Posts

Showing posts with the label davido

Dremo ft. Davido – Mabel Lyrics

Image
Give me space make I no kill person on top your matter Shekpe Baby girl am all up in your business I no go rock you taya I say Mabel Mabel Your head e they there e they there Oh I say Mabel Mabel Your head e they there e they there I wanna wake up with mi girl in the morning light I make her breakfast in bed make she feel alright Today you no go do anything cos anything you want I go do Anything you talk I go do do Because baby girl you too much is a problem I know her backside is a problem But guy if you look her too much is a problem I be mathematician wey go solve the matter Give me space make I no kill person on top your matter Baby girl am all up in your business I no go rock you taya I say Mabel Mabel Your head e they there e they there Oh I say Mabel Mabel Your head e they there e they there Am a new man hallelujah All my bad habits I go throw away Slay slay mamas make them go away Make them no dey come where my woman dey Shey shey ko si Oga

See Crazy thing Davido did in Ty Bello's Studio (video)

Image
Photo of Davido's Album art Pic Nigerian music star, David Adeleke , has confirmed that American music star, Nicki Minaj, and his colleague, Tiwa Savage, would feature in his third studio album, ‘ A Better Time ’. Davido, as he is popularly known, has been dropping several hints about his third album as well as the featured artistes all week on Twitter. Not only did he announce a Nicki Minaj feature, but he also said he had already recorded 11 songs from the album. The album, which is slated for July 2020 release, would serve as a follow-up to his sophomore album, ‘A Good Time’. The latter was released on November 22, 2019, through Davido Music Worldwide (DMW), RCA Records, and Sony Music. The album features guest appearances from Chris Brown, Summer Walker, Gunna, A Boogie wit da Hoodie, Dremo, Peruzzi, Popcaan, Zlatan, Yonda, Wurld, and Naira Marley. David Adedeji Adeleke who is better known as Davido In the move towards the Album, Davido branched Ty Bello'

B-Red ft. Davido, Peruzzi – Dollar Lyrics

[Intro] Magic boy take it easy on the beat [Pre-Chorus – B-Red] She no I gat dollar (Shekpe) She say she no want Naira And me sef I no want wahala B-Red lo mo no Now she smiling Yes…on top dollar Cinderella cindodo I’m loo On top dollars Baddest Na because I get ginger My song dey burst speaker Haters wan turn believer Oya give me chance Ani ko ko mi My money and my body is yours Ani ko ko mi o Ani ko ko mi o [Chorus – B-Red] Omo ten milla for your body Anything for your body Thirty billy for your body Right now (?) I wan wire kolombo You sweet pass agino moto (?) give me the level Thunder fire their matter Omo to [Verse 1 – Peruzzi] I been dey think say you go stay I no know say you dey craze You use me elevate At the end of the day I throway salute Ekwekwe Meanwhile I been dey think say you go ginger me But you forget yourself Take all my money Give me what you have [Chorus – B-Red] Omo ten milla for your body Anything for your body Thi

Davido – Fall Lyrics

{Intro} Iyeh-eeh! {Chorus} Money fall on you Banana fall on you Prada fall on you oh ‘Cause, I’m in love with you oh, eeh Money fall on you Banana fall on you Paparazzi follow you oh ‘Cause, I’m in love with you oh, yeeh! {Verse 1} Are you done talking? Tell me baby, are you done talking? yeeah Are you done talking? Tell me baby, are you done talking? yeeah Are you done talking? Tell me baby, are you done talking? yeeah Are you done talking? Tell me baby, are you done talking? yeh-eh-eh {Pre-Chorus} I don’t wanna be a player no-more, ah-ahaan, yeah I don’t wanna be a player no more ‘Cause, my guys call me Christiano Mr. Ronaldo Omo Nintendo Plus, my guys call me Christiano Mr. Ronaldo Omo Nintendo, eeh {Chorus} Money fall on you Banana fall on you Prada fall on you oh ‘Cause, I’m in love with you oh, eeh Money fall on you Banana fall on you Paparazzi follow you oh ‘Cause, I’m in love with you oh, eeh {Post-Chorus} Yeeh! If I offend you-ou If

Davido – Get To You Lyrics

Image
Girl girl girl Eh I want you to be mine tonight Tonight uh yeah Tonight uh yeah Girl girl girl Eh I wanna dance with you round this re Tonight uh yeah Uh yeah uh yeah I’ll swing from g to g to get to you My darling I’ll ght any lion to get to you As long as you want me too I go do it for you Let me do it to you On my journey searching to this land I loved diamonds (?) pearls But nothing shines like you girl I go do it to you Let me do it for you Can we go Can we go Can we go I can be the one to catch you If you fall Let me be the one you call I just wanna hold you jor You are you are you are That one thing that makes me feel something Oh yes oh yes you do I know say you go give me problem I know say you go give me wahala But I don’t care Oh no oh no oh no I’ll swing from g to g to get to you My darling I’ll ght any lion to get to you As long as you want me too I go do it for you Let me do it to you On my journey searching to this land I got diamonds when I saw t