Posts

Showing posts matching the search for tekno

Selebobo ft. Tekno – Ova Lyrics

[Intro] Ahn ahn ahn Yea Pawa pawa Tekno Bobo Sometimes I wan high all night Some nights I an dey sober Baby make you no toja Everything wey dem tell you na kpola Baby girl me I swear I can’t lie No be your beauty bring me closer You dey for me when owu na sa Anytime I call you dey answer Ifeoma Ifeoma I no go do you Casanova If you leave my own is over Only me and you my baby Ifeoma Ifeoma No let the emotions take over Don’t tell me our thing is ova ova ova See I go (?) like fire fire

Tekno - Duro lyrics

Yeah DJ Coublon, leggo Alhaji Tekno Baby o, o na, o na na na eh See the love I dey see for your eye o. I love you baby I no think am twice o. Shingha ee, Your beauty make me to realise. Em baby, Say nepa don bring light, say eh eh eh Say you must to marry me. You go love me, you go kill me baby. you go follow me eh, you are my remedy. you my melody, the baby na harmony of eh eh, you go give me ehh Baby kpalanga! I would show you love that you've never seen. kpalanga! and you the mother of my two baby. Kpalanga! and if we like we make am three baby. Baby kpalanga eh ka! I would love you forever. Oh na na Duro! Duro! Baby Duro! Eh Duro o! Yhe. Follow me Follow me. I go dance girl follow me eh uhm Your daddy, your mummy not to tell me and you want to see. If you be uche I go look your face. Baby love me, touch me eh Say you must to marry me eh You go love me baby o You go kill me baby eh eh, you go follow me ah ah You're my remedy mbae... you're my melody mbae The baby na harm

Tekno – Sudden Lyrics

Image
If it’s Spax Then it’s gotta be it Eiiiii Dem dey kill for there, Tekino Them dey burni person, Tekino All of a sudden All of a sudden All of a sudden All of a sudden All of a sudden No be today my people dey suffer No be today I say it don tey my people dey suffer If na by hardwork Poor man go get money Poor man go get money Abi you never hear How much them dey pay police To carry gun and stand for street Some dey kill and turn to lagbaja Rain everyday no umbrella Kpaju kpa ju Kpa kpa Jukpa jukpa machala Talking talking drum Ye ye ye Talking talking tongue Talking talking And all of a sudden All of a sudden House it don catcheee fire All of a sudden Ye ye ye All of a sudden All of a sudden 2 – 2 billion is a nothing for them All of a sudden 40 billion is a nothing for them Eyy but what the hell do I know? When I ain’t no politician What the f*ck do I know? I’m just a musician Wetin i talk it no matter Even if na just constant electric

(Lyrics) Tekno – Go

Image
[Intro] Go! yeah Go! yeah Go! yeah [Bridge] Another man food, is another man poison (Go!) Monkey no fine, but Im mama like am (Go!) Shey you wan come calculate my money? (Go!) You want to dance or you want to shake oh Who God bless, Him bless o (Oh wehh) Chop the rice and panana (Uh yeah) I go do my best oh, chop ewedu and pkanga The party don start oh, shayo galore for the matata Slim daddy! I love my life, I love my life, I love my Li…fe Omotola jaiye o (Go!) Rihanna make you roll waist o (Go!) Do your own, make I do my own (Go!) Dem mama, dem papa, all of them want to kwaranra [Verse 1] You know that I’m a biggy man Kick harder than Jackie Chan My money come in biggy bands oh Number one in your area (Go!) Suru lere! a bami jo, Suru le aye mi o!! Don’t play with me, because your Caro is my Sisi (Go!) [Hook/Chorus] Go Go Go Shawty ohh (Go!) Go Go Go Shawty ohh (Go!) Go Go Go Shawty ohh (Go!) Go Go Go Shawty ohh (Go!) [Bridge] Another m

