Lyrics: Tiwa Savage – Get It Together Ft. Paul (Psquare)
[Verse 1 – Paul] Proper planning na him dey save No go do mistake Them go tell you say… eaya brother Your days will be shining your future great Brother no story oh, make you no regret, eaya If na to celebrate, you go plan am well If na your planning day, naso you go run away So come make you gum body with your baby boo Seat down and discuss am well like you suppose to do [Chorus] Cause the people wey sabi na dem wey dey plan well oh (Na dem wey dey plan well oh) The people wey sabi na dem wey dey plan well oh (Na dem wey dey plan well oh) For you wey no sabi oya come make we yarn well oh (Oya come make we yarn well) [Bridge] Like this, like that Like this, like that Oya get it together Plan well oh, oh oh oh [Verse 2 – Tiwa Savage] This thing wey you dey talk oh, e dey sweet my body Dey totori my belle oh, oh oh oh eh Na woman wey sabi, na hin go plan well oh And she go find the one wey go gel for her body If na our wedding day, we go plan am well If na ou