Bad belle people make una leave me alone, Heh [Chorus – Timaya] I say when money no dey People dey carry me play When money no dey Everybody run away I say when money no dey no no no People dey use me dey play When money no dey Nobody look at my face Orugo [Climb – Timaya] Them feeling them feeling them feeling Them feeling them feeling the boy The ladies The ladies The ladies The ladies them wanting the boy When the going is too damn good Many many people will be your friend [Chorus – Timaya] I say when money no dey People dey carry me play When money no dey Everybody run away I say when money no dey no no no People dey use me dey play When money no dey Nobody look at my face Heh,them say me I dey craze [Verse 2 – Flavour] Original rude-boy Mr flavour pon the dance floor Onye olima eheheh, Oh yeah

Timaya And K Hills - Azonto lyrics

Gbe soke (x2) Ko mo le (x2) Omoge ja soro Telling wa ja lo I’m chilling with my guys girls want to chill I’ve never seen a girl like this before You dey kill me slow And the dance you dey do too sweet Gotta girl to bad oh Sexy lady toh bad oh CHORUS This kind dance you dey do azonto Say which kind dance you dey do for me azonto Say which kind dance say you dey do Say this kind dance you dey do like say you dey use juju Say this kind dance e dey be like say you dey make me mad oh Say this kind dance you deydo like say you dey make me craze oh Say which kind dance you dey do azonto Say this kind dance you deydo fit make me craze azonto Say this kind dance you deydo dey make man craze azonto Say this kind dance you deydo to sweet for man azonto Haaah Say baby dance oh ke jijo Haaahn ke jijo Baby dance oh ke jijo Haaaahn ke jijo Oya dance oh ke jijo Haaaahn ke jijo Baby dance oh ke jijo Haaaahn ke jijo On to the verse two And the time is quarter pasttwo Say these girls dey make you go gent

Timaya - Bow Down lyrics

Yea…yea Young D Can I have my earphones loud please Lets make it louder God is the greatest I will not bow down Everyday Thank you lord for the blessings that fall my way Right now I’m living like my life is a holiday….holiday…holiday Oh yea yea yea I will not bow down I will not bow down Some worship idols some worship juju Sometimes I look at them like say them be mumu Because how you go just dey worship a man made God oh…eh I cannot bow down my brother I will not bow down Babalawo power oh Oh yea Maniru power oh Mamiwater power oh I will not bow down I cannot bow down I will never bow down yea yea I cannot bow down Chai…chai…chai Looking at the mirror What do you see Uhn what do you see Same thing about you That’s what you see That’s what you see Whatever you believe in So is gonna be…ahn ahn So is gonna be Eh, why should I bow down Eh, I will never bow down Babalawo power oh Maniru power oh Mamiwater power oh Don’t you ever bow down Don’t you bow down Some get brain, but they can’t

Dj Xclusive feat Timaya - Pangolo lyrics

Intro Leggo Yeah Leggo Hey hey hey Xclusive It's Dj Xclusive Number one Iya won Hey hey hey Another Xclusive Dj xclusive Number one Leggo Yeah Iya won Number one Leggo Yeah Chorus Pangolo Leggo.. do that Pangolo Leggo We dey give them Pangolo Anytime we want We come We give them Pangolo Leggo Verse 1 (Timaya) Everybody now Hmmm hmmm Whine to this Dj xclusive Dance to this We bombing the place Like explosives My people whine to this Timaya and Dj xclusive Han han As demma whine to the xclusive Leggo Oh oh Kehinde Hey hey Laide Hey hey Awa ti de Won ti mu 'na de Kehinde Laide Won ti mu 'na de Leggo Yeah Leggo (Instrumentals) Masterkraft on the beat Leggo Number one Number one Leggo Chorus Pangolo Leggo.. do that Pangolo Leggo We dey give them Pangolo Anytime we want We come We give them Pangolo Leggo Verse 2 (Timaya) Yeah Number one Number one Champion champion Anytime we come The people dem run See everybody king in a the town Number one Number one Champion champion The girl

