Posts

Showing posts with the label falz

Don Jazzy & Falz – Safe Lyrics

Image
I no like all like all this things wey I dey hear My people calm down o No loose hope no give up o No let devil use you work o Eh if e dey pain you Na so e dey pain everybody o E je ka sowopo o Koni da fun coro Na coro be the enemy Omo your neighbor no be enemy Make we stay safe o Dis one no be time to dey break face o Na coro be the enemy Omo your neighbor no be enemy Make we stay safe o Dis one no be time to dey break face o Make we chill make we relax body ( smile jor) No dey fear everything go still pass one day 5g this 5 g that Me sef I taya for the kain things I see for chat o Show me the facts I love you na why I dey keep my distance o I still dey for you sha cos I know you need assistance My neighbor no get job, I treat them like my brothers and sisters I fit collect account number credit them for instance No feel bad Na coro be the enemy Omo your neighbor no be enemy Make we stay safe o Dis one no be time to dey break face o Na coro be t

Timaya x Falz – Win Lyrics

Image
[Intro – Timaya] Chulo Chulo Leggo Get it get it Let’s get it Let’s get it Willis give them [Verse 1 – Timaya] I got the money I like my girls I got the show I got the fan I got my kids I want them around That’s a good feeling All of my girls They got style plus I’m stylish What the f**k you want? I got my women I got the money I got the love And I got the juice Ain’t gon let nobody just f**k my Reggae with Blue I got house I got the love And I got the bag and money ever And I’m happy [Chorus – Timaya] Yea Let’s get it I like the money and the Maybach I know that the hustling will pay back yea I make the money, I wan live right F**k your feelings, we don’t got no feelings over here See All my life We just wanna travel round the world wide We don’t give a f**k about no snitching ass We just wanna live my life F**k your feelings, we don’t got no feelings over here Let’s get it [Bridge – Falz/Timaya] Win win win Everyday in my life is to wi

Falz ft. Patoranking – Girls Lyrics

Image
[Intro] Wha ya say Close marking Hold something It’s C-Tea on the beat [Chorus/Hook – Patoranking] The party no go nice if girls no dey If girls no dey The party no go nice if girls no dey If girls no dey The party no go sweet if girls no dey If girls no dey The party no go soft if girls no dey If girls no dey Theresa! call am Amaka! call am Jenifa! call am Abena! call am Akosua call am Kafaya call am [Verse 1 – Falz] The party no go tap if na sausage fest (God forbid) Lai lai, it can never make sense I for call Chichi She too like mulla But O boy that ikebe super Nathali say she t bring rice cooler Say she go come if we book her Uber But Sade say she can get here sooner With all those her friends wey dey burst medulla I dey calculate based on spending Everybody message dey for pending Shayo don dey free jo, e plenty Omo diesel sef don dey for engine If anybody form swagger (No time o) Tell them make them jump okada Na party I dey do I am not their father And I am not the

Falz – Loving

Chorus Girl I like how you looking tonight Girl you got me feeling right In the morning, in the night Say you got me feeling right Girl i like how you looking tonight Girl you got me feeling right In the morning, in the night Say you got me feeling right Oh yeah (Oya nau) Folashade no fear (Omo mummy) Anytime you want i go dey there (Show your style) Oya su mo mi je ka jo di e (Another style) Omo mommy, (what!) Liking the way that you move your body (Is that so?) See, as i dey i want meet your daddy (co’mon) Mo ti shey tan, i ready to marry (I say no be lie) And if you need some loving I will be at your door (ki lo wi, mi o gbo) (Aaarhaa at your door) And if you need some loving I will be at your door (eh come again, you say what?) (Aaarhaa at your door) [Verse] I don fall in love scatter I fit give my life no be small matter Kini ki fi bura, shey ki bo bata E wa wo omoluabi ti won ko daba To ba gba, omo mi i don hammer All the leave way I need now I don gaga I go tell your mum, say sh

