Yemi Alade feat Sarkodie - Ego lyrics

Verse 1 – Yemi Alade]
I no got no time for nobody oh, no oh
Lets come to dance and party oh, ewo
I no get no time for nobody oh
No oh oh oh
Only got time for money oh ewo

[Hook – Yemi Alade]
See my baby, Him name na ego
We just dey waya waya just dey sample
See my baby, Him name na ego
We just dey waya waya just dey sample

[Chorus – Yemi Alade]
Say baba say baba say ba say baba eh
Say baba say ba say ba say baba oh
Say baba say baba say ba say baba eh
Say baba say ba say ba say baba oh
Say baba say baba say ba say baba eh
Say baba say ba say ba say baba oh
Say baba say baba say ba say baba eh
Say baba say ba say ba say baba oh ehe

[Verse 2 – Sarkodie]
Give me the money wey they give man vim
No money put you on a long thing
Cash, dey make you feel like Indian film
Half a mili make a n!gga wan sing
Cause, you be fine boy you go chop
Okunin bro onim pu mi pua rent
Opa, opa wum piam light off
La se plantain suwa geytenumchur sense
See win chia taxi like awa thousand
Onya ose ode Chinese
On the Wifi for the browsing
Mua gon lo hu gene ma shua futu Chinese
Mua, atu ni che bird-man
Ugo rey ugo kalu
Oh ya, obu mut si pepen
But we brain low
la nu go chiki heinu tofiakwa

[Chorus – Yemi Alade]
Say baba say baba say ba say baba eh
Say baba say ba say ba say baba oh
Say baba say baba say ba say baba eh
Say baba say ba say ba say baba oh
Say baba say baba say ba say baba eh
Say baba say ba say ba say baba oh
Say baba say baba say ba say baba eh
Say baba say ba say ba say baba oh ehe

[Verse 3 – Yemi Alade]
Odi kwa risky oh
Baby odi kwa shizzy
You want to burst my brain
But but not today oh, ewo
Odi kwa risky oh
Baby odi kwa shizzy
You want to burst my brain
But but not today oh, ewo

[Hook – Yemi Alade]
See my baby, Him name na ego
We just dey waya waya just dey sample
See my baby, Him name na ego
We just dey waya waya just dey sample

[ Ego Lyrics – Outro]
Say baba say baba say ba say baba eh
Say baba say ba say ba say baba oh
Say baba say baba say ba say baba eh
Say baba say ba say ba say baba oh
Say baba say baba say ba say baba eh
Say baba say ba say ba say baba oh
Say baba say baba say ba say baba eh
Say baba say ba say ba say baba oh

Comments

Popular posts from this blog

SEFILA MEDLEY LYRICS WITH TRANSLATION BY buhle zulu FT.JOYOUS CELEBRATION 24

Download Splendid Cartoons - FEVER STEW mp4

Download Splendid Cartoons - SIDE CHICK 19 (Concluding part of Season One) mp4