Posts

Showing posts with the label Brymo

Brymo – Black Man, Black Woman Lyrics

Image
This love from the very beginning na taboo I dey for you, you dey for me like the sun and the earth And this kind of responsibility, na for few We carry our matter ah for head If na the days of our fore forefathers we dey live dem go call us messiah like Amadioha, like Sango and Ọya But I be Black man I’ll paint the whole town to impress some crazy clown who dey spread hate around Black man I want the whole town to impress some silly clown wey dey spread hate around I forget to care for my own I carry the problem of the world but i no care to solve am for my own I dey show I dey brag I dey boast Na society dey enforce the rules But na woman dey dictate the rules na wetin man go do? Na to break the rules but for good And you be black woman you wear your pain like armor You take your mock and your mockup You say na man get the fuck up Black woman Na you get the whole town to impress some silly clown wey dey spread the hate around You forget to care for your own

Brymo – Brain Gain Lyrics

Image
(Instrumental) I been dey tell my brother make e hear, e say e know the place wey sweet pass here where the people care and the government fair I say I hear Iffa hear Plenty plenty stories na when you go you hear the true story Things hard for everybody Brain gain na em we need (Instrumental) Some people stay through the wear and tear now how you go tell if e real I swear? Love no be game like chess Dark skin people you hear? Plenty plenty stories na when you go you hear the full story Things hard for everybody Brain gain na em we need (Instrumental) Plenty plenty stories I start to talk am e go Tey till the morning Brain gain na em we need Ehh

Brymo – Strippers + White Lines Lyrics

Image
(Instrumental) All over the world I’m known but I’m still that kid from the ghetto Where I’m from the tide is attached And the people rarely make plans for the morrow When the whole town is poor in their minds and the slavery we chose we deny This foundation, it won’t survive It would splinter It would shatter Oh what a night Strippers and white lines And if I interject It would all fly Being alone was all I’d always known from the pain was when I passed out on this floor And I borrowed when I didn’t have my own, from the poverty, folks who love to moan Win upon win and I still can’t sleep Life always brings suffering you see These dreams of mine they come alive into nothingness it all falls down Oh what a night Strippers and white lines And if I interject It would all fly Oh what a night It blooms and withers and dies And as a fire detects the warmth of lies What a night Peaches and white wine And if I interject it would all fly Smart monkey don’t m

Ice Prince feat Brymo - Oleku lyrics

Chorus(Brym-O) Oleku... Tell me somethin wey i no fit do Mio gbo po gbo po gbo po malo tu Monini monin.. Modeji modeji I hope u ready coz its oleku She feeling the boy ye She feeling she feeling the boy ye ye(4times) Verse 1(Ice Prince) I'm so interesting..../ is why they say that I'm the next thing/ see even on features I'm impressing/ people do hate but ima flexing/ I learnt the lesson/ they throw me shots but ima chestin/ I'm far from pop my pop is resting/ my flow so bad my tongue is vexing/ no one is testin/ I'm best by far is what I'm guesing/ 1 2 3 I win like wrestling/ how can i loose I'm with the best team../ I'm the boy with the fire/ and djs gimme more spin than a tyre/ seen it all, done it all, sang in a choir/ feeling like I'm tenor here only go higher/ Chorus Verse 2(Ice Prince) Its so exciting.../ The games been dark but I'm igniting/ positive flow I'm so attracting/ whether freestyles or even writing/ I put my life in/ the bre

Brymo - Ara lyrics

Intro Ara n mbe Ti mo fe da Karaye ma pa kadara da O n mbe (2x) Ara n mbe O n mbe (10x) Ara n mbe Ti mo fe da Karaye ma pa kadara da O n mbe (2x) Ara n mbe Ti mo fe da Karaye ma pa kadara da O n mbe (2x) Verse1 Hey now Tell everybody we dey town We getting high n getting down D bills on me another round Hey now That gal in red she has it locked down She twists, she turns, shut down She no dey gree no dey slow down Ma lo fa a gun Mujo jo ko o la agun Omoge dakun Lemomi bi i tattoo High me like grey goose Gimme wings like red bull Omoge dakun Lemo mi bi i tattoo Hey gal u want some My pocket handsome Tele mi lo no ransom Dede bioro bi i scorpion U say u want some My pocket handsome Tele mi lo no ransom Dede bioro bi I scorpion Chorus Ara n mbe Ti mo fe da Karaye mapa kadara da On mbe On mbe Ara n mbe Ti mo fe da Karaye mapa kadara da On mbe On mbe Verse2 If u see a gal u like She ugly or she fine No stand dey look just make a move say baby pls be mine Ur beautiful 2night Have a drink wit