Posts

Showing posts matching the search for timaya

Timaya feat Flavour - Money lyrics

Verse 1 – Timaya] Every night and day the boy dey fly to Dubai (Dubai) All the way from naija to just go flenjor for Dubai (Dubai) I travel to America just to go charge my phone (my phone) Bad belle people make una leave me alone, Heh [Chorus – Timaya] I say when money no dey People dey carry me play When money no dey Everybody run away I say when money no dey no no no People dey use me dey play When money no dey Nobody look at my face Orugo [Climb – Timaya] Them feeling them feeling them feeling Them feeling them feeling the boy The ladies The ladies The ladies The ladies them wanting the boy When the going is too damn good Many many people will be your friend [Chorus – Timaya] I say when money no dey People dey carry me play When money no dey Everybody run away I say when money no dey no no no People dey use me dey play When money no dey Nobody look at my face Heh,them say me I dey craze [Verse 2 – Flavour] Original rude-boy Mr flavour pon the dance floor Onye olima eheheh, Oh yeah a

Timaya - Money Good lyrics

Intro] Huh Yung D Lego huh huh huh huh Lego I hear you [Verse 1 – Timaya] Every night and day the boy dey fly to dubai (dubai) All the way from naija to just go pleasure for dubai (dubai) I travel to america just to go charge my phone (my phone) bad belle people make una leave me alone (alone) Hey! [Pre Hook – Timaya] I say when money nor dey People dey carry me play When money nor dey Everybody run away I say when money nor dey no no no People dey use me dey play When money nor dey Nobody look at my face Orugo! [Hook – Timaya] Dem feelin’ Dem feelin’ Dem feelin’ Dem feelin’ Dem feelin’ the boy The ladies The ladies The ladies The ladies dem wantin’ the boy When the goin’ is too damn good Many many people will be your friend [Chorus – Timaya] When money nor dey People dey carry me play When money nor dey Everybody run away when money nor dey no no no People dey use me dey play I say When money nor dey Nobody look at my face Hey dem say me I dey craze [Verse 2 – Flavour] Original rudebo

Timaya feat Flavour - Money lyrics

[Verse 1 – Timaya] Every night and day the boy dey fly to Dubai (Dubai) All the way from naija to just go flenjor for Dubai (Dubai) I travel to America just to go charge my phone (my phone) Bad belle people make una leave me alone, Heh [Chorus – Timaya] I say when money no dey People dey carry me play When money no dey Everybody run away I say when money no dey no no no People dey use me dey play When money no dey Nobody look at my face Orugo [Climb – Timaya] Them feeling them feeling them feeling Them feeling them feeling the boy The ladies The ladies The ladies The ladies them wanting the boy When the going is too damn good Many many people will be your friend [Chorus – Timaya] I say when money no dey People dey carry me play When money no dey Everybody run away I say when money no dey no no no People dey use me dey play When money no dey Nobody look at my face Heh,them say me I dey craze [Verse 2 – Flavour] Original rude-boy Mr flavour pon the dance floor Onye olima eheheh, Oh yeah

Timaya x Falz – Win Lyrics

Image
[Intro – Timaya] Chulo Chulo Leggo Get it get it Let’s get it Let’s get it Willis give them [Verse 1 – Timaya] I got the money I like my girls I got the show I got the fan I got my kids I want them around That’s a good feeling All of my girls They got style plus I’m stylish What the f**k you want? I got my women I got the money I got the love And I got the juice Ain’t gon let nobody just f**k my Reggae with Blue I got house I got the love And I got the bag and money ever And I’m happy [Chorus – Timaya] Yea Let’s get it I like the money and the Maybach I know that the hustling will pay back yea I make the money, I wan live right F**k your feelings, we don’t got no feelings over here See All my life We just wanna travel round the world wide We don’t give a f**k about no snitching ass We just wanna live my life F**k your feelings, we don’t got no feelings over here Let’s get it [Bridge – Falz/Timaya] Win win win Everyday in my life is to wi