Olamide – Wo And Davido – Fia, Among Top Searches On Google 2017

Every end of year, we gather the stats of best google searches for the year. Just as we did last year when search terms like "What is mmm?” "What is in Nigeria newspapers today", "What is the meaning of love?" "What is budget padding?" and so on. This year 2017 top searches on Google in Nigeria cut across different categories from Olamide – Wo and Davido – Fia topping the Music Chart while terms like ASUU Strike , Monkeypox outbreak were among the most searched stories and event categories in Nigeria for the year. In other categories, "Is Buhari dead?" recorded a massive volume of search queries in Nigeria. This is of course expected because of the ill health of the Nigerian president which resulted to his absence in the country for some months. Another top search was Nollywood actress (sadly) Moji Olaiya and Fast and Furious 8 topping the movies categories to Evans the kidnapper and much more highlights of top searches on Goog

(VIDEO) TEKNO – GO

Image
Tekno  Has Released The Official Visuals To His Masterkraft Produced Single Go Watch And Enjoy ----------------------------------------------------- Keywords: naija music lyrics, latest musics, download mp3, fast download,full album, remix, refix, itune, cloudtune, naijaloaded, tooxclusive, low mb, high mb, prayertitus, geniuslyrics, foreign songs, gospel version, instrumental

Tekno – Kata Lyrics

Image
I fit kill person for you I go cause kasala (cause kasala) I fire yakata for you You go dey cause wahala You dey cause wahala Cos my heart e scatter scatter I go run your race kata kata I no go do you jaga jaga o I cannot let you go I cannot let you go Today today you go give me number Say you give me number (give me phone gi o) You such a sexy tomatoe Today today you go give me number I don fall in love Folake ?? She don steal my heart Folake ?? I fit kill person for you I go cause kasala (cause kasala) I fire yakata for you You go dey cause wahala You dey cause wahala Cos my heart e scatter scatter I go run your race kata kata I no go do you jaga jaga o I cannot let you go I cannot let you go Oh baby love me tender Kiss me tender Oh baby hold me tender Romance me tender Oh baby love me tender Kiss me tender Oh baby hold me tender Cos my heart e scatter scatter I go run your race kata kata I no go do you jaga jaga o I cannot let you go

Mr Splendid Cartoon RARA - NEPA Don Bring Light 3gp mp4 download

Image
Description:   Up NEPA is a popular slogan in Nigeria. Once the Power holding company restores electricity, the next thing you hear everybody echo is "Up NEPA!".  Epileptic power supply is one of the major challenges facing Nigerians. At times, when electricity is left uninterrupted for a long time, the people becomes surprise and worried, hoping it is not a sign of preceding blackout. Jimoh B. Samsideen, a.k.a. Mr. Splendid is a comedian, animator and Filmmaker maker The C.E.O of Splendid Media Studio and Splendid TV DOWNLOAD Tags NEPA, PHCN, power has changed hands, hand, Comedy, comedy video, comedy skit, funny video, funny Nigerian videos, download funny cartoon, funny Nigerian video, hilarious meme, hilarious skit, hilarious shit, download latest comedy cartoon, Nigerian comedy, Nigerian cartoon, best Nigerian cartoon, funniest Nigerian comedy, rara, tekno, tekno rara, nepa don bring light, Download Free RARA - NEPA Don Bring Light 3gp, MP4, HD MP4, Full HD Vide

Olamide - Science Student (OFFICIAL AUDIO 2018)

