Posts

Showing posts with the label Selebobo

Selebobo ft. Tekno – Ova Lyrics

[Intro] Ahn ahn ahn Yea Pawa pawa Tekno Bobo Sometimes I wan high all night Some nights I an dey sober Baby make you no toja Everything wey dem tell you na kpola Baby girl me I swear I can’t lie No be your beauty bring me closer You dey for me when owu na sa Anytime I call you dey answer Ifeoma Ifeoma I no go do you Casanova If you leave my own is over Only me and you my baby Ifeoma Ifeoma No let the emotions take over Don’t tell me our thing is ova ova ova See I go (?) like fire fire

Selebobo – Ova Lyrics Ft. Tekno

Image
Selebobo Ova Feat Tekno Lyrics [Intro] Ahn ahn ahn Yea Pawa pawa Tekno Bobo Sometimes I wan high all night Some nights I an dey sober Baby make you no toja Everything wey dem tell you na kpola Baby girl me I swear I can’t lie No be your beauty bring me closer You dey for me when owu na sa Anytime I call you dey answer Ifeoma Ifeoma I no go do you Casanova If you leave my own is over Only me and you my baby Ifeoma Ifeoma No let the emotions take over Don’t tell me our thing is ova ova ova See I go burn very hot like fire fire, fire fire burn da da da for ken oh yeah (fire fire love like fire) Love we de carry, like ommaya See I go burn very hot like fire fire, fire fire burn da da da for ken oh yeah (fire fire love like fire) No let them confuse you oh Maya maya oh, me never go let you go If you see they go ndjagba you Ifeoma see they want you to make pack'n go Araba could dey dey No the hear them talk If

Yoyo feat J Martins - Selebobo lyrics

Hey, Selebobo, J. Martins I wanna hook somebody I wanna rock somebody Hold you for my hand Omo no dey fall my hand Yoyo yoyo yoyo yoyo yoyo... This na time for onye bwanasor Yaya yaya yaya yaya yaya... No run run no run na today Before you start to vex for me Follow begin to shake body Cause people dey pushe, gyrate, jubilate Abegi make you no worry Whether you get or you no get money Cause pop go popey, no buchei - you go ampagne No no no no no no no no No nobody fit stop my fun O bu onye ara? O bu onye ara? Ay ya ya ya ya No no no no no no no no Ah lelele oyogo yogo, o bu onye ara? Chai ... cause we dey yoyo yoyo yo Yoyo yoyo yoyo yoyo yoyo yoyo This na time for onye bwanasor Yaya yaya ya yaya yaya yaya... No run run no run na today Oya make we dey halele, halele, halele O seti go halele, halele, halele O geti go halele, halele, halele No dulling halele, halele, oh oh Them call me J. Martins A better striker than Femi Martins If you say you no know Chai, my guy you must know me wella

Tekno feat Selebobo - Maria lyrics

[Intro] hey hey hey maria duro harry badt man dey here so sele bobo tekno alhaji tekno me sing say girl me sing say [Selebobo Chorus] mari maria oh am sorry girl kedi fe nmere maria oh girl me say mari maria oh ekele kele maria oh eh maria maria maria maria maria maria darigimi maria forgive me maria gbaghara m maria biko tell maria that i want to marry her [Tekno Verse 1] man me no man me no like man me no like when i lie walahi ta lahi I tell am say i dey dubia but i dey for UNILAG with Nicki Minaj oh man me no man me no like man me no like when i comot for night eh maria like me too much she no know she no know how i feel. Selebobo Hook] she talk say me i too sankerewa the way you do me do me me i no like kerewa tekno selebobo eh I miss her fine kerewa forgive me mari oh me am so sorry wa oh eh. [Selebobo Chorus] mari maria oh maria forgive oh kedi fe nmere maria oh mari maria oh eh maria gbaghara mo ekele kele maria oh maria maria maria maria maria maria dariGimi maria forgive me m

