Lyrics: Jenny O Ft. Mayorkun x Dremo x Mz Kizz – Number One

Image result for Lyrics: Jenny O Ft. Mayorkun x Dremo x Mz Kiss – Number One
[Intro]

One plus one na equal Two

She tell me say you equal two

Beatz from PeeJay

Jenny O
[Chorus]

Me and you

We go dey jolly dey go

Nobody fit put asunder, no be say na yonder

Mu na gi ge bi

You’re my Number One
[Verse 1 – Mz Kizz]

Yeah! Mz Kizz

So we stepping to the top, we never go down

And we speak to the last, never slow down

No time you know I get to love you

Na you seize my heart, na you hold am

Say for life I stay with you, no be lie I tell the truth

Won le pe mi ni ab’oko ku; na me know wetin I see in you

Won bere, why you wan die for her neck?

Shay omo yen mo ounje se, shay o le twerk?

Dem try kin fi e le, walahi ko le work

If she see you, other girls, she go still come back

For life I stay with you

sua-sua; follow me

I’ll never fall your hand eh!

Baby you know me
[Verse 2 – Mayorkun]

Girl you fresh, you dey make my heart beat

They can’t stand our love, make them find sit

Show me one phase, make I light it

Our love is sweet ooh, make I fight it

Mi o r’aye gbogbo robon rebe se

Obinrin meta lo ri, bawo lo se je?

Gbogbo rumour loje ki everybody te

Lola ni ooh, that’s my…
[Chorus]

We go dey jolly dey go

Nobody fit put asunder, no be say na yonder

Mu na gi ge bi

You’re my Number One
[Verse 3 – Dremo]

Code name, Rapper wey dey sing song

Na you be my number one, all the girls wey I get before

All of them na zero o ooh (zero ooh oh, zero ooh oh)

Girl you be the magician, I be the wand

So anything you want make I do, I go do ooh oh oh (do ooh oh oh, do ooh oh oh)

The love wey I get for you, dey for default

Sorry If I ever ever hurt you before

Even times wey you wrong, na me dey dey at fault

Those times I don’t even know what’s wrong with me

Na you be my number one, all the girls wey I get before

All of them na zero o ooh (zero ooh oh, zero ooh oh)
[Chorus]

Me and you

We go dey jolly dey go

Nobody fit put asunder, no be say na yonder

Mu na gi ge bi

You’re my Number One
[Verse 4 – JennyO]

Wanna be the one to make you breakfast on bed ooh

All you all in my head ooh

I am ready to let go ooh oh oh

People dey dey hala hala

Say na you hold me down down

I done turn to superstar, now they want am

People dey dey hala hala

Say na you hold me down down

I done to turn superstar, now they want am

Smile for me baby

I go last for you baby

If you fight for me baby

I go die for you baby
[Chorus]

Me and you

We go dey jolly dey go

Nobody fit put asunder, no be say na yonder

Mu na gi ge bi

You’re my Number One
[Outro]

One plus one na equals Two

Say na you hold me down down

He tell me say you equal two

I done turn to superstar, now dey want am

All the girls wey I get before

All of them na zero o ooh (zero ooh oh, zero ooh oh)

Girl you be the magician, I be the Wand

So anything you want make I do, I go do ooh oh oh

(do ooh oh oh, do ooh oh oh)


--------------------------------------
Keywords: music, mp3, mp4, naijaloaded, musixmatch, genius, techmedias, biography, music lyrics

Comments

Popular posts from this blog

SEFILA MEDLEY LYRICS WITH TRANSLATION BY buhle zulu FT.JOYOUS CELEBRATION 24

Download Splendid Cartoons - FEVER STEW mp4

Download Splendid Cartoons - SIDE CHICK 19 (Concluding part of Season One) mp4