Image
Olamide - Science Student (OFFICIAL AUDIO 2018) Olamide - Science Student (OFFICIAL AUDIO 2018) © 2018 YBNL Olamide - Science Student (OFFICIAL AUDIO 2018) Olamide - Science Student (OFFICIAL AUDIO 2018) Latest Nigerian Music MayD - All Your Sorrows (Prod. Josh Beatz) (OFFICIAL AUDIO 2015) Bils - Standard (OFFICIAL AUDIO 2015) Rayce - Omoge Marina (OFFICIAL AUDIO 2015) Burna Boy - On A Very Good Day Ft. Wande Coal (OFFICIAL AUDIO 2015) Burna Boy - Rizzla (OFFICIAL AUDIO 2015) Tekno - Wash (OFFICIAL AUDIO 2015) Falz - Soldier Ft. Simi (OFFICIAL AUDIO 2015) Wizkid - Final (Baba Nla) (OFFICIAL AUDIO 2015) Tekno - Maria Ft Selebobo (OFFICIAL AUDIO 2015) Runtown - Lagos To Kampala Ft. Wizkid (OFFICIAL AUDIO 2015) Lil Kesh - Ibile (OFFICIAL AUDIO 2016) Wizkid - In My Bed (OFFICIAL AUDIO 2014) Wizkid - Murder Ft. Wale (OFFICIAL AUDIO 2014) Wizkid - Ojuelegba (OFFICIAL AUDIO 2014) Brymo - Fe Mi (OFFICIAL AUDIO 2014) Adekunle Gold - Pick Up (OFFICIAL AUDIO 2015) Burna B

Teni Complain Lyrics

Hook I would go all all all easy Wetin you the mean I would go all all all easy Wetin you the mean I would go all all all easy Wetin you the mean Chorus I don’t want no complain Am here to party am here to rack up money get gained (move back money back getting mulla) Na where your money dey I dey If I no make money wetin I gain Pull up in a black blue range So free me I can’t be caged Who said who said you can’t Who said you can’t count money in the van Who said I pull up in a really good stan I know you say you wanna get it back o We rather be jailed Goons wanna tell me I don’t wanna escape Pull up in the club with my niggas all day Riding to the hood all my money all ok moving-targets-lyrix-banner CHORUS I don’t want no complain Am here to party am here to rack up money get gained (move back money back getting mulla) Na where your money dey I dey If I no make money wetin I gain Pull up in a black blue range So free me I can’t be caged Who said who said you can’t Who said you can’t co

Blackface ft. Freedom – Giddem Lyrics

(siren) If say they don make half of the amount music wey I don make Them for get mouth to talk to made nigga Your oga send you come? 2 of una die for this one [Chorus] They say they want war na to giddem Say them wan beef na to kill them Who them be wey wan R I P? If them messing with my clique them D I E (We kill dem..) 2x [Verse 1] I flatten them like a chinese pan cake When I move ….sort of like an earthquake You smoking good dope thinking you can stop me They wait on my singles then they start to copy But am… Am on the next ride with the vibe Maybe next time now am the headline Who dissed me? Boy I felt no punch line Niggas are buffet on my table eat them at launch time I been in the game made my name since you were a kiddo You been my fan since kindergatten swinging lilo Shey you no know am steady killing the show And am the boss of all bosses Adios amigo (Adios) This game is not to be confused This game is for dope heads this game is not for fools You get brain damag

Tekno Ft. Masterkraft – Beh Beh Lyrics

Image
[Intro] Braka, braka, braka, braka, braka, braka huhhh, this is how I feel, master [Chorus] This love us killing me bebe, i know you feeling me bebe I’m steady missing you bebe, you know I’ve been wanting my bebe, oh bebe be be be Oh oh bebe oh bebe, oh oh bebe, oh bebe Oh bebe, oh bebe, my bebe, my bebe, my bebe, my bebe Killing me bebe, oh bebe, oh bebe, oh bebe, my bebe, my bebe, my bebe, my bebe [Post-Chorus] I love you baby scatter oh I love you girl I dey para oh, ah ah I love you baby scatter oh, you dey blow my mind I love you baby bad oh, bad oh [Verse 1] Make we dance reggae and blues Take my gun and just dey shoot oh If you cook for me I no go cheat oh Philomena number I don delete oh, I don delete oh Come make I lick lick lick you come make I finger finger lick you oh, come make I [Chorus] This love us killing me bebe, I know you feeling me bebe I’m steady missing you bebe, you know I’ve been wanting my bebe, oh bebe be be be Oh oh bebe oh be