Selebobo feat Davido - Oroma Baby Remix lyrics

NTRO: Oroma baby Show me make I see Selebobo on the beat Selebobo eh It’s Davido Na na na Na na na CHORUS: Oroma baby o oh I dey feel you die Oroma baby o oh Will you please be mine Aii Oroma baby o oh Genumakagi (Makagi) Yo aroma baby o oh Ebukuala mo oh oh oh oh oh oh aii Baby oh oh (4ce) Okay VERSE 1: I go give you all the life you want I go give you oh yeah I go give you everything you need I go give you oh yeah I go give you all the things you like I go give you oh yeah I go give you all the beautiful things I go give you oh yeah Na you be my oroma ikirisi Aii baby mi see see Ah, turn around and see see see See the way you dey baby me see (koromakerese) Ah baby mi mi mi Oh yes I can see that you’re missing me Sigh, it is the way you tinini By the way that do re mi mi mi mi CHORUS: Oroma baby o oh I dey feel you die Oroma baby o oh Will you please be mine Oroma baby o oh Genumakagi (Makagi) Yo aroma baby o oh Ebukuala mo oh oh oh oh oh oh aii Baby oh oh (3ce) VERSE 2: When I sing s

Music Lyrics: Selebobo – I Don’t Care

Image
Audio Player 00:00 00:00 Use Up/Down Arrow keys to increase or decrease volume. [Intro] Oh ah ah eh, e eh, Bobo, be your way [Verse 1] Baby how far, Just want your name don’t want your number If you dey feel my songs, you for get the lamba Your beauty make a bad man feel like a rasta, oh ah, no be lie [Hook] Oh baby don’t you leave me hanging Follow me for your love am bending I want your love oh, give me life o Touch and follow, thank you don’t mention [Chorus] Me I don’t care whether your name na Funke or Aduke Me I don’t care whether your name na Nneka see I don’t mind, me I don’t mind oh baby [Verse 2] The little little things you do make me sun gbalaga I want no one else but you so baby shin gbalaga The things you do, no get part 2 walai Girl you tiff my heart away, I be your mugu for life [Hook] Oh baby don’t you leave me hanging Follow me for your love am bending I want your love oh, give me life o Touch follow, thank you don’t mentio

LYRICS: Selebobo Ft. Davido – Waka Waka

Image
LYRICS: Selebobo Ft. Davido – Waka Waka baby nwa u too like wahala the last wey we see na so so drama we have been through the stormy and any weather no story na you be my only rihanna baby i go follow you waka waka waka waka eh ehh catch for your love oo baby me i never see no one, no one no one, no one oo ehh no one no one be like you kulu kulu baby if you love me i go love you too kulu kulu baby if you vex me i go love you too kulu kulu sisi remember say we suppose born two no do gara gara cause i love you, if you want marry i go marry you chioma you too talk grama see i dey try to like hangover and me i no go take you till we be love i no go play you for a fool i swear with my two my brother ehh baby i go follow you waka waka waka waka eh ehh catch for your love oo baby me i never see no one, no one no one no one eh ehhh no one no one be like you kulu kulu baby if you love i go love you too kulu kulu baby if you vex me i go love you too kulu kulu sisi ehh remember say we

LYRICS: Selebobo Ft. Davido – Waka Waka

Image
LYRICS: Selebobo Ft. Davido – Waka Waka baby nwa u too like wahala the last wey we see na so so drama we have been through the stormy and any weather no story na you be my only rihanna baby i go follow you waka waka waka waka eh ehh catch for your love oo baby me i never see no one, no one no one, no one oo ehh no one no one be like you kulu kulu baby if you love me i go love you too kulu kulu baby if you vex me i go love you too kulu kulu sisi remember say we suppose born two no do gara gara cause i love you, if you want marry i go marry you chioma you too talk grama see i dey try to like hangover and me i no go take you till we be love i no go play you for a fool i swear with my two my brother ehh baby i go follow you waka waka waka waka eh ehh catch for your love oo baby me i never see no one, no one no one no one eh ehhh no one no one be like you kulu kulu baby if you love i go love you too kulu kulu baby if you vex me i go love you too kulu kulu sisi ehh remember say we sup