LYRICS: Frank Edwards – Defender


This Is The Lyrics Of Defender
By Frank Edwards
Defender
Na you be my defender
I go sing my song you go raise my
music
Oh nanana nene, defender
[Verse 1]
T’ojo ba ro na you dey cover me
When I pray na you dey answer me o
Age to age you no dey koba me o
Na you be my defender
My Love for you dem no dey talk am
finish
When dem gather na you dey scatter
them
Chianyi ndima ka anyi ye ya ekele eh
Na you be my defender

[Chorus]
Ogo ogo ogo ogo
Hallelujah
Ogo ogo ogo ogo
Hallelujah
Ogo ogo ogo ogo
Hallelujah ad:s
Na you be my defender /2x
[Verse 2]
Them say with your name I no go sell
my music
I tell am say why I no go call my jesus
But everywhere them don dey play my
music o e e
Na you be my defender
Your love for me still dey make me
wonder
Hale hale glory glory to your name
Everyday na you dey mark me correct o
baba
Na you be my defender
[Repeat Chorus
]
[Verse 3]
From glory to glory
You don change my story oh
Goodness and mercy dey follow me o
Na the thing wey my God dey do
Na you cover me cover me cover me
From when I was a little boy, baba
Na you be my defender
My Love for you dem no dey talk am
finish
When dem gather na you dey scatter
them
Chi anyi ndima ka anyi ye ya ekele eh
Na you be my defender
[Repeat chorus & verse 2]
Frank Edwards – Defender lyrics

Comments

Popular posts from this blog

SEFILA MEDLEY LYRICS WITH TRANSLATION BY buhle zulu FT.JOYOUS CELEBRATION 24

Download Splendid Cartoons - FEVER STEW mp4

Download Splendid Cartoons - SIDE CHICK 19 (Concluding part of Season One) mp4