Terry Apala – Bad Girl Lyrics (ft. Bisola)

Terry Apala - Bad Girl Lyrics (ft. Bisola)
[Intro]
(NelsonJack Music)
Terry Apala mo de ni, ah ah
Bisola Big Brother s’o n gbo ye? Oya je k’on mo
Bisola!!!
Benie Macaulay l’ori beating
S’o n gbo mi ni? Omo Isoko mo de ni
(Uh ye ehh, uh na na na)
(We love Benie Macaulay)
[Hook/Chorus]
Helen ohh, Helen, oh eh
Helen ohh, Helen, oh eh
You be Bad Girl
You dey do me anyhow, you don collect my money
Why you be Bad Girl?
I no go agree, omo na you I go follow
You be Bad Girl
You dey do me anyhow, you don collect my money
Why you be Bad Girl?
I no go agree, omo na you I go follow
[Verse 1 – Terry Apala]
You dey claim fine girl, you no get shishi for pocket eh
Bad Girl (no no)
Thank God It’s Friday, l’ale yii, go your house, k’o lo mura,
ko lo gbara di
If na money you want chop, you follow club together
I spend a lot
You finish 2 bottles of Hennessy, you be Babylonian, Atenu of Africa
We enter my room, I say make we do something
You say you dey do period, baby I no gree
If na food, you sabi chop, you finish 2 plates of Fufu
You supposed to be Atoro Bara Limited
Baby, two people have jam you, wey they charge your levels
(Fura si before bu je tan ko l’obe)
All my money, you don collect finish
It’s not good rara, make I tell you
[Hook/Chorus]
Helen ohh, Helen, oh eh
Helen ohh, Helen, oh eh
You be Bad Girl
You dey do me anyhow, you don collect my money
Why you be Bad Girl?
I no go agree, omo na you I go follow
You be Bad Girl
You dey do me anyhow, you don collect my money
Why you be Bad Girl?
I no go agree, omo na you I go follow
[Verse 2 – Bisola]
Bad man, come closer
See instructing like Big Brother
You’ll be forming big boss, should stopper ah
Make the money rain Mr Lover, ehh
I need your loving (I need loving)
My baby, I need your loving (give me loving eh)
Give me good, good loving (give me loving eh)
Day and night, heavy loving
When we enter, my guy, dem dey mental, walahi
Feel the fire, feel the bass
Say my song dey make them dey craze ah
Uuh uh uh uhh, na na na na na na
Na na na na na, na na na na na na
[Hook/Chorus]
Helen ohh, Helen, oh eh
Helen ohh, Helen, oh eh
You be Bad Girl
You dey do me anyhow, you don collect my money
Why you be Bad Girl?
I no go agree, omo na you I go follow
You be Bad Girl
You dey do me anyhow, you don collect my money
Why you be Bad Girl?
I no go agree, omo na you I go follow
You be Bad Girl
You dey do me anyhow, you don collect my money
Why you be Bad Girl?
I no go agree, omo na you I go follow
You be Bad Girl
You dey do me anyhow, you don collect my money
Why you be Bad Girl?
I no go agree, omo na you I go follow
[Outro]
You be Bad Girl
Why you be Bad Girl?
(NelsonJack Music)
You be Bad Girl
Why you be Bad Girl?
(Benie Macaulay)

Popular posts from this blog

SEFILA MEDLEY LYRICS WITH TRANSLATION BY buhle zulu FT.JOYOUS CELEBRATION 24

Download Splendid Cartoons - FEVER STEW mp4

Download Splendid Cartoons - SIDE CHICK 19 (Concluding part of Season One) mp4