About Iyanya (Biography) Net Worth

Image
Iyanya Onoyom Mbuk (born 31 October 1986), known by his mononym Iyanya, is a Nigerian recording artist, singer, songwriter and performer. He is best known for winning the 2008 MTN Project Fame West Africa as well as for his song “Kukere”. He is the co-owner of Made Men Music Group, a record label home to artists such as Emma Nyra, Tekno, Selebobo and Baci. Iyanya sings in English and Efik. He released his debut studio album, My Story, in 2011. It was supported by the singles “No Time” and “Love Truly”. Desire, his second studio album, contained the singles “Kukere”, “Ur Waist”, “Flavour”, “Sexy Mama”, and “Jombolo”. He won the Artist of the Year award at The Headies 2013. Biography Iyanya was born on Palm Street in Calabar, Cross River State, Nigeria. His mother was a head mistress and his father was a forester. Iyanya has described his mother as the household disciplinarian, while his father was the gentler of the two. His parents died in 2008, his mother, 42 y

Tekno Miles - Samantha Lyrics

We going in baby, oh yeaaa Slim daddy say… I say my baby dey give me ginger Number one for the matter She nor follow another, she’s my only lover Samantha ooo Samantha Samantha do me something Samantha ooo Samantha Baby girl she do me do me do me Samantha ooo Samantha (Baby) Baby take it easy ooo Samantha ooo Samantha Baby girl she do me do me do me (Inaudible) I don travel to America I go places oh way Slim daddy I’m a sharp shooter (I am0 God don bless me my brother Nobody nobody Nobody know my story Nobody nobody ooo Nobody know my story I’m locked up Don’t let me out, don’t let me out Baby girl I’m locked up Don’t let me out, don’t let me out Errbody I’m locked up Don’t let me out, don’t let me out I swear I’m locked up Don’t let me out, don’t let me out Samantha ooo Samantha Samantha do me something Samantha ooo Samantha Baby girl she do me do me do me Samantha ooo Samantha (Baby) Baby take it easy ooo Samantha ooo Samantha Baby girl she do me do me do me (Inaudible) Do

Davido – If Lyrics

If Lyrics by Davido [Intro] My money my body na your own It’s OBO, baddest [Hook/Chorus] If I tell you say I love you o My money my body na your own o baby Thirty billion for the account o Versace and Gucci for your body o No do, no do No do, garagara for me No do, no do No do senrere o No do, no do No do, shakara o wey No do, no do No do, garagara for me o, eh [Verse 1] Girl you’re beautiful too My number one tuntun Sip burukututu For your love itutu I go chook you chuku chuku o Biko obianuju Shey you do me juju Cos im feeling the juju Shake it o, take it I wanna catch it o, take it You can have it o, take it You know I gat this o, take it I love you, I love you I love you, I love you There’s nothing above you There’s nothing above you Above you above you Bridget eh I like your mini skirt o Oh girl you carry sense o [Hook/Chorus] If I tell you say I love you o My money my body na your own o baby Thirty billion for the account o Versace an

(Lyrics) Tekno – Go

Image
[Intro] Go! yeah Go! yeah Go! yeah [Bridge] Another man food, is another man poison (Go!) Monkey no fine, but Im mama like am (Go!) Shey you wan come calculate my  money ? (Go!) You want to  dance  or you want to shake oh Who God bless, Him bless o (Oh wehh) Chop the rice and panana (Uh yeah) I go do my best oh, chop ewedu and pkanga The party don start oh, shayo galore for the matata Slim daddy! I love my life, I love my life, I love my Li…fe Omotola  jaiye  o (Go!) Rihanna make you roll waist o (Go!) Do your own, make I do my own (Go!) Dem mama, dem papa, all of them want to kwaranra [Verse 1] You know that I’m a biggy man Kick harder than Jackie Chan My money come in biggy bands oh Number one in your area (Go!) Suru lere! a bami jo, Suru le aye mi o!! Don’t play with me, because your Caro is my Sisi (Go!) [Hook/Chorus] Go Go Go Shawty ohh (Go!) Go Go Go Shawty ohh (Go!) Go Go Go Shawty ohh (Go!) Go Go Go Shawty ohh (Go!) [Bridge] Another man food, is another man po

