Selebobo – Ova Lyrics Ft. Tekno


Selebobo Ova Feat Tekno Lyrics
[Intro]

Ahn ahn ahn

Yea

Pawa pawa

Tekno

Bobo


Sometimes I wan high all night

Some nights I an dey sober

Baby make you no toja

Everything wey dem tell you na kpola

Baby girl me I swear I can’t lie

No be your beauty bring me closer

You dey for me when owu na sa

Anytime I call you dey answer


Ifeoma

Ifeoma

I no go do you Casanova

If you leave my own is over

Only me and you my baby

Ifeoma

Ifeoma

No let the emotions take over

Don’t tell me our thing is ova ova ova


See I go burn very hot like fire fire, fire fire

burn da da da for ken oh yeah (fire fire love like fire)

Love we de carry, like ommaya

See I go burn very hot like fire fire, fire fire

burn da da da for ken oh yeah (fire fire love like fire)


No let them confuse you oh

Maya maya oh, me never go let you go

If you see they go ndjagba you

Ifeoma see they want you to make pack'n go

Araba could dey dey

No the hear them talk

If you hear them you're go run them oh

Run thier smelling mouth

Jalousies jalousies oh

Jalousies oh oh oh

Why a man want another man for him

Them jalousies that I'm deeping love

What you want put sand for my garry oh

Why you want put sand jo jo


Ifeoma

Ifeoma

I no go do you Casanova

If you leave my own is over

Only me and you my baby

Ifeoma

Ifeoma

No let the emotions take over

Don’t tell me our thing is ova ova ova


See I go burn very hot like fire fire, fire fire

burn da da da for ken oh yeah (fire fire love like fire)

Love we de carry, like ommaya

See I go burn very hot like fire fire, fire fire

burn da da da for ken oh yeah (fire fire love like fire)

Love we de carry, like ommaya


Man don't radada ah

No put me for bagaria

Abeg oh

Craze craze craze

Man don't radada ah

Tell her biko

Say bad man tell her biko

Abeg oh


Ifeoma

Ifeoma

I no go do you Casanova

If you leave my own is over

Only me and you my baby

Ifeoma

Ifeoma

No let the emotions take over

Don’t tell me our thing is ova ova ova

Comments

Popular posts from this blog

SEFILA MEDLEY LYRICS WITH TRANSLATION BY buhle zulu FT.JOYOUS CELEBRATION 24

Download Splendid Cartoons - FEVER STEW mp4

Download Splendid Cartoons - SIDE CHICK 19 (Concluding part of Season One) mp4