Ice Prince – Feel Good Lyrics Ft. Phyno, Falz

Intro Ah Ok! Willis give them Ice Prince I feel good you know I feel nice I feel good you know Everything nice I got some money in my pocket I feel good you know All the girls just okay Everything nice (So fly) I feel good you know I feel nice I feel good you know Everything nice I turn night to her birthday Bottles on ice I Tell her friends that it’s okay To come through for the night I feel good you know This gbedu na mad cruise you know I get kele and the booze you know You no fit take me for a fool you know So make way for the don dada The big daddy with a born swagga Some gyal dem, dem ah gwan gaga So bwoy dem sef become scammer But me I feel good you know I feel nice I feel good you know Everything nice I got some money in my pocket I feel good you know All the girls just okay Everything nice (So fly) I feel good you know I feel nice I feel good you know Everything nice Phyno I feel good you know Ese wacha gom with a little booze you know My shorty got a girl, they come in two’s

Lyrics: Olamide x Falz x Timaya – Live Life

[Intro] Ya Hey Falz the bad guy is in the building by the way Hello mister waiter Lemme have three Hennesy VSOP over there Then accompany it with something soft Majorbanks [Chorus] Dakpana Dakpana Dakpana Dakpana Dakpana Chop life Dakpana Enjoy yourself Dakpana Live life [Pre-Chorus] See Dey for my body oh O ti wo body oh eh! Full for my body oh Hennessy ti wo body oh oh Ko le re body oh Full for my body oh The thing enter body oh Hennessy ti wa body oh [Chorus] I say kilo shele Dakpana Dakpana kon ko Dakpana All my ladies dem Dakpana Oya kilo shele Dakpana chop life Dakpana Enjoy yourself Dakpana Live life [Verse 1 – Falz] Ah Na who dey run the occasion The presido of Sweet boy association The boy fine E no need validation We clean out on some real sanitation okay No dey talk If no be money conversation When we dey ball You boy face relegation But we dey see We still dey see determination shaa eh never stop never settle Bring VSOP Make e no be later Na now I like am E be straight no j

Lyrics: Omawumi – Hold My Baby ft. Falz

[Intro] Hmmm Yeah yeah e yeah Omawumi Zaa [Hook] I will like to hold my baby Hold him tight yeah Hold my baby Hold my baby Hold my baby I will like to squeeze my baby Squeeze him tight Hold my baby Hold my baby Hold my baby [Chorus] Because otutu mu mi (Ahh!) I need your loving Hold my baby I need your body You do me something Ani otutu mu mi (Ahh!) I need your loving Hold my baby I need your body You do me something Hold my baby [Verse 1] Re ga bo mi olori fe mi Ma ma ga ba le mi oh Ishe ti iya ko nyi kpe le ti o’mi Ko ma ye mi oh eh I want to be closer baby We are waxing stronger baby Forget this lyrics baby We go meet for a quiet corner [Pre-Chorus] Cause I will like to hold my baby Hold him tight yeah Hold my baby Hold my baby Hold my baby I will like to squeeze my baby Squeeze him tight Hold my baby Hold my baby Hold my baby [Chorus] Honey o’tutu mu mi (Ahh!) I need your loving Hold my baby I need your body You do me something Because o’tutu mu mi ooo (Ahh!) I need your loving Hol

Lyrics: Koker – Daddy Ft. Falz

[Intro] It’s the General Yea, Rhyme Bamz on the beat Falz the bahd guy is in the building by the way Yea yea yea yea, call me Koker Yea yea, oh ah [Verse 1 – Koker] Baby come here, baby je k’a soro Ma lo koro baby noro nato lolo, ah No dey do me like say I be omo ase No be bolo No dey do me like say I be omo ase I no be bolo, ah Give me loving baby, loving tire me Give me touching baby, touching e no go tire me Give me every baby, every no go tire you oh Give me many many many many many oh, aih [Chorus] You can call me Daddy, make you be my Omo You can call me Daddy, make you be my Omo You can call me Daddy, I’ll treat you like my Omo You can call me Daddy ohh, oh ah, eh [Post-Chorus] Special loving, aje Give you loving, aje Everything, aje Everything ma gbe yaya Special loving, aje Give you loving, aje Everything, aje Everything ma gbe yaya [Verse 2 – Falz] Yea, ah, D for demo, A for action Ahn, B for bad girls that want to lash on M for many things that I spend the cash on Omo, you g