Good Or Bad Owey - J Martins feat P Square Timaya lyrics

Chorus: owey (eh) (2x) everybody say na which kind life b dis say owey (eh) J Martins Verse: (everybody say) if you like you good eh if you like you bad eh anything weh you do for dis life ma broda na for your head ohh dis one na true story oh j martins and timaya eh anyhow wher we deh quest de go na so di people dem ah mental o if you get money, you no get na so some people go deh vex say if you talk, you no talk, dem go say you to talk mek you just deh jolly deh go dem mama, dem papa mek you hear me well Who God has blessed no man can curse Repeat Chorus Timaya Verse: Chai Chineke me call me Timaya, just because im getting higher bad belle people don deh wonder ay ma brother man i dey strike like thunder say dem deh call me Timaya Na be obeyi papa one of Bayelsa ay everybody don begin deh wonder say Timaya deh be like baba zooka (say chai) Na me be di paya paya like an R.kelly paya paya eh everybody wanna paya paya mama and papa dem deh begin to deh paya paya Chai, say na me b di pay

Born To Win Lyrics - Timaya

Image
Timaya – Born To Win Lyrics [Intro] Right Chulo, leggo Chulo no dey tire, I dey fire, Take them higher Stoopid! [Chorus] I’m born to Win Me I know get anybody to help so I must Win All my life, everyday my dream is just to Win Me I no get anybody to support me so I must Win Na me be the boy back then dem dey borrow Nobody really knows tomorrow [Verse 1] Gongo gongo, gongo aso Back inna the days we dance Gongo Aso These days everything maka dey nlo I know some artiste wey we start I hear dem no more Brother, sister aye n lo Back inna the days dem dey buga gan Look around, turn around see the grace upon my life is so special [Chorus] Born to Win I no get anybody to help me so I must Win All my life, everyday my dream is just to Win (Chulo way) Me I no have anyone to support me so I must win Na me be the boy back then dem dey borrow Nobody really knows tomorrow [Verse 2] Get away, when I sell plantain where them dey? E d

Good Or Bad Owey - J Martins feat P Square Timaya lyrics

Chorus: owey (eh) (2x) everybody say na which kind life b dis say owey (eh) J Martins Verse: (everybody say) if you like you good eh if you like you bad eh anything weh you do for dis life ma broda na for your head ohh dis one na true story oh j martins and timaya eh anyhow wher we deh quest de go na so di people dem ah mental o if you get money, you no get na so some people go deh vex say if you talk, you no talk, dem go say you to talk mek you just deh jolly deh go dem mama, dem papa mek you hear me well Who God has blessed no man can curse Repeat Chorus Timaya Verse: Chai Chineke me call me Timaya, just because im getting higher bad belle people don deh wonder ay ma brother man i dey strike like thunder say dem deh call me Timaya Na be obeyi papa one of Bayelsa ay everybody don begin deh wonder say Timaya deh be like baba zooka (say chai) Na me be di paya paya like an R.kelly paya paya eh everybody wanna paya paya mama and papa dem deh begin to deh paya paya Chai, say na me b di pay

Patoranking (Patrick Nnaemeka Okorie) Biography

Image
No body wey no fit to make am ohhh, sings Patrick Nnaemeka Okorie in his hit song, but it isn't just a song, it is a reality he proves in his own life. Welcome to  Biography of Patrick Nnaemeka Okorie, alias Patoranking Fire! SUMMARY DATA: Name:   Patrick Nnaemeka Okorie Stage or Nickname:   Patoranking Date of Birth:  May 27th, 1990 Relationship Status:  Single Occupation:  Singer, Songwriter Genre Of Music:  Reggae, Dancehall INTRODUCTION Patrick Nnaemeka Okorie  more popularly known as  Patoranking, is a Nigerian  reggae-dancehall singer and songwriter. Born 27 May 1990, Patoranking is from Ebonyi State, South-Eastern Nigeria. He comes from a family of three with younger brother   Raphael and younger sister Sharon Okorie.     EARLY LIFE AND EDUCATION Patoranking grew up in Ijegun Egba Satellite Town, Lagos and later relocated to  Ebute Metta  a Commercial Ghetto neighbourhood in Lagos. He attended Citizen Comprehensive College Epe, and Jibril

Timaya - Ogologomma lyrics

CHORUS Ogologomma ah Jehovah Ogologomma ah eeh aah Ogologomma ah Jehovah Ogologomma aah Ogologomma (x2) Ogologomma ah iah iah Ogologomma ah Jehovah Ogologomma ah Chineke VERSE 1 Why you dey cry oh Brother make you clean your eyes oh Since you dey cry oh And you see say you don dey sob Na why you dey think oh You don dey soliloquise oh And when you dey soliloquise oh Them go think say you don dey kolo oh Clean your eyes oh my brother eh no be your fault oh You done work you done tire Face on with your life oh REPEAT CHORUS VERSE 2 :: Papi Urhobo This is the Jizzy Majestic a.k.a. Papi Urhobo I'm saying Jimi fowobo rekpia Efuru akpona Onana ome Papa Urhobo fe Timaya Ikwo keta Nawarheme Suleya Woda r'urhobo r'Oghene Wa mu kokodia Eti odase nua me la Elijah So Timaya dey sing Alleluyah So Timaya dey sing Hossana So Timaya dey sing Alleluyah VERSE 3 Sometimes e go bad oh [eh] Sometimes e go good oh Sometimes e go better oh [eh] Sometimes e go worst oh Sometimes e go be like say Y

