(Lyrics) Medikal – Love You Die Ft Falz
[Hook] All the cloth you dey wear, e be chassis This your catwalk, be like you dey practise You be too set, you be rootless I dey trip oh, nana you be true fresh All the moves you dey burst na chana Na wahala you dey cause, na yawa Disgusting, you been stinking got the bahd guy singing [Chorus] Baby do me je je je jejely oh Abeg do me je je je jejely oh Baby do me je je je jejely oh Abeg do me je je je jejely oh Baby lemme be your customer Give me everything plus jara Say she want to kiss me gradually If you give me all I go manya Baby do me je je je jejely oh Abeg do me je je je jejely oh [Verse 1] Ye, come baby take it easy on the bahd guy Put it down like you’re looking for the last price Back it up, then put it On me ad:s Make I play Guitar while you singing on key She say you wanna serve it on a gold plate And then sprinkle salt and add spice But wetin I dey do wey I no wait You the kind of babe wey I gat wife. [Hook] All the cloth you dey wear, e