Posts

Showing posts with the label Dirichi

Mr Raw ft. Dirichi – Solidarity Lyrics

Image
This is life Obajugo doro Chaiii a fugi oye a yin ga koro Mr Raw Now is the time for sober reflection Every plan we have this time goin to different directions Abeg tell them make them leave me make I talk o I swear washing hands no be easy work o Maybe you are stranded you don’t know what to do (true) Or you might feel like the whole world ? turned on you I am alive and adim grateful but with a heavy heart This Covid 19 they busy just they tear us apart Them say make we they wash hands But water no dey for my area No food for house This lockdown hunger worse pass malaria No movement so people siddon for house day and night o But na who Dey go for nepa office off the light o I they confuse like person wey they for crossroad My head don full I need a place whey me I fit go offload See I gat a lot of things I wanna let out my chest Always remember the health workers that na my request So I stand in solidarity With those wey they stranded in the streets Solidarity With those w