Sprint Ft. Timaya – I Must Waka

Image
Sprint Ft. Timaya – I Must Waka Mp3 Download Raving vocalist/musician SPRINT conceived Tadafe Emmanuel in Oyo, however initially hails from Delta State. He began composing melodies for some prominent specialists at an early age and started singing professionally in 2007, he went ahead to overcome Delta state and the whole South with the raving success “SHAYO” Here re comes back with his new TIMAYA helped banger named I MUST WAKA blended and aced byy VC PEREZ. DOWNLOAD MP3: Sprint Ft. Timaya – I Must Waka

VIDEO: Timaya Ft Rudeboy (P- Square) – Dance

Image
VIDEO: Timaya Ft Rudeboy (P-Square) – Dance Mp4 Download Fresh out of the Soundbwoy music lab, is another banger by the acclaimed Soundbwoy of Africa, Timaya. This one is titled ‘Dance’ and it features Rudeboy of P-Square; produced by Orbeat. DOWNLOAD VIDEO: Timaya Ft Rudeboy (P-Square) – Dance

Dj Xclusive feat Timaya - Pangolo lyrics

Intro Leggo Yeah Leggo Hey hey hey Xclusive It's Dj Xclusive Number one Iya won Hey hey hey Another Xclusive Dj xclusive Number one Leggo Yeah Iya won Number one Leggo Yeah Chorus Pangolo Leggo.. do that Pangolo Leggo We dey give them Pangolo Anytime we want We come We give them Pangolo Leggo Verse 1 (Timaya) Everybody now Hmmm hmmm Whine to this Dj xclusive Dance to this We bombing the place Like explosives My people whine to this Timaya and Dj xclusive Han han As demma whine to the xclusive Leggo Oh oh Kehinde Hey hey Laide Hey hey Awa ti de Won ti mu 'na de Kehinde Laide Won ti mu 'na de Leggo Yeah Leggo (Instrumentals) Masterkraft on the beat Leggo Number one Number one Leggo Chorus Pangolo Leggo.. do that Pangolo Leggo We dey give them Pangolo Anytime we want We come We give them Pangolo Leggo Verse 2 (Timaya) Yeah Number one Number one Champion champion Anytime we come The people dem run See everybody king in a the town Number one Number one Champion champion The girl

Skales – Speak My Mind Lyrics (ft. Timaya)

Image
[Hook/Chorus – Timaya] It’s okay Good looking moments Today I just wanna speak my mind I don’t wanna give a damn I don’t care how you feel If money go friends go go I just wanna say how it is I don’t wanna give a damn I just wanna speak my mind The money go man go go ad:s [Bridge – Skales] Brother stay focused if you know whats up Never loose focused if you know whats up Be all about your money if you know whats up Cus if money go friends go go [Verse 1 – Skales] Still do ma thing I no send nobody Na weytin dey happen for world mi I dey study Dem say, dem say don dey taya me now For this money I fit do you anyhow No let nobody deceive you Na when you reach dem go believe you Any joke you go talk dem go laugh to But as soon as the money finish dem go laugh you Oh Lord (x5) Make dem no see me finish at all oh [Hook/Chorus – Timaya] It’s okay Good looking moments Today I just wanna speak my mind I don’t wanna give a damn I don’t care how you feel If money go friends go go I jus

Sprint Ft. Timaya – I Must Waka

Image
Sprint Ft. Timaya – I Must Waka Mp3 Download Raving vocalist/musician SPRINT conceived Tadafe Emmanuel in Oyo, however initially hails from Delta State. He began composing melodies for some prominent specialists at an early age and started singing professionally in 2007, he went ahead to overcome Delta state and the whole South with the raving success “SHAYO” Here re comes back with his new TIMAYA helped banger named I MUST WAKA blended and aced byy VC PEREZ. DOWNLOAD MP3: Sprint Ft. Timaya – I Must Waka

Timaya – Bang Bang

Image
Timaya – Bang Bang mp3 Download DB Records Frontman Timaya comes with wavy hit new single titled “Bang Bang” a song recorded in Trinidad at Michael Montano Studio Bang Bang will be released ahead of Timaya upcoming project SOUND BWOY.