Timaya - Money Good lyrics

Intro] Huh Yung D Lego huh huh huh huh Lego I hear you [Verse 1 – Timaya] Every night and day the boy dey fly to dubai (dubai) All the way from naija to just go pleasure for dubai (dubai) I travel to america just to go charge my phone (my phone) bad belle people make una leave me alone (alone) Hey! [Pre Hook – Timaya] I say when money nor dey People dey carry me play When money nor dey Everybody run away I say when money nor dey no no no People dey use me dey play When money nor dey Nobody look at my face Orugo! [Hook – Timaya] Dem feelin’ Dem feelin’ Dem feelin’ Dem feelin’ Dem feelin’ the boy The ladies The ladies The ladies The ladies dem wantin’ the boy When the goin’ is too damn good Many many people will be your friend [Chorus – Timaya] When money nor dey People dey carry me play When money nor dey Everybody run away when money nor dey no no no People dey use me dey play I say When money nor dey Nobody look at my face Hey dem say me I dey craze [Verse 2 – Flavour] Original rudebo

Good Or Bad Owey - J Martins feat P Square Timaya lyrics

Chorus: owey (eh) (2x) everybody say na which kind life b dis say owey (eh) J Martins Verse: (everybody say) if you like you good eh if you like you bad eh anything weh you do for dis life ma broda na for your head ohh dis one na true story oh j martins and timaya eh anyhow wher we deh quest de go na so di people dem ah mental o if you get money, you no get na so some people go deh vex say if you talk, you no talk, dem go say you to talk mek you just deh jolly deh go dem mama, dem papa mek you hear me well Who God has blessed no man can curse Repeat Chorus Timaya Verse: Chai Chineke me call me Timaya, just because im getting higher bad belle people don deh wonder ay ma brother man i dey strike like thunder say dem deh call me Timaya Na be obeyi papa one of Bayelsa ay everybody don begin deh wonder say Timaya deh be like baba zooka (say chai) Na me be di paya paya like an R.kelly paya paya eh everybody wanna paya paya mama and papa dem deh begin to deh paya paya Chai, say na me b di pay

Timaya feat Flavour - Money lyrics

Verse 1 – Timaya] Every night and day the boy dey fly to Dubai (Dubai) All the way from naija to just go flenjor for Dubai (Dubai) I travel to America just to go charge my phone (my phone) Bad belle people make una leave me alone, Heh [Chorus – Timaya] I say when money no dey People dey carry me play When money no dey Everybody run away I say when money no dey no no no People dey use me dey play When money no dey Nobody look at my face Orugo [Climb – Timaya] Them feeling them feeling them feeling Them feeling them feeling the boy The ladies The ladies The ladies The ladies them wanting the boy When the going is too damn good Many many people will be your friend [Chorus – Timaya] I say when money no dey People dey carry me play When money no dey Everybody run away I say when money no dey no no no People dey use me dey play When money no dey Nobody look at my face Heh,them say me I dey craze [Verse 2 – Flavour] Original rude-boy Mr flavour pon the dance floor Onye olima eheheh, Oh yeah a

Lyrics: Olamide ft Timaya & Reminisce – Bend It Over

Image
[Intro] Bad bad bad bish [lega] Bad bad bad bish, yebo Bad bad bad bish yebo [Chorus] Bad bishs on the floor, t’on gbowo sugar daddy t’on dull, ehh, awon omo mi, eh awon omo mi Eh awon omo mi, awon omo t:tikabodi Bad bishs on the floor, t’on gbowo sugar daddy t’on dull, ehh, awon omo mi, eh awon omo mi Eh awon omo mi, awon omo tikabodi, ehh hmnn [Hook] Bend It Over, burst it open for me, Bend It Over, t:burst it open for me, eh Bend It Over, burst it open for me, burst it open for me Oya burst it open for me, hmnn Bend It Over, burst it open for me, Bend It Over, burst it open for me, eh Bend It Over, burst it open for me, burst it open for me Oya burst it open for me [Verse 1 – Olamide] Ah ah, shitto re, ise yen o easy Ghana Bounce k’o leleyi, bere lowo Eazi Idi n mi jolojolo with too much efizzy What? Bumbumclad, ki leleyi, easy? Ah ah, zigiza oh zigi zagazaga What? No 1 nobody badder badder Oya, fisi, no wahala hala, anytime you wanna do that silly

Timaya – Bang Bang

Image
Timaya – Bang Bang mp3 Download DB Records Frontman Timaya comes with wavy hit new single titled “Bang Bang” a song recorded in Trinidad at Michael Montano Studio Bang Bang will be released ahead of Timaya upcoming project SOUND BWOY.