(Lyrics) Medikal – Love You Die Ft Falz

(Lyrics) Medikal – Love You Die Ft Falz


[Hook]

All the cloth you dey wear, e be

chassis

This your catwalk, be like you dey

practise

You be too set, you be rootless

I dey trip oh, nana you be true fresh

All the moves you dey burst na chana

Na wahala you dey cause, na yawa

Disgusting, you been stinking

got the bahd guy singing

[Chorus]

Baby do me je je je jejely oh

Abeg do me je je je jejely oh

Baby do me je je je jejely oh

Abeg do me je je je jejely oh

Baby lemme be your customer

Give me everything plus jara

Say she want to kiss me gradually

If you give me all I go manya

Baby do me je je je jejely oh

Abeg do me je je je jejely oh

[Verse 1]

Ye, come baby take it easy on the

bahd guy

Put it down like you’re looking for

the last price

Back it up, then put it On me
ad:s
Make I play Guitar while you singing on

key

She say you wanna serve it on a gold

plate

And then sprinkle salt and add spice

But wetin I dey do wey I no wait

You the kind of babe wey I gat wife.

[Hook]

All the cloth you dey wear, e be

chassis

This your catwalk, be like you dey

practise

You be too set, you be rootless

I dey trip oh, nana you be true fresh

All the moves you dey burst na chana

Na wahala you dey cause, na yawa

Disgusting, you been stinking

Got the bahd guy singing

[Chorus]

Baby do me je je je jejely oh

Abeg do me je je je jejely oh

Baby do me je je je jejely oh

Abeg do me je je je jejely oh

Baby lemme be your customer

Give me everything plus jara

Say she want to kiss me gradually

If you give me all I go manya

Baby do me je je je jejely oh

Abeg do me je je je jejely oh

[Verse 2]

All the talk you dey talk make I loose

gaurd oh

Completely, mammi you be too bad oh

I been no dey see when I look hard oh

Then you crept up on me, you came

through back oh

As a sharp guy, me I no slack oh

Your face fine, all your body too tap

oh

Give to me I need to own that oh

Make I spend on you one or two card

oh

[Hook]

Cus All the cloth you dey wear, e be

chassis

This your catwalk, be like you dey

practise

You be too set, you be rootless

I dey trip oh, nana you be true fresh

All the moves you dey burst na chana

Na wahala you dey cause, na yawa

Disgusting, you been stinking

you got the bahd guy singing

[Chorus]

Baby do me je je je jejely oh

Abeg do me je je je jejely oh

Baby do me je je je jejely oh

Abeg do me je je je jejely oh

Baby lemme be your customer

Give me everything plus jara

Say she want to kiss me gradually

If you give me all I go manya

Baby do me je je je jejely oh

Abeg do me je je je jejely oh

Comments

Popular posts from this blog

SEFILA MEDLEY LYRICS WITH TRANSLATION BY buhle zulu FT.JOYOUS CELEBRATION 24

Download Splendid Cartoons - FEVER STEW mp4

Download Splendid Cartoons - SIDE CHICK 19 (Concluding part of Season One) mp4