Lyrics: Timaya – Telli Person Ft. Olamide & Phyno

Image
[Intro] Leggo SoundBoy; Baddo; iyeh Leggo Phyno fino eh ih Leggo [Verse 1 – Timaya] Yetunde, every night and day, you like to samankwe Brother Nnamdi, all your friends dey work, your own na samankwe eh I tell you, you no gree padam I advise you, you no hear padam I tell you, you no gree Your friends, them talk put you no do You say all na story eh Them tell you, you no gree padam Mother beg you, you no hear eh [Chorus] When the time is right, my brother ehhh Telli Person, ehh Telli Person Oh them no dey Telli Person When your eyes dey clear oh Telli Person Them go dey Telli Person ehh; dey Telli Person [Verse 2 – Phyno] Yeah ehh Ebele adiro ya; imakwa n’ebele adiro ya Egosi gi meat, nye gi ishi fish Iwelu ma n’uru adiro ya; ah Akam adiro ya, lekwa abum aji adiro ya I choga your money and i choga your babe Imakwa n’anyam afuro ha; eh All I want is what is meant for me oh My father used to tell me ‘my son, please invest money oh’; eh You no get work, you just

Timaya Ft Rudeboy (P-Square) – Dance

Image
Timaya Ft Rudeboy (P-Square) – Dance Mp3 Download The self acclaimed Soundbuoy is finally out with his anticipated collaboration with Rudeboy (Paul of P-square). Listen to the new hit below and share! DOWNLOAD MP3: Timaya Ft Rudeboy (P-Square) – Dance

Timaya Ft Rudeboy (P-Square) – Dance

Image
Timaya Ft Rudeboy (P-Square) – Dance Mp3 Download The self acclaimed Soundbuoy is finally out with his anticipated collaboration with Rudeboy (Paul of P-square). Listen to the new hit below and share! DOWNLOAD MP3: Timaya Ft Rudeboy (P-Square) – Dance

Patoranking feat Timaya - Alubarika lyrics

Intro (Patoranking) Yao… Hmm yeah Don’t take this too serious We’re just here to have fun Father and son They don know Hmm What ya say Verse 1 (Patoranking) Me na move from nothing to something That was my story Everyday we popping something We give God the glory To all the girls wey me put on a long thing Am so sorry Me dey on journey of money counting Jah know say this boy no holy Chorus (Patoranking) Say Alubarika (2ce) From Lagos down to America Alubarika (2ce) Blessings is all I see Alubarika (2ce) From Lagos down to America Alubarika (2ce) Your blessings is all I see Verse 2 (Timaya) Jah know say demma know me as a busy body Everytime I come me gat a busy body Me been hustling from place to place ya Hustling from place to place ya Back then Me I was so futive Ya right now am filty rich ya Jah know say nobody go fit stop me Even if you’re a witch ya Chorus (Patoranking) Alubarika (2ce) From Lagos down to America Alubarika (2ce) Blessings is all I see Alubarika (2ce) From Lagos dow

Lyrics: Olamide ft Timaya & Reminisce – Bend It Over

Image
[Intro] Bad bad bad bish [lega] Bad bad bad bish, yebo Bad bad bad bish yebo [Chorus] Bad bishs on the floor, t’on gbowo sugar daddy t’on dull, ehh, awon omo mi, eh awon omo mi Eh awon omo mi, awon omo t:tikabodi Bad bishs on the floor, t’on gbowo sugar daddy t’on dull, ehh, awon omo mi, eh awon omo mi Eh awon omo mi, awon omo tikabodi, ehh hmnn [Hook] Bend It Over, burst it open for me, Bend It Over, t:burst it open for me, eh Bend It Over, burst it open for me, burst it open for me Oya burst it open for me, hmnn Bend It Over, burst it open for me, Bend It Over, burst it open for me, eh Bend It Over, burst it open for me, burst it open for me Oya burst it open for me [Verse 1 – Olamide] Ah ah, shitto re, ise yen o easy Ghana Bounce k’o leleyi, bere lowo Eazi Idi n mi jolojolo with too much efizzy What? Bumbumclad, ki leleyi, easy? Ah ah, zigiza oh zigi zagazaga What? No 1 nobody badder badder Oya, fisi, no wahala hala, anytime you wanna do that silly