Lyrics: Attitude – Aye Ole ft. Ycee


Read full lyrics Of Aye Ole Lyrics By Attitude ft. Ycee
[Intro]
Uh, Attitude on this one again
Egar Boi on the beat u already know ye
Ain’t nobody badder than
Yea Go!
[Verse 1 – Attitude]
I remember back in the days o
When I been dey hustle for the street o
O them dey look me like shii
But them nor know say tomorrow I go be king o
Right now them dey famz me
Them wan know wetin my plans be
And I’m the only one wey dey give them everything
[Hook/Chorus]
Aye Ole to yen see Attitude gon ti Gba wo ye ad:s
And if u look very close u go see say Na God dey
bless me ye
ye
Aye Ole to yen see Attitude gon ti Gba wo ye ye
Aye Ole to be
Aye Ole to be
Banging
Aye Ole to be banging (x4)
[Verse 2 – Ycee]
Bro e never reach like that
But back then u nor dey read my chat
And them girls nor dey even write back so when u
talk about
me u better reason my stat
Man tell me what’s the deal
U alright
How u feel
Since u niggas talking about the fact
So 2015 it was more like a blast o
I ain’t even fucking with the actors
When I’m on a track it’s a rapture
Come against me this is a factor
U need to Reehaz like Zaheer spelt backwards
Men anything u do first things first u gat to check
the Attitude
And somebody pls come explain to me
They said this is game but they know this shii ain’t
play to
me

Comments

Popular posts from this blog

SEFILA MEDLEY LYRICS WITH TRANSLATION BY buhle zulu FT.JOYOUS CELEBRATION 24

Download Splendid Cartoons - FEVER STEW mp4

Download Splendid Cartoons - SIDE CHICK 19 (Concluding part of Season One) mp4