Lyrics: Falz – Sweet Boy

[Pre-Chorus] See person pikin see as he fresh, if you see am dey come give am respect All white agbada check the Rolex , if person check am too much person go fair Looks on dripping, liquor sipping, chicks want booking but I get them on looking Looks on dripping, liquor sipping, chicks want booking but I get them on looking [Chorus] Sweet boy, fresh guy, sweet boy, fresh guy Sweet boy, fresh guy, sweet boy, fresh guy [Verse 1] Look at how am fly in my fresh swag, look at how I shine with no recipes Always on time like the first flight, but I make her squeeze high when I check time Oh boy, on the air borne, pour me water, you know the boy no be your mate, call me broda Sweet boy association I be oga, sepe Eyan kan na lo bi omo yi sha [Pre-Chorus] See person pikin see as he fresh, if you see am dey come give am respect All white agbada check the Rolex , if person check am too much person go fair Looks on dripping, liquor sipping, chicks want booking but I get them on looking Looks on dri

Lyrics: Reminisce – Faize Yi ft. Falz & ShodyTheTurnUpKing

[Intro] Sess the problem kid Remi Falz the bahd guy Shody the turn up king! Awon scholar ti wole oh, Aga Ibile Aga je o mo [Verse 1 – Reminisce] Awon omo small girl big God We know what you really want is big rod Mo ri yin ni Ikeja t’ewo flip flop You told me you’re going for a quick jog Fit fam, slay mama Awon recent photograph mi, I’m slay papa G-boy l’oko slay mama, rapper l’oko actress I promise you, you will like my mattress Mo mo Iyabo Ojo, mo mo Mercy Ini Edo, Odunlade be ni See, I don’t usually do this E duro no, e ka’we bosi Massachusetts Ab’eyin ni mo ri nigba kan Ninu supermarket t’eti n’ra nkan Bi Eni pe sanwo e tun ja gan Mi ba foot bill yin, but emi ti fa nkan [Chorus – Falz & ShodyTheTurnUpKing] Aunty o da pe, mo mo Faize yi Bhet, I can’t really place it Eyan Soskaja, Eyan Van Nistelrooy Ehn Ehn, o da pe mo mo Face Yi naw E ma n shey film right? Eyan Soskaja, Jimmy Fresh Soskaja No wonder mo so pe mo mo Faize yi jo Ahn ahn Shebi eyin mo Soskaja Eyan Kendrick Lawal Sh

Naira Marley feat Falz feat Olamide feat Simi feat Lil Kesh - ISSAGOALRemix lyrics

What is this magic? I need that magic RubyLearnshii (E wa mo) Ah ah, taste the feeling Ko come online, on a on aCoca-cola diet Omo ahsay lo ma je igbati [Verse 1 – Slimcase] Banger is a goal Jersey ta won, first issa goal E ge ta ge wole gan issa goal Super eagles wan tutu goal Mikel Obi, gbayi John Ogu, gbayi Leon Balogun, gbayi Wilfred Ndidi, gbayi [Pre-Chorus – Olamide] Oya bebesia Issa goal Sangalow Issa goal Shana-wole Issa goal Escoba Issa goal Toros Issa goal Coca-Cola Issa goal Super Eagles Issa goal Flying nodding Issa goal [Chorus – Naira Marley] Issa goal Issa goal Issa goal, goal Issa goal, Issa goal, (Issa goal) Issa goal, goal Own goal Issa goal, (Issa goal) Wo this issa goal Issa goal Issa goal, (Issa goal) Jerin wole Issa goal Issa goal [Verse 2 – Naira Marley] Counter attack Issa goal Kuro nbe, inside the net issa goal Russia '18 issa goal Gbera Shaku shaku issa goal NFF Issa goal Coca-Cola issa goal Mikel pass the ball, this is a goal Iwobi ge won shubu issa goal

