Posts

Showing posts with the label Tekno

Tekno – Sudden Lyrics

Image
If it’s Spax Then it’s gotta be it Eiiiii Dem dey kill for there, Tekino Them dey burni person, Tekino All of a sudden All of a sudden All of a sudden All of a sudden All of a sudden No be today my people dey suffer No be today I say it don tey my people dey suffer If na by hardwork Poor man go get money Poor man go get money Abi you never hear How much them dey pay police To carry gun and stand for street Some dey kill and turn to lagbaja Rain everyday no umbrella Kpaju kpa ju Kpa kpa Jukpa jukpa machala Talking talking drum Ye ye ye Talking talking tongue Talking talking And all of a sudden All of a sudden House it don catcheee fire All of a sudden Ye ye ye All of a sudden All of a sudden 2 – 2 billion is a nothing for them All of a sudden 40 billion is a nothing for them Eyy but what the hell do I know? When I ain’t no politician What the f*ck do I know? I’m just a musician Wetin i talk it no matter Even if na just constant electric

Tekno – Kata Lyrics

Image
I fit kill person for you I go cause kasala (cause kasala) I fire yakata for you You go dey cause wahala You dey cause wahala Cos my heart e scatter scatter I go run your race kata kata I no go do you jaga jaga o I cannot let you go I cannot let you go Today today you go give me number Say you give me number (give me phone gi o) You such a sexy tomatoe Today today you go give me number I don fall in love Folake ?? She don steal my heart Folake ?? I fit kill person for you I go cause kasala (cause kasala) I fire yakata for you You go dey cause wahala You dey cause wahala Cos my heart e scatter scatter I go run your race kata kata I no go do you jaga jaga o I cannot let you go I cannot let you go Oh baby love me tender Kiss me tender Oh baby hold me tender Romance me tender Oh baby love me tender Kiss me tender Oh baby hold me tender Cos my heart e scatter scatter I go run your race kata kata I no go do you jaga jaga o I cannot let you go

Tekno Ft. Masterkraft – Beh Beh Lyrics

Image
[Intro] Braka, braka, braka, braka, braka, braka huhhh, this is how I feel, master [Chorus] This love us killing me bebe, i know you feeling me bebe I’m steady missing you bebe, you know I’ve been wanting my bebe, oh bebe be be be Oh oh bebe oh bebe, oh oh bebe, oh bebe Oh bebe, oh bebe, my bebe, my bebe, my bebe, my bebe Killing me bebe, oh bebe, oh bebe, oh bebe, my bebe, my bebe, my bebe, my bebe [Post-Chorus] I love you baby scatter oh I love you girl I dey para oh, ah ah I love you baby scatter oh, you dey blow my mind I love you baby bad oh, bad oh [Verse 1] Make we dance reggae and blues Take my gun and just dey shoot oh If you cook for me I no go cheat oh Philomena number I don delete oh, I don delete oh Come make I lick lick lick you come make I finger finger lick you oh, come make I [Chorus] This love us killing me bebe, I know you feeling me bebe I’m steady missing you bebe, you know I’ve been wanting my bebe, oh bebe be be be Oh oh bebe oh be

Selebobo ft. Tekno – Ova Lyrics

[Intro] Ahn ahn ahn Yea Pawa pawa Tekno Bobo Sometimes I wan high all night Some nights I an dey sober Baby make you no toja Everything wey dem tell you na kpola Baby girl me I swear I can’t lie No be your beauty bring me closer You dey for me when owu na sa Anytime I call you dey answer Ifeoma Ifeoma I no go do you Casanova If you leave my own is over Only me and you my baby Ifeoma Ifeoma No let the emotions take over Don’t tell me our thing is ova ova ova See I go (?) like fire fire

Tekno – Suru Lyrics

Image
[INTRO] ah ra ra, ah ra ra ra ra ra ra Surulere eh su ru ru lere Surulere eh su ru ru lere Dead body no dey gbefun Zombie no dey zanku Dem no dey gbe body o Gbe body o, gbe body Dem no dey gbe body o Gbe body o, gbe body You suppose to dey thank God di o Thank God di o, thank God di e Say you no be Chukwu di o Chukwu di o, Chukwu di Kilode, kilode Why you dey cry oh mama You wan commit suicide When you suppose dance makossa Aye teme o No kill yourself o, No kill yourself You suppose Dance makossa Surulere eh su ru ru lere Surulere eh su ru ru lere Ojuelegbe, ojuelegba Ojuelegbe, ojuelegba Dead di body no dey gbefun Zombie no dey zanku Dem no dey gbe body o Gbe body o, gbe body Dem no dey gbe body o Gbe body o, gbe body You suppose to dey thank God di o Thank God di o, thank God di e Say you no be Chukwu di o Chukwu di o, Chukwu di Eh le le le le le Mama ileke Mama kolegbe […] Money wey you no get, you no get No vex oh you mustn