Lyrics: Wande Coal – Oh No No

Wande Coal - Oh No No Lyrics
[Intro]
Iskaba!
[Chorus]
Oh no no, girl you looking so fine everybody just dey talk about you (Oh no no)
Even for your street all of them, everybody just dey yarn about you (Oh no no)
I can’t wait, can’t wait to meet you baby (Oh no no no)
Even for your street why be say all of them they just dey yarn about you
[Verse 1]
Why be say why be say
All the boys all the men, everybody just dey follow you
Why be say even for IG gan
Even for facebook, twitter all of them just dey hala you
Why be say
E be like say you use jazz
I no understand the thing wey you do wey you dey scatter my brain
I dey wait me sef I dey wait make I catch you for road oh
Baby girl you I want oh
Baby girl I go give you Ego
Give you give you everything
You can have anything you want oh
Cos this your maggi gan is ajinomoto
Ekwegi, girl you dey ginger me
Can I be your sugar daddy
Girl you’re my fantasy
YEAH!

[Chorus]
Oh no no, girl you looking so fine everybody just dey talk about you (Oh no no)
Even for your street all of them, everybody just dey yarn about you (Oh no no)
I can’t wait, can’t wait to meet you baby (Oh no no no)
Even for your street why be say all of them they just dey yarn about you
[Verse 2]
Idioke, wa y’oma idioke
I tell all my guys needi oke
Omo to’shan t’owa l’oke
Just want you to know that i’m serious
Serious, no mind this other fake nvgas they unserious
Nvgas two slow, i’m fast and furious
I’m getting that chick, i’m a genius
Yeba! Omo me i’m on another level oh
Yeba! Omo me i’m on another level oh
Yeba! Nvgss wanna come back to my tempo
Yeah! They can’t come back to my tempo
Cos They don’t understand my level oh
Nvgas cannot comprehend the level oh
Nvgas cannot step up to the level oh
Cos they were never on my level oh
[Chorus]
Oh no no, girl you looking so fine everybody just dey talk about you (Oh no no)
Even for your street all of them, everybody just dey yarn about you (Oh no no)
I can’t wait, can’t wait to meet you baby (Oh no no no)
Even for your street why be say all of them they just dey yarn about you
[Outro]

Comments

Popular posts from this blog

SEFILA MEDLEY LYRICS WITH TRANSLATION BY buhle zulu FT.JOYOUS CELEBRATION 24

Download Splendid Cartoons - FEVER STEW mp4

Download Splendid Cartoons - SIDE CHICK 19 (Concluding part of Season One) mp4