Posts

Rudeboy – Audio Money

Oh no, na audio Oh no (Rude ) Oh no, na audio Oh no [Verse 1] Everybody rich for Instagram (listen) Poor man no dey for Instagram (at all) Dem call me like say na me start am (yeah) Living fake life with cheap data E ma pariwo Dem money na just audio (Na audio) E ma pariwo oh Na just audio [Chorus] Slow down slow down Why you wan kill yourself Why you wan pa yourself Living fake life vida loca Calm down calm down Why you wan kill yourself Why you wan pa yourself Living fake life vida loca E ma pariwo Dem money na just audio ( Na audio) E ma pariwo oh Na just audio E ma pariwo Dem money na just audio ( Na audio) E ma pariwo oh Na just audio [Verse 2] You wey dey form giveaway Your landlord dey chase u away Your family den you don sideline Owu dey blow you, You dey blow timeline Ten billion on flossy Too much moni con be nothing So turn down d volume of your radio The money wey we no see na audio Account dey red perere Your body Dey shack elele Them dey there hail u Owu dey dey slap you

Joeboy – Baby

[Verse 1] What I fit do to get your love Girl I don give you all I got but it’s not enough for you Shey u fire me catapult of love Na why be say I no fit get enough of you [Hook/Chorus] Wetin be that Nothing I can’t do For ma baby Ma bebe Anytime wey you need me come through Mo ma sare Ma sare wole Wetin be that Nothing I can’t do for ma bebe Ma bebe Ma shawty oreke Ma bebe ma bebe eh Baby shey you dey for me? As I dey for you Baby shey you dey for me? As I dey for you CLICK HERE TO DOWNLOAD Wetin be that Nothing I can’t do For ma baby Ma bebe Anytime wey you need me come through Mo ma sare Ma sare wole Wetin be that Nothing I can’t do for ma bebe Ma bebe Ma shawty oreke Ma bebe ma bebe eh [Verse 2] What you wanna do girl Where you wan go ‘Cos anywhere you go, girl I go follow go Cos I like the way you back it up The way you go down low And that’s the reason they be hating on you [Who are those] Baby you the baddest Step on the dance floor and show your madness I will be your king You

Joeboy – Beginning

[Intro] Shabalistica [Verse 1] Omo walai If them point gun to my head say make I deny you I go tell them sey lai lai No be lie I fit to spend all of my money on you [oh no] Spend a couple couple milli on you [yeah yeah] Give you loving till you say e don do [ye ye] [Pre-Chorus] Special type of feeling that I feel when I’m with you O n du n Mo mi anytime wey I dey with you I want your heart and soul and your own body too I can’t let you go [Chorus] I’m beginning to begin to fall in love I’m beginning to begin to fall in love I’m beginning to begin to fall in love [Verse 2] This love no be ordinary thing You suppose to be one night fling But now I don dey catch feelings I dey vex when i see you with another person Oh no I no dey concentrate no more Make we felicitate jowo Hold me tight and rub on my head baby o Make I feel alright [ye ye] CLICK HERE TO DOWNLOAD [Pre-Chorus] Special type of feeling that I feel when I’m with you O n du n mo mi anytime wey I dey with you I want your heart a

Zlatan Ibile – Bolanle ft. IVD

[Bridge] Baby this your yansh na shitor If u gree mo ma Latan Part 2 ati part 1 Part 2 lati pa won I go fit to change your catwalk And change your life join Every day, na to enjoy Open and close like a laptop o [Chorus] Moni ko jijo o, Rora o 8x [Verse] Eledumare give u face in addition to bum bum bum bum… I no go lie your body gbesss, mo ni lati Toyan toyan toyan… Anytime you holla Make I come thru I go tell my guys dem I no Dey come soon Kpakalamishi, make my eye chook Many girl get but na you I wan do Jesu!, Oh Reeky oh Reeky yo Reekado! Jesu! Hey Ahey CLICK HERE TO DOWNLOAD [Bridge] Baby this your yansh na shitor If u gree mo ma Latan Part 2 ati part 1 Part 2 lati pa won I go fit to change your catwalk And change your life join Every day, na to enjoy Open and close like a laptop o [Chorus] Moni ko jijo o, Rora o 8x Jesu! [Verse 2] Yo yo yo Baby gimme snow motion In my room I go give u promotion Everything is allowed Baby say everything is allowed Me I say Reeky baby na man, She tel

Chinko Ekun – Calling ft. Johnny Drille

[Intro] Tiger Big Dre on the beat Eruku nla nla, Kasa Chinko Ekun [Verse 1: Chinko Ekun] For person like me to fall in love mhen it’s really really funny I could be shady and my ways could be cunning Give me your hands let me take you on a journey To accomplish my mission I had to link up with Johnny Wow, your love no go kill me, Super arguing na sometimes e dey drill me No be your fault good things don’t come easily, You bring spice to my life you dey tackle indomie seasoning My head dey turn but e never really scatter, Dem don break my heart but e never really shatter We from different worlds but it doesn’t really matters, I go pump you with love and you’d be getting really fatter, fatter! So mi di ade ori e, nkan ti ba so leni baby ko wo’ri e, Take me to mama je kin sánwo ori e To ba lo se’mo mo le para mi n tori e, kaasa [Chorus: Johnny Drille] I’ve been calling your phone Anywhere you go I follow Oh baby girl you don’t know You don’t know that I’d be back tomorrow, oh CLICK HERE T

Phyno – Ride For You ft. Davido

Phyno – Ride For You Lyrics ft. Davido [Phyno’s Verse] Finally I don make cash o Anything for your bride price o I pray to God make we no crash o Cos our love no get spare parts o Asa ima na kwa gi bu the best part o I no fit sleep till the the next track o Epele chuckwu zara mo you dey smart o And ife me nu na first class o [Pre-chorus] Shey na you wey been dey hold me down when raba no dey Mman ji gi ti e play I can’t let you go baby no way Baby e ma n kata kwa And if no be u n ma kwete kwa The loving na me maha amam gwata kwa [Chorus] Say I go ride for you Go high for you o maka e marama ne eziokwu Nwa ndinma ni wey me ego my baby o Go ride for you Go high for you o Maka e marama ne eziokwu Ihe dinma ni we me ego So gi my baby CLICK HERE TO DOWNLOAD [Davido’s Verse] Ndi obodo na ndi ezi nu lo mo Oye obula ga po kwa gi nyen mo Buru buru nga po kwa ru nilo o Oyen obula ga po kwa gi nyen mo Finally you go chop life o You better live for my inside o I no go disappoint yu no be this life

Phyno – Blessings ft. Olamide & Don Jazzy

Elele… Don Jazzy. Eh Jesus what I do for You Why you con dey do me so Embarrass me left and right With blessings that I no fit shout All the things you do for me No be joke at all, at all People don dey see me now Dey hail me, because I don dey ball oh iye Ahh eeeh Heavy balling eh Ebule m elu o today I don dey ball iyeh Ahh eeh You reason my matter Werim nsobu My guy I don dey ball e Why I no go celebrate o Why I no go jubilate Everybody bu we elele e Chineke a gba chagom m aru Since olisah elevate o See my life e no dey shake o Ma ka oge chuckwu no dey late o He give me grace and give me ego Aba m aka bi a your side ooohoo no no non E we nfojio my hand oo The way I share my life o The way you bless me oruwem onu o Baba o I can’t shout oh I can fool oh Jesus what I’ll do for u Why you con dey do me so Embarrass me left and right With blessing that I no fit shout All the things u do for me No be joke at all at all People don dey see me now Dey hail me, because I don dey ball iyeh Ahh e