Falz feat Tekno And Skales - 406 Na D Code lyrics

Take a look at me Tell me what you see My baby girl yello Everywhere you go We are who we are And I like to play guitar eh See na we dey ginger pass Oya make your body pause like that I’m feeling good I’m feeling nice yeah Come celebrate Na we be the pulse Wey them dey find now ‘Cause anything we do they want to do Anywhere we go they wan follow We be the number one for this game now Number one number one Old papa youngie after many many Talk you dey hungry E go hard to Collect banana from monkey All the young people They say na me they wan be All the losers They wear black and green oh Black and green oh Everything we do fresh and clean oh Fresh and clean oh Right now i’m on a buzzing p I’m too big too much, They are watching me All the fine fine Girls steady cuffing me As I pause Everything happen suddenly Overnight, they are calling me I’m a boss, I’m in charge them they follow me They no fit tell you say they no know me ‘Cause when you join Pulse you are on the winning team Take a

Lyrics+Audio Davido – If (No do)

Image
DAVIDO IF .  (DOWNLOAD AUDIO HERE) [Intro] My money my body na your own [Verse 1] If i tell you say i love you o My money my body na your own o baby Thirty billion for the account o Versace, gucci for your body o baby [Pre Hook/Chorus] No do, No do No do, Gararara for me No do, No do No do Senrere o No do, No do No do, Shakara owe No do, No do No do, Gararara for me o, ehhh [Hook/Chorus] Girl you’re beautiful too My number one tuntun Sip burukututu For your love tutu I go chook you chuku chuku o Biko obianuju Shey you do me juju Cos im feeling the juju [Verse 2] Shake it o, take it I wanna catch it o ,take it You can have it o,take it You know I gat this o,take it [Bridge] I love you , I love you I love you, I love you I love you, I love you There’s nothing above you There’s nothing above you Above you above you Bridget eh, I like your minI skirt o Oh girl you carry sense o If I tell say I love you o My money, my body Na your own o baby Thirty billion for the ac

Sola Ogudugu's Biography & Net Worth

Image
Sola Ogudugu is a beautiful lady. She's Wizkid's first Babymama and the mother of WizkidAyo's first son, Boluwatife. She was born in 1991, got pregnant at a very young age and has been able to raise her child as a single mother since she took in at 19 and ushered Boluwatife into the world at 20. Read: Tekno Miles Net Worth While pregnant, she struggled to write her final exams and hot out with good grades. SOLA OGUDUGU'S NET WORTHSola Ogudugu's net worth stands currently at $210,000.

Tekno – Suru Lyrics

Image
[INTRO] ah ra ra, ah ra ra ra ra ra ra Surulere eh su ru ru lere Surulere eh su ru ru lere Dead body no dey gbefun Zombie no dey zanku Dem no dey gbe body o Gbe body o, gbe body Dem no dey gbe body o Gbe body o, gbe body You suppose to dey thank God di o Thank God di o, thank God di e Say you no be Chukwu di o Chukwu di o, Chukwu di Kilode, kilode Why you dey cry oh mama You wan commit suicide When you suppose dance makossa Aye teme o No kill yourself o, No kill yourself You suppose Dance makossa Surulere eh su ru ru lere Surulere eh su ru ru lere Ojuelegbe, ojuelegba Ojuelegbe, ojuelegba Dead di body no dey gbefun Zombie no dey zanku Dem no dey gbe body o Gbe body o, gbe body Dem no dey gbe body o Gbe body o, gbe body You suppose to dey thank God di o Thank God di o, thank God di e Say you no be Chukwu di o Chukwu di o, Chukwu di Eh le le le le le Mama ileke Mama kolegbe […] Money wey you no get, you no get No vex oh you mustn