Falz feat Tekno And Skales - 406 Na D Code lyrics

Take a look at me Tell me what you see My baby girl yello Everywhere you go We are who we are And I like to play guitar eh See na we dey ginger pass Oya make your body pause like that I’m feeling good I’m feeling nice yeah Come celebrate Na we be the pulse Wey them dey find now ‘Cause anything we do they want to do Anywhere we go they wan follow We be the number one for this game now Number one number one Old papa youngie after many many Talk you dey hungry E go hard to Collect banana from monkey All the young people They say na me they wan be All the losers They wear black and green oh Black and green oh Everything we do fresh and clean oh Fresh and clean oh Right now i’m on a buzzing p I’m too big too much, They are watching me All the fine fine Girls steady cuffing me As I pause Everything happen suddenly Overnight, they are calling me I’m a boss, I’m in charge them they follow me They no fit tell you say they no know me ‘Cause when you join Pulse you are on the winning team Take a

Naira Marley feat Falz feat Olamide feat Simi feat Lil Kesh - ISSAGOALRemix lyrics

What is this magic? I need that magic RubyLearnshii (E wa mo) Ah ah, taste the feeling Ko come online, on a on aCoca-cola diet Omo ahsay lo ma je igbati [Verse 1 – Slimcase] Banger is a goal Jersey ta won, first issa goal E ge ta ge wole gan issa goal Super eagles wan tutu goal Mikel Obi, gbayi John Ogu, gbayi Leon Balogun, gbayi Wilfred Ndidi, gbayi [Pre-Chorus – Olamide] Oya bebesia Issa goal Sangalow Issa goal Shana-wole Issa goal Escoba Issa goal Toros Issa goal Coca-Cola Issa goal Super Eagles Issa goal Flying nodding Issa goal [Chorus – Naira Marley] Issa goal Issa goal Issa goal, goal Issa goal, Issa goal, (Issa goal) Issa goal, goal Own goal Issa goal, (Issa goal) Wo this issa goal Issa goal Issa goal, (Issa goal) Jerin wole Issa goal Issa goal [Verse 2 – Naira Marley] Counter attack Issa goal Kuro nbe, inside the net issa goal Russia '18 issa goal Gbera Shaku shaku issa goal NFF Issa goal Coca-Cola issa goal Mikel pass the ball, this is a goal Iwobi ge won shubu issa goal

Falz feat Olamide And Davido - Bahd Baddo Baddest lyrics

Falz feat Olamide And Davido - Bahd Baddo Baddest lyrics [Intro] Ahn, yea yea ahn Falz the bad in the building, Baddo ti fe wole OBO is coming, Sess on the beat. Hey [Hook] Omode meta’n sere, bad, baddo, baddest Aro meta lori beating bad, Baddo, baddest Omode meta’n sere, bad, baddo, baddest Aro meta Lori beating, bad, baddo, baddest. [Verse 1 – Falz] Dey say dey know the father joor, baba ko rada joor Awon eleyi o ti’e hustle konto gbe designer wor Abajo, en foju search wa lana, Olofofo amebo o ni wa ti eh falana Dey wouldn’t know me lameh, if I didn’t show the talent Eh fema fara wemi Shey ori yin oti gbale When I speak, eh ma dake. Eh ma quiet kelo washe Shallout to my ladies and my hommies in ilaweh From the Swag you go know we hold bar White agbada, Omo yoruba See the black benz when we come through To the fine girls wearing that oruka They want to join the bhad gang, we can initiate Which musician do you know is having AMVCA Ehn [Hook] Omode meta’n sere, bhad baddo, baddest Aro

Download Yemi Alade - Single & Searching (Official Video) ft. Falz mp4

Image
Yemi Alade releases the music visual for her fresh budding hit "Single & Searching", which features afro hip-hop force Falz. The video stars celebrated comic Gloria Oloruntobi popularly known as Maraji alongside Yemi Alade and t:Falz; with Clarence Peters on the director's seat. Download Yemi Alade - Single & Searching (Official Video) ft. Falz mp4 Tags: Download Yemi Alade - Single & Searching (Official Video) ft. Falz.mp4, download Yemi Alade - Single & Searching (Official Video) ft. Falz.3gp, download tooxclusive, download Yemi Alade - Single & Searching (Official Video) ft. Falz.avi, download naijaloaded, download waptrick

Download VIDEO: Falz x Bebe Cool – Boju Boju mp4

Image
VIDEO: t:Falz x Bebe Cool – Boju Boju , Bahd Nation Boss Falz the Bahd Guy teams up with Uganda Super Star Bebe Cool on this hit track titled “Boju Boju”. Is “Boju Boju” video a hit or miss, Judge this by Streaming the Official video below.

Lyrics: Falz – The Lamba Song

Image
Baby cool your blood don relax make you no dey rush you be mine i can be your boy for the night if you no gimme love i go die Baby cool your blood don relax make you no dey rush you be mine i can be your boy for the night if you no gimme love i go die Ah oh my jeezus you the missing piece in my(?) you the kind of woman i dey trip for you the kind of feature i dey picture we met in sango baby we for link up fish pepper soup little bit of liquor tinringbeku baby this your figure i go love you so tey you go wounjur Baby oya dakun dakun i go be ur maga mugu girl i fit to daku daku if you lemme sample sample that thing omo you go gbadun gbadun baby you go gbadun gbadun i say i fit to daku daku if you lemme sample sample that thing Baby cool your blood don relax make you no dey rush you be mine i can be your boy for the night if you no gimme love i go die Baby cool your blood don relax make you no dey rush you be mine i can be your boy for the night if you no gimme love i go di

Lyrics: Falz – I Do It

Image
Ahn Yah go Falz the bahd guy is in the building by the way check ahn I do it, I do it, I do it Go go go go Ahn, yeah I do this for the teli do this for the press I do this for the girls, do this with Finess I do it for my guys even with the stress It’s really just my fans I’m trying to impress I do it for the pay, I want to eat the cake Show the world I get the drive, I no dey see the brake Sometimes I shine teeth but everything is fake Make the camera no see say I do mistake Do it for that first class balance on the plane Ode ba mi ni London, mo fe ka wa sho holiday See the karate on the chain, I dey para for the babes They will see me and that they will say gatta fornicate I do it for the nights when I go take award Then I give my speech, I tell them say na God I do it for the days I didn’t get applause I do it for my guys that didn’t get the buzz I do it for the groupies and the gold diggers I do it for the family, for the door nighers I do it justice, I do it justice I

Lyrics: Falz – Get Me

Image
[Verse 1] Ah! Yeah! Bad guys in the building Yeah! I dey for bed since I dey try move In my 27years I never see this kind groove We dey fight hangover me and my guy Jones And I no dey I too dey like booze You know that kind level wey you don shack too Wey you see every girl like if I catch you Lola say she want place Make we come highschool Okay thank you But me I’m quite cool I don’t know about Jones but use your best effort I’m a good man I don’t succumb to peer pressure I shack up I demo Only for like 10 seconds For the shortest resistance, I hold the best record [Hook] 20 minutes later Hot don cool down brother We don stop to bother Shayo don dey enter Lola pass the poli Make we smoke the claro I come start to wonder Let me go for parole [Chorus] They don get me See as fine girl dey wound person Ah dey form hard when nobody send me Chai! They don get me Ah! They don get me See as fine girl dey wound person Ah dey form hard when nobody send

Lyrics: Falz – Child of the World

Image
[Verse 1] Apple of her mother’s eye She be trophy daughter Mummy raised her Daddy never dropped a dollar Daddy ran away, didn’t want to have a child Mummy wasn’t ready Still remember how she cried but time flies, all that one is in the past life Shola ti mature, gbogbo body ti bi large size She just collect law degree for Unilag First class in the bag Make her mummy to dey brag She went to be an intern for her Uncle Just a little hustle before she go to law school My daughter, the Lord will be your muscle Omo Jesu, Mummy know she love the gospel But Uncle Peter Agbaya Alayi ni ti ju One late night he came wildin the sitting room Uncle please stop, Shhh be silent Uncle didn’t stop till he broke the hymen [Hook] Am I a fool? Shey I don go astray? Am I a victim of my circumstance? Omo luwa bi ti bo so wa ye and now I’m feeling like I don loss my way Am I a fool? Shey I don go astray? Am I a victim of my circumstance? Omo luwa bi ti bo so wa ye and no