Lyrics: Frank Edwards – Sweet Love ft. Victor Ike

Intro
Ije love o
This kinda love nawa o
Ehn ehn
Your love is sophisticated
Helelelele, Helelelele
Chorus
Na this kinda love dey make my body sweet like sugar /4x
Halle, halle, halle, halle
Hallelujah o
Glory, glory, glory, glory
Glory to Your name
Verse 1
Ehn ehn
The way You dey love me be like touch and follow
You love me first na hin I love You back o
Tilili welele, nah our love story o
The story be say, You die ontop my matter
Jesu mi o, You dey do am for me
You carry the sorrow away
You carry the trouble away
Na this kinda love dey make my body sweet like sugar
Repeat Chorus

Verse 2
Everybody make una come
Jehovah eme
This live wey I dey see
Calabar dey call am Ima
Ima, Ima o ba
Ima Ima Ima eh
Eh Eh
Na because of me my Ima die for me eh
I dey gbadun wetin You dey do
You dey tinger linger me dey go
Na this kinda love dey make my body sweet like sugar
Repeat Chorus
Na this kinda love dey make my body sweet like sugar /6x
Bridge
Iyekelekele olo
Iyololo
Iyekelekele olo
Iyololo
Ise Ise, sekem, ise
Ise Ise, sekem, ise
Ise
Ye ye, sugar mo
E ye ye, oyoyoyo
Ise Ise, sekem
Ise Ise, sekem
Ise
Na this kinda love dey make my body sweet like sugar (till fade)

Comments

Popular posts from this blog

SEFILA MEDLEY LYRICS WITH TRANSLATION BY buhle zulu FT.JOYOUS CELEBRATION 24

Download Splendid Cartoons - FEVER STEW mp4

Download Splendid Cartoons - SIDE CHICK 19 (Concluding part of Season One) mp4