Posts

Showing posts with the label Magnito

Lyrics: Magnito – Girls

Image
Audio Player 00:00 00:00 Use Up/Down Arrow keys to increase or decrease volume. DOWNLOAD AUDIO [Hook] Fresh Out As I get money eh… A.K.A Your money is mine Who dey…who dey..who dey Who dey…who dey..who dey Who dey…who dey..who dey Who dey…who dey..who dey [Verse 1] Who run the world? girls Run the world girls Girls Who dey run the world, girls Ok na, who dey born pikin? girls Bring up pikin, girls Till e become King, girls or become Queen, girls Who get back and front?….girls When dey have a quarrel with you, them go dey argue but dem go dey go back and forth…girls When they see a man dey like, dem go dey pretend But dem go dey go stand for front…girls Who born Governor?…Girls like men wey get honour…girls like draw soup, anytime you tell dem to eat dem go ask if you get ogbono Stephenie na orobo na who dem dey always carry go koro…girls Who fit dress carry pink bag, blue shoe and their hair go carry gold colour Gold co-co [Hook